Verbtips's Posts
Nairaland Forum › Verbtips's Profile › Verbtips's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 79 pages)
Mokason288:that no the case bro them dey run biz with devil if you sell one soul give am e go pay you so when you don the spend am finish and you wan broke e go tell you go bring anoda pesin na. abi i tell you say i the run charity organization |
LalastiklaIa:e no mean na @ 35 wa gbayi ![]() ![]() ![]() |
bashh12:provemathematically say ur sense reach 1x10^-15 i no sure say e go reach sef becus empty jerry can na yin make noise pass |
Pussyisgud:you don finish? when you finish go run d message your papa send you b4 e waya you cane |
guobe:jesus help 11 people buh na 1 pesin kon thank am don't give up as for me i can heap on average 400 cassava heap last year without labourer for august to sep i heap 15k heaps For my father.farming is a good investment if say i get farm na i for hama dis year wey gari na 6k buh land na problem me and my papa bush land finish a whole virgin land with bamboo the family collect am the give us excuse wey no get road my father being a gentle man does not like to fight for anything concerning land my father just leave them for GOD but that thing pain me enter bone i swear.this is the story i want to bring out self so that how human being behave's |
better japa bro cus i no go tell even my hater to stay dis kontri dat 7m way dey shak you 4 head if bandit hold eh you go know say you poor man at least if na pesin bombom you the clean na and your life save na something becus it can be modified idris talk say if you play their dirty game them go give you pain but if you lose your life wetin you gain i 4 tell you to stay buh the insecurity nayin spoil everything. |
Amioejdn:una don start |
[quote author=Politicstoday post=127885863]Cancer is the most deadly disease |
Firstly drink plenty of water when you wake up and always be hydrated reduce the intake of soft drinks they are acidic at least malt is better eat raw onions,ginger, and garlic every week drink ugwu extract mixed with tin milk do excersise very well even if na walk out then try and get moringa oil take 2 spoonful 3 times a day note:don't wait till your next round is approching b4 you use my remedy just follwing this for 20 days you will see result you can gist me how far |
Guy its simple
head wey no wan carry book go carry load
if they are good for nothing
then they are bad for someting
simple |
omat20:good bro don't mind those ppl that said betting has a demon i have been betting 4 4years nW I NEVER GET ADDICTED NA LACK OF DECIPLINE GREED lack FINANCIAL LITERACY THE WORRY THEM quit if e no work simple i know a man e shop just close recenty becus of betting i con the advice this man e tell me say if say e win say i go dey tell am this rubbish i luk dis guy laf everybody brains works differently if sth don't work try in a particular circle try changing it my cousin was betting e no work try jackpot e no work 2 now at least he is seeing small small tin for fxtm we have different way to make moni online. secondly if you no say betting no favour you you can try abitrage bet. or quit simple. don't make tinz hard for yourself for dis prezent 9ja now if you go broke you go break |
franchasofficia:1 of my guy dey gist me im 4rm lafia e say if you get farm near dangote farm, fulani no ever worry you as we the talk go as them say na talk dey bring talk e tell me say dangote the do illeg@l mining the extract minerals,wey tin belong to us infact that 10b$ tinubu share am for us |
Each year with e own
pro ![]() ![]() ![]() ![]()
since 2015 till date
YOU WAN FIGHT crime
shey fulani the use phone![]() |
Girona vs athletico madrid
tips:athletico madrid win
&under 2.5
odd=6.9 |
firstly,i don't female to join any millitary force but if it becomes successful save the money you want to save take you siblings out of the house guide them. since your step mother is playing and offence then for the time being be playing defence 4get abt your fada for nw becus the pill he has taken has is potent. just find a second basket and put your second egg and secondly as you are playing defence think of a way to play offence 2 just leave your fada house go hustle with your sibling make she no kill una as the saying goes if you play their dirty game them go give you pain but if you lose your life wetin you gold she may kill you one day Japa japa |
Day one ENGLAND PREMIER LEAGUE 15:00 FULHAM VS ARSENAL TIPS:AWAY WINS @1.56 15:00 TOTTENHAM VS BOURNEMOUTH TIPS:HOME WIN @1.78 WALE CRYMRU PREMIER 15:00 CONNAHS QUAY VS THE NEW SAINT TIPS:AWAY WINS @1.77 |
reduce intake of drinks such as coke and reduce intake of some classes of food such as protien reducing dis two tins will not make the baby big i once told my nabor dis tin buh she told me that she want let her child be big guess wot na operation she do according to doctors them say the pikin don over big for her belle eve you dey doubt me try it secondly drink bitter leaf water every morning if you no see bitter leave drink full cup of water do your morning excersise if you have moringa oil take a spoonful morning and evening eat raw onions ginger tumeric and garlic eat vegetable eat raw tomatoes avoid hard drinks and stay calm don't let tinz provoke you easily min how you walk on sun and use phone reduce peper intake too sleep well reduce stressful work if na me my wife no go enter kitchen again go for regular check-up avoid self medication during as u get belle set out a diet time tabke that suit your belle 4 nw 4lo dis tin then jis me if you kon bun ![]() ![]() ![]() ![]() |
Tesenak20:do your thing gee no mind am |
Agbo is the best my bro
becus fake chemical drug don full market
just get a moringa oil take a spoonful 3 times a day
and find karnel oil put a drop in your ear morning and night
that moringa oil go cure early stage cancer self
it is rich more than the seed.
GOD SAID I HAVE GIVEN YOU THIS HERB FOR FOOD AND MEDICINE OYINBO SAY HERB DOES NOT HAVE A MESUREABLE COMPONENT AND OVERDOSE USE OUR MEDICINE OF SULPHUR AND HYDROGEN ![]() ![]() ![]() |
Nice one |
TruthsFM:same here |
Pack your children and leave that man then start teaching them financial education sex education religious education e.t.c anything they learn to the age of seventeen can't be change again even at the age of 11 it need serious work on them, since they are not showing signs of incompetent work on them nw becus the funiest thing is that the character won't show untill they go married secondly why i said leave your husband is that enviroment conttribute 50% to a childs development |
guobe:today game posted on ur email boss |
it worth depression everybody wants best for their kids, but depression only worsen the the situation,just try buy rice and celebrate with them, tell them stories.if the are up to age, they will understand and if they are below age show them love and look forward to next year. |
365.5 years |
Fulham vs burnley tips:home win @1.68 time:16:00 league:england premier league plymouth vs birmingham tips:home win @2.23 league:england championship east leigh vs dorking wanderers tips:1.68 time:16:00 league:england national league total odd:6.2 min stake:1000 |
ATEAMS:i don see am bro 2moro own go make sense pass today becus na week end them the play match past |
Dafresh:ok gee i will take note of that |
ATEAMS:it will be save in that way |
youngreezy:amen o |
stockport vs nott country home win @1.6 raith vs ary home win @1.73 pro vercelli vs virtus home win @2.27 torres vs pineto draw @3.30 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 79 pages)


