Technology Market › Re: SOLD!!! Brand New Sealed Ulefone Armor 24 Rugged Phone SOLD!!! by VicM6: 8:42pm On Dec 09, 2024 |
This one go b like say i hold 1 bag of cement for hand |
Foreign Affairs › Re: Syrian Rebels Threaten Israel ‘From Here We Are Coming To Jerusalem' by VicM6: 8:36pm On Dec 09, 2024 |
They thought Israel is Syria......with Donald Thrump coming in to power, Syria will b history |
|
Sports › Re: Africa365.com Is A Scam by VicM6: 7:22am On Dec 03, 2024 |
Isotopeskits: Africa365 no be sc@m oo Maybe you did something bad Or use cheat
They don't condone that una just dey shout cheat up nd down....abeg how can some1 cheat a gaint bookie company....instead na them dey cheat us..,dos betting companies re evil |
Travel › Re: My Family Wants To Send Me To The UK-(London) , But Am Not Ready: I Need Advice by VicM6: 9:18pm On Dec 02, 2024 |
Person fit dey UK nd him go still dey suffer pass person wey dy ninja...dis life no balance at all....e good 4 taiye no mean say e go good 4 kehinde o.....so jst think twice b4 leaving....Either u stay back in Nigeria or u leave for d united kingdom, both re equally terrifying. |
Family › Re: Do You Remember This Electric Boiler by VicM6: 8:25pm On Dec 02, 2024 |
If this thing shock u enh, let me keep quiet |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 7:04am On Dec 01, 2024 |
Creebitglobal: 😂 😂 Don't mind me jare. The dirty boy totally pissed me off. Thanks for the offer bro, but I'm not good with machines. I'll sell it off as scrap next year and buy a better brand Come dash me na oga mi |
Sports › Re: How Can I Stop Aviator Game by VicM6: 7:00am On Dec 01, 2024 |
See as u dey frustrated after u don use 18k take fly aeroplane.....e no easy make person fly plane for 18k na...God help u....lol |
Romance › Re: Is She Not Too Young For Me? by VicM6: 1:51pm On Nov 25, 2024 |
As young as she is, she knows things far better than u do...if u knw u knw |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 11:37pm On Nov 22, 2024 |
Creebitglobal: Abi. As your life don spoil for that Offa village wey you dey, make bet kuku destroy you totally. Don't worry, I'm close to smoking you out make you come explain wetin you mean when you say you no dey fear military Offa village...abeg na where dy bear offa village.......Oga abeg mind ur words o |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 7:29pm On Nov 22, 2024 |
Creebitglobal: Don't worry Otu Moses. Reverse psychology doesn't work here. We have your number already, you'll be attended to soon.
Just make sure you don't gamble with your life savings cuz you'll need some money to feed inside cell Baba I Don play Monaco to win....See abeg free me make I see wetin dis ppl dey play 4 me. |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 2:24pm On Nov 22, 2024 |
Creebitglobal: With pleasure Moses. Drop your fukeen address in Kwara and I'll pay you a visit. You're in trouble. Remember I told you once I decide to take your matter up, you're in soup. I no like soup o, na stew I like well well.....Everywhere stew |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 2:23pm On Nov 22, 2024 |
Creebitglobal: With pleasure Moses. Drop your fukeen address in Kwara and I'll pay you a visit. You're in trouble. Remember I told you once I decide to take your matter up, you're in soup. who tell u said I dey kwara.....u Don play penalty go trowing.....I dey the state u dey. |
Politics › Re: President Tinubu And His Wife With World Bank President, Ajay Banga by VicM6: 7:58pm On Nov 21, 2024 |
Na style him wan use borrow money so.....werey man with format |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 7:53pm On Nov 21, 2024 |
Creebitglobal: Keep babbling till you talk wetin pass your mouth for here. Na that military might wey you wan see you go see.
Na my pass for the security agency wey I dey be that. Talk wetin pass your mouth make I take up your matter come nd beat me, I am in my room....but don't bring security people o...just come alone nd see. |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 7:09am On Nov 21, 2024 |
Creebitglobal: You can't even say this in my presence, but just move away already are u a soldier, are u a police officer? Except u b local vigilante im I fit fear u |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 7:34pm On Nov 20, 2024 |
Creebitglobal: Please mind your business. I only meant if other people have faced similar issues in the past. Common, rest ogogoro dey disturb u |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 10:30pm On Nov 19, 2024 |
Creebitglobal: I bought it new. it was exactly a year last week. And a smart TV is not wahala. Gadgets are bound to develop fault. I just wanted to know if it's a general problem how can it b a general problem...maybe urs developed such a fault....just try nd get it fixed up. |
Phone/Internet Market › Re: Iphone 13 Pro Max, Dubai Android Version.. N90k by VicM6: 7:37pm On Nov 19, 2024 |
Noting must no go see 4 Nigeria my control.....whc kind wahala b dis na...u still get mi d wan sell dis tin 4 90k gv person....no allow d gods of d land vex gv u o |
Computers › Re: My Hisense Smart TV Suddenly Went Blurry At The Bottom by VicM6: 7:33pm On Nov 19, 2024 |
Dem Don sell u whale or either na u go buy wahala by ur self |
Politics › Re: A Large Numbers Of Bandits Were Arrested By Soldiers In North West (video) by VicM6: 5:45pm On Mar 21, 2024 |
Ttalk: What purpose of covering their eyes serve? so dat tomorrow, dem go tag dem as repentant bandit....fear Nigeria |
Health › Re: Snake Hunter Bitten By Tiger Snake Is Facing Multiple Organ Failure in Australia by VicM6: 12:28am On Mar 19, 2024 |
That's y when ever i see those modaFuckA, i kill them immediately.....bt i still wonder y sum people keep this things as pet.... |
Politics › Re: Defence HQs releases photos, names of soldiers murdered in Okuama, Delta State by VicM6: 10:18pm On Mar 18, 2024 |
Imagine, private from the army....them never go fat at all and thier lives don go just like that....if death doesn't kill u, joining the Nigeria military would. |
|
|
|
Sports › Re: Difficulties In Your NIN Reg. by VicM6(op): 10:58pm On Feb 28, 2024 |
For any issue that may concern your NIN, chat me up on 090 three, eight, 0 6, nine seven, 7, 9 |
Technology Market › Re: Brand New 512gb Samsung S24 Ultra by VicM6: 10:48pm On Feb 06, 2024 |
I go buy when e reach S64 |
|
Romance › Re: I’m Shy Around Guys, How Do I Overcome The Shyness by VicM6: 6:24pm On Jul 15, 2023 |
mtcheew, why shall i shy, am i not a people. |
Sports › Re: Betwinner Is A Scam by VicM6: 12:45pm On Jul 15, 2023 |
|
Sports › Re: Betwinner Is A Scam by VicM6: 7:58am On Jul 15, 2023 |
you must av won a very huge mount of money before all this wahala from them. All this bookies self don tire person aje |