Wendoworld's Posts
Nairaland Forum › Wendoworld's Profile › Wendoworld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
FOR FINAL ![]() |
i no know why e be say any thing wey african ppl do especially nigeria, e no dey make sence at alllll see this afcon fantasy site now i dey find am hard to operate the site, before e load na wahala before u login na trouble before you come even say u wan manage your team, dat wan na die i no just understand o ja re na this kind things dey cause make some p wey no suppose to make mouth to me dey chaii na em be say i no go fit make my semi final transfer be that |
YES OOOO!!!!!!!! YES OOO!!!! THANK YOU!!!! THANK YOU !!!!! THANK YOU !!!! , HOW UNA DEY MY PEOPLE HW MARKATE , YES WE ARE BACK TO CARRY THE ;DMUKI I SEE SAY YOU NO WAN LIVE MY TEAM ALONE ABI SHEY YOU LIKE MY POSITION NI OK I GO DASH YOU IN JESUS NAME (amen) ![]() |
omo na who use hand drag my team reach where dem dey so ![]() ? i really regret not giving it much attention ![]() @pharoh abeg my guy sharap there where you dey when the whole thing start wey i dey tell you say wetin you dey do for ground, you no answer, now i ignore the team, you come go up come get mouth to talk abi, abegi make i hear word we don know the kind person wey una be, na the chance wey i no get give the team attention na em cause am NO TRANSFER SELF. NA ONLY THE FIRST TEAM WEY I SELECT BEFORE THE COMPETITION START STILL DEY THERE, but no worry sha i go still challenge you before the thing finish, SEE FOR URSELF
|
chaiiiiiiiiii!!!!!!!!!!!!!!!!! chineke!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! i don wound oooooooo!!!! ![]() |
see jamb question oo wetin you hope make we tell you before of course na wetin you wan hear now, YES we are still out here honey but seriously they are still guys out there that are ready for commitment but you need to start searching for that 1 out of 100 and you know how hard e go be ![]() |
IVORY2009:didnt get it or maybe i mistakenly deleted it please i beg you to kindly resend it please, thank you wendoworld@yahoo.com |
NOTICE: the next time borat go come post that afcon fantasy league na up i go dey, for number 1 so make una take note ![]() if no be say all those people wey dey my team dey fall my hand too much ni na me for dey dat number 1 position now, ![]() |
@mukina2 you dey takle me and you dey look for my red and blue eye ooo after una don conspire with those FPL people make dem scatter our day with that their match cancellation for week 21, why una no go let me drink water drop cup with this afcon fantasy league now abi jealousy dey worry you becos of my position abi no worry na next season you go see the kind of stuff am made of in the FPL why ur team no dey the afcon fantasy league now abi fear catch you ni ![]() @pharoh i no see you for the afcon fantasy league oooo werin dey happen to ur pharoh`s army abegi jo you can DO BETTER MR PHAROH!!! ![]() the way FPL dey go now i dey plan to resign self the thing dey put salt on top my injury ![]() |
@ dammiz trust me the i.diot guy deserve am if you doubt me then go homepage go see that trend wey say rumour about ASA, then you go see the kind rubbish wey the guy dey yarn there ![]() |
@riverman what is it with u? na so u dey tell us say ur papa get jet for the other tread wey u and ur f.oolish aunthy wey need glasses wan tanish ASA image, the bragging wey u do there nor do u abi? e be like say u and dat ur papa wey em blood money dey freak u dey crase ooo, wetin consine us if ur papa do blood money? just no come here come make noise about ur father dirty money , ur useless papa wey no fit train u, ur i.diot aunty wey no get sence, even if all ur family dey useless shey u need to come show am for nairaland?, tell the guy wetin e wan hear if u know or make u go die, f.oolish boy from a useless family, dey come hear come brag say una get money, Shey blood money na money ni? |
wetin dey happen for here? abeg na who wan collapse for woman? ![]() |
@ mukina2 tell d person say em point na 4 1/2 then to cover reama reama shame those FPL people dash am another 1/2 to complete am 5p, Good analysis aint it? ![]() |
please am interested too my mail is wendoworld@yahoo.com thanks a bunch |
pharoh u no look before u jump enter, , O.Y.A o mbe ![]() |
the guy na id.iot e no see aso rock wey this greedy politician dem full make e blow dem na U.S plane(na the only thing wey vex me pass be dat) @r231 lol guy u try with dat ur new discovery @ ayatulla guy u don craze before ni you no talk sence at all BRAVE BOY MY FOOT, ![]() |
the guy na id.iot e no see aso rock wey this greedy politician dem full make e blow dem na U.S plane(na the only thing wey vex me pass be dat) @r231 lol guy u try with dat ur new discovery @ guy u don craze before ni you no talk sence at all BRAVE BOY MY FOOT, ![]() |
make dem kuku cancel this whole week match ja re, after them don almost cancel the whole matches, rubbish @pharoh you wan declare war wey u no go fit face ![]() |
SHHHH make una no tell anybody say i don register, make una ready to chop cain, as e be say i dey vex @pharoh as ur superior wey i be make i teach u? the answer to ur question is a capital , NO , shey u don understand? if not, then go back to ur managerial skool, |
mukina2:you better hold the two of them well before i provoke my FRIEND ![]() ![]() ![]() ![]() Pharoh:PHAROH take time oooooooo ![]() |
mukinatu !!!!! mukinatu!!!!!!!!! mukinatu!!!!!!!!! how many time i call you, hmmmmmm DONT PLAY WITH MY emotions ![]() |
@debosy O boy otumopo don fail this time oo the people wey dey behind this one pass me ooo |
abeg make we stop to dey pretend here for me i will blame it on everything even i dey suspect dem for my village say dem don start again oooo ![]() |
forki!!!!! forki!!!!!!! shiti shiti men |
@bandely no let ur head swell up too much oo.na shakara i dey shakara the guy o, so no go dey think say u dey invisible like dat oo, my 2kobo for u too &) |
@bandely no let ur head swell up too much oo.na shakara i dey shakara the guy o, so no go dey think say u dey invisible like dat oo, my 2kobo for u too &) |
@pharoh if u like make u hot pass fire me dey chill pass ice so everly ur hotness go bow for my chillness wel u fit declare d war but i no go let u insult my honorable team for nothing so wat are u loosing from ur side as compensation to me if u no meet ur target u know wat i mean?, because i see say e no fit happen so na insult u dey insult my team, i go advice u say if u no wan wound abeg let ur mouth making be for only me i can cope with it but make u live people like BANDELY alone oo |
abi na wrong thread i dey visit since all dis days? where the new fantasy league link oo abi na where everybody come go now abi una never sh.it the whole xmas and new year food finish ni ![]() |
@pharoh bros make i no lie for u the thing wey u wan try no possible e just be like say make u talk say u wan ride bicycle from naija to london. @IBIME chai wendoworld don surfer so i now need to make some kind supplication b4 i can flaunt my managerial skills ? ![]() |
Pharoh:no worry i go dash you my beautifully handsome grand mama free of charge, , i am too nice abi ![]() |
me think say the guy is high on utaba (snuff) ![]() |
kaz4sure:guy shey na the thing do you so tey you come for the wrong place come post abeg i get advice for you just go jejely go collect breeze untop transformer |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
wey no suppose to make mouth to me dey
SHEY YOU LIKE MY POSITION NI

so make una take note