Verbtips's Posts
Nairaland Forum › Verbtips's Profile › Verbtips's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 79 pages)
razzydoo:i dey eat healthy na |
helinues:me no dey play with my belle oo,but the problem is that when am far away home i prefer to stay hungry than going to eatry to eat.atimes i will just buy snacks eat and top it with soft drink ![]() LIFE NO HARD |
labake1:a slap to their modas |
helinues:abi cus ano understand again o |
sylve11:reasons |
I don't believe in mirage,
say pesin no dey die for water again
sha what do i know. |
She need to add house chores nonsense two food item that i don't get finish in my kitchen, garri beans becus moi-moi na my best food.apart from my mom and sisters i no dey eat pesin food,or my gf come say she wan kon cook for me.pele o miss cook. guy learn how to cook and do house chores, get self control and live a healthy life stlye then 99.99 of your problem don solve be dat. you will be able to save,and reason well girls wey the talk dis kind tin na empty vessels just wey the find where them go tap water ![]() GUY BEWARE |
Beremx:even mad man go regect that shoe |
go fund me, sorry, invalid command. try again later thanks |
Abeg which contry dey sponsor boko haram sef cus i no understand again o ![]() |
Where is dis coming from
cus i know say disease cannot kill africa |
Mystic216:i pray nigerian to be like niger this democrazy mad no be lie |
LIVINGICONREBOR:eh ![]() |
[quote author=LIVINGICONREBOR post=129390241]Verbtips, u dey hit me akpako abi? |
God1000:thankgod 9ja na branch o |
God1000:nigeria is branch |
Tesenak20:bro no dey take am serious just overlook am, my bro livingiconrebor ![]() E GO LIKE PLAY AS I DEY SENSE,one of their second nature be say nothing them go see wey them no go comment ![]() AND THEM LIKE TROUBLE! < ![]() and them like to use abusive word as to talk i.e obi:how far na ada:na you you pa-pah teach you to greet ![]() obi:na you you mam-ah teach you to answer greeting ada:true true you be mahd man. na so their nature dey no 2 reasom am |
Bro LIVINGICONREBOR no judge buk according to it cover.just wait and see the village setting na save the bride in her dismal hope you geht am ![]() |
Spiritual konji bad oh
But sha no be rape case.
so who e epp![]() |
Yahoo boys go hate dis news |
ge MR guobe ,i finally solved the puzzle of the 9:9 logic stat but i will be giving it and official name heart of the sun, so i decide to take a break and flex,just discovering the logic makes me feel as if a stone has been lifted from my spirit.well that how i am from home set and i love such spirit ![]() THE HYPOTENSIS I GOT FROM THE HYPOTENSIS 1.DATE 2.NUMBER OF MATCHES (9) 3.LOGIC CALCULATION(THE READING MY START FROM DOWN OR UP ) HOME ADVANTAGE:THIS MEAN THE HOME TEAM CAN BEHAVE IN TWO WAYS WHILE THE AWAY TEAM HAS STATIONARY STAT.AND I FOUND OUT YOU ARE USING THE HOME ADVANTAGE THAT MEANS THE SECOND PHARSE OF 9:9 AND TO PREDICT CORRECT SCORE THE WAY THE RELATIONSHIP IS FIXED DETERMINE THE CORRECT SCORE I.E ESPANYOL VS EIBAR HAS A FIXED RELATIONSHIP AS THAT OF TRABZONSPOR VS KASIMPASA, I STILL HAVE MORE, I BOUGHT OVER 15 60 LEAVES TO RUN DE EXPERIMENT. NOW WORKING ON THE SECOND PHARSE WILL GIVE ME HARD TIME.SINCE THE FIRST PHARSE HAS A 90% ROI I WILL BE DEVELOPING THE REMAINING STEP BY S |
Tell am to quit lie if she no gree japa |
Balablue64:post goodlady love to see |
Teenwolf:badboytee see one here |
guobe:shebi america dey vote online,ok if nigeria adapt to that change although say online them go fit temper am but e need great work.desperate nigeria politician no go ever gree,becus nayin easy pass just go polling unit snatch ballot box,do eni how them like infact no be only govement corrupt even their organisations na war,the day police do one guy shege for my front eh i just shake head, |
guobe:i know nigerians know how to manipulate their enviroment and rule,ok just assume.there is good road,247 electricity,e.t.c WETIN THEM WAN TAKE CAMPAIGN ![]() |
REGINALDO JUST BECAREFUL YOU LIFE IS ON DE ROPE AND IT WILL BE A SHAMEFUL ONE AND THE WORST PART IS THAT B4 IT HAPPEN YOU WILL STRUGGLE HARD TO EAT.YOU CAN TRY GO IN FOR 3 DAYS DRYFASTING |
shey 9jaria mata ,talk any how efcc and dss don land your door in 5sec ,OUR POLITICIANS DEY PREPARE FOR 2027,YOU DEY TALK ABOUT FIXING NIGERIA,WHAT A JOKE![]() ![]() lemme break it down small our politician love to sabotage some one else government they are criminals and mastermind of kidnapping and banditry so as to see what to use to campiagn during next election nigeria politician no even want wey nigerians enjoy y becus when they make little move nigerians will swam like hungry fishes struggling for food. educated people are being governed why animals are being ruled.just voice your complain kuje await you .NO EDUCATED PESIN FOR 9JARIA |
UselessBuharist:YOU SUPPOSE NO SAY NA POLITICS BE THIS THING RANGING FROM FULANI BANTDIT TO BOKO HARAM GOV SPONSOR THEM,SO THE MASTERMIND NO GO LEAVE THEM DIE JUST LIKE THAT.I JUST DEY PITY PEOPLE PIKIN WEY THEM THE CARRY GO FRONTLINE |
orohbiro:sorry o e b like lack of traveling nayin make you dey talk lyk dis sha.i know how many beautiful girls wey dey approach me.but due to a particular incident i wey happen to another pesin wey i know just just give me trauma,secondly no generalise all men say some men can't resist you.so i thank my mom for that |
Rokiat:then next is to manipulate him,by changing his dna code and input a different rna.so his oscillation will be at your finger tips.ur next step is to start osmosising his resources ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 79 pages)



sha what do i know.