₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,387 members, 8,445,250 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 05:00 PM

Toggle theme

Wendoworld's Posts

Nairaland ForumWendoworld's ProfileWendoworld's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 (of 21 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 9:22am On Oct 30, 2009
@bandely thank you ooo bros. i for say oo, becos the thing come dey dabaru for my eye anyway sha na my eye deceive me them later dash the mumu 4point.

omo i got a feeling that this week is gonna be a good weeeeeeek grin
50 point all the way, i don get connection inside the admin dem wey dey give point so i sure say this week my point go yapa cool hebaaaa
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 6:57am On Oct 28, 2009
@ drogba o boy i laugh in oyo 4 u oo, 200points cheesy na yam huh shey na part of thinking or wishing above 'c' level we go call dat one? i no understand oo. @bandely bros abeg make e no dey be like dat oo because i cant bare dis pain for long 6 ah ah na only me dey there? dem no even pity me say i be new comer self but come oo ooo shocked angry shey na mistake ni? abi abi i don dey run get enemy for d league cos i no understand again o i watch the man u replay roney play but dem no give am point. o boy eee abi na me no see am wel make i wear my igo oju check am wel angry huh huh cool
SportsRe: Nigeria Vs Honduras: 1 - 0 (U-17 World Cup) by wendoworld(m): 9:30pm On Oct 27, 2009
anybody wey know those guys dem make e tell them say make dem wake up o, because i no think say them come with strikers atall, See we striker dem dey play ball up like say na up post dey, See dem dey celebrate like say dem don carry cup with dat there coach wey dey do eye like say e wan pick pocket, Those bois need correct egbo to dey sharp infront of post this wan wey dem dey play like say dem don finish their spam untop woman
SportsRe: Nigeria Vs Honduras: 1 - 0 (U-17 World Cup) by wendoworld(m): 9:28pm On Oct 27, 2009
anybody wey know those guys dem make e tell them say make dem wake up o, because i no think say them come with strikers atall, See we striker dem dey play ball up like say na up post dey, See dem dey celebrate like say dem don carry cup with dat there coach wey dey do eye like say e wan pick pocket, Those bois need correct egbo to dey sharp infront of post this wan wey dem dey play like say dem don finish their spam untop woman
SportsRe: Nigeria Vs Honduras: 1 - 0 (U-17 World Cup) by wendoworld(m): 9:14pm On Oct 27, 2009
make una sidon there dey rejoice untop 1 goal wey this una old men under17 play. shey na like this dem go play so tey dem carry cup? wen sorry go be una name na wen those argentine guys wey dey para handle this una old men dem. na there una go cry, na who say na d most atacking  footbal be this? make d person try watch korea and japan dem match
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 11:22am On Oct 27, 2009
o boy eee i don die see my team dem go out go dey bring 2 points come house cry chai roney dey there with injury dey still carry 0 point come abeg who know how i go fit sell injury players my too striker dem don die cry 28 point this week haaaaaaa shocked i don surfer oooo
PoliticsRe: Farida Waziri Attacked In New York by wendoworld(m): 6:51pm On Oct 26, 2009
abeg if e no easy to hold such post then make she step down now! if no be long troat wey people get if the place wey u dey work dey spoil ya image then u quit honourably than facing insult
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 9:26am On Oct 21, 2009
@nonsrule omo where you dey since wey i dey look for tutorial since, Abeg make i copy d thing go study am because i wan win the stuff dis season o, But wait oo shey u talk say na ur 7th year be dis? Abi na my eye no see wel huh If na so na em be say u don become agbaya for d game be dat. At least we fit bargain, as u don tey 4 there na em be say u go get connection of people wey fit dash me some point u know undecided grin cool @muky o girl HAPPY hip hip hip HURRAY! Abeg wetin we dey use celebrate am now? At least share some groundnut and bread in the house make we for recognise ur presence of plus one cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 12:21pm On Oct 19, 2009
Omo no be small thing ooo! undecided omo i don surfer o see me wey i go carry captain give dat goat wey call em self roney angry i no know say the mumu go club go fight dem come brake bottle 4 em head giving him injury. Now see me dey do calculation of point like say tomorow no dey. because i think say people wey dey bench go collect point even if dem no play, but 30 point for new comer no bad sha. At least if we dey get dat kind result til d end of the season na em be say miracle go happen grin ope ooo at least some people go fit step down for chyboi f.c ltd to step up huh cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 12:21pm On Oct 19, 2009
Omo no be small thing ooo! undecided omo i don surfer o see me wey i go carry captain give dat goat wey call em self roney angry i no know say the mumu go club go fight dem come brake bottle 4 em head giving him injury. Now see me dey do calculation of point like say tomorow no dey. because i think say people wey dey bench go collect point even if dem no play, but 30 point for new comer no bad sha. At least if we dey get dat kind result til d end of the season na em be say miracle go happen grin ope ooo at least some people go fit step down for chyboi f.c ltd to step up huh cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 10:13am On Oct 12, 2009
bandely:
Go to this link

http://fantasy.premierleague.com/M/help.mc

You'll get everything you want on the page.
thank you my guy you are mouthed wink
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 9:49pm On Oct 10, 2009
[quote author=~Borat~ link=topic=302710.msg4703355#msg4703355 date=1255134712]Well you've got to do a lil 'check up' once in a while cool[/quote]na for the check up i go dey learn huh, and moreover na for which hospital i go do the checkup?, checkup for wetin blood pressure or malaria undecided
abeg just give me small briefing make i know how to win this thing this season o ja re cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Nairaland Fantasy Football League 2009/2010 by wendoworld(m): 10:53pm On Oct 09, 2009
omo abeg make una put me through how the game dey work now, huh me too just join but na me go carry am cool ageg ooo i just need smol guiding
Jobs/VacanciesRe: Is There Discrimination Against Part Time Graduates? I Need To Know by wendoworld(m): 1:30pm On Jul 22, 2009
na wa oooo, for where this country dey go i never see, dem go come dey tell us about rebranding and dem dey discriminate their own naija certificate because of part time wey dem dey write ontop i mean it`s stupid when person go dey yankee read finish come naija come serve, but you wey dey naija read no go get the chance serve because of part time wey dey ontop palee , e no make sence at all angry
EducationRe: I Want To When Result In Lasu Shool Of Part-time Studies For 2009/2010 Is Out ? by wendoworld(m): 6:38pm On Jul 14, 2009
it is out already check it out at www.lasuspts.org goodluck
NYSCRe: Consequence/effect Of Not Doing Nysc by wendoworld(m): 3:04pm On May 16, 2009
thanks for raising this issue as i am also affected, i work and i depend on this work for me to sponsor myself to school, and no admissions yet, now i am deciding to go into part time since i work, and trying to save money first then coming back to go for full time study looks like a foolish idea to me, now i just wrote lasu`s part time entrance exam and am waiting for the result. but the problem is that i was told that part time student don't serve, but since i depend on my work i dont know if i have any choice left than to take part time study, please what do you advise me to do? i am confused, your advise will be cherished whole heartedly, thanks
EducationRe: Is Laspotech Still Going To Be Changed To Lasutech by wendoworld(m): 11:10am On Apr 29, 2009
please guys help me out as i need some infos from anyone. i want to know when the laspotech part time form will be out, and will like to know whether if i finish my ND as a part time student can i go for my HND as a full time student? and can i go to any university for my HND or just the school i finished from?, please i need answers as soon as possible as i am confused cause i want to go for service, pls no comment is too small, THANKS
EducationRe: Yaba College Of Technology Part Time Form Is It Out Yet? by wendoworld(m): 10:30am On Apr 29, 2009
please guys help me out as i need some infos from anyone. i want to know when the yabatech part time form will be out, and will like to know whether if i finish my ND as a part time student can i go for my HND as a full time student? and can i go to any university for my HND or just the school i finished from?, please i need answers as soon as possible as i am confused cause i want to go for service, pls no comment is too small, THANKS
EducationRe: Yabatech Part-time Admission List Is Out: by wendoworld(m): 10:03am On Apr 29, 2009
hi all please i need ur helps to get the infos i need please kindly help me. i want to obtain yabatech part time form please i want to know when i can get it. and i want to know if its true that after i finish my ND as apart time student can i go into the HND as full time student? please i wanna know cause am so confused cause i want to go for service, no amount of contribution is too small thanks
EducationRe: When Can I Obtain Yabatech Or Laspotech Pt Form? by wendoworld(m): 10:02am On Apr 29, 2009
hi all please i need ur helps to get the infos i need please kindly help me. i want to obtain yabatech part time form please i want to know when i can get it. and i want to know if its true that after i finish my ND as apart time student can i go into the HND as full time student? please i wanna know cause am so confused, no amount of contribution is too small thanks
WebmastersRe: Jamb Reg Wahala by wendoworld(m): 3:11pm On Mar 04, 2009
pls guys i have been trying to register since but its not going, i cant find any of lagos town of exam, i dont know wats happening pls can someone explain to me why there is no exam town for lagos? pls it is urgent ooo
PoliticsRe: Petrol Now 65 Naira Per Litre by wendoworld(m): 12:07pm On Jan 25, 2009
after deceving us dat the global crisis wont affect us they still go on to play with the brains of nigerias by reducing fuel price to 65 naira ahhh, what type of government do we have, no wonder naija is not save for those rich people in it. when they are all afraid of fraudsters while they themself are the theifs, why complain about yahoo boys and 419ers whne the government of the country are the leaders of it, no deceiving anymore.Nigeria have no leaders they only have kigpins or godfathers as leaders huh well no be their fault really na we use our hand put them their embarassed why dont some one invite all of them to a meeting and blow up the whole place, soon or later ahen their will be nothing to dupe us on nigeria itself will be sold with the people in it, oga oooo, pls let them return it to 70 naira no diffrence when they know dat the fuel stations wont sell at that rate no matter what
AdvertsRe: Discover How You Can Change Your Financial Problems by wendoworld(m): 10:04pm On Jan 18, 2009
@ finiky
guy the thing pay me but how i fit use am dey generate money now?abeg put me through as d thing dey talk say na you be my guide.abeg me self wan do bussines wey dey ok oo grin
InvestmentRe: Stock Market Tips For Nigerians by wendoworld(m): 9:03am On Jan 07, 2009
please people THANKS FOR YOUR POSTING ITS REALLY INSPIRING, please DO TO MY NOVICENESS IN THIS BIZZ I WANT TO INVEST IN STOCKS AND SHARES , please I REALY NEED IDEAS FROM YOU ALL, WHAT IS THE FIRST STEP I SHOULD TAKE FIRSTLY, LIKE I SAID I AM NEW AROUND this KIND OF BIZZ, AM I THE ONE TO TRADE FOR MYSELF OR WILL I GET A STOCK BROCKER TO TRADE FOR ME, THIS AND MORE I WILL LIKE YOU GUYS TO HELP ME WITH please, HONEST IDEAS please, THANKS ALL REALLY APPRECIATE THE TIME YOU GUYS SPEND IN TEACHING US NOVICE ABOUT EXPANDING OUR MIND AND INFO QUDOSS kiss
InvestmentRe: Stock Market Tips For Nigerians by wendoworld(m): 9:11pm On Jan 04, 2009
PLS PPL THANKS FOR YOUR POSTING ITS REALLY INSPIRING, PLS DO TO MY NOVICENESS IN THIS BIZZ I WANT TO INVEST IN STOCKS AND SHARES , PLS I REALY NEED IDEAS FROM YOU ALL, WHAT IS THE FIRST STEP I SHOULD TAKE FIRSTLY, LIKE I SAID I AM NEW AROUND DIS KIND OF BIZZ, AM I THE ONE TO TRADE FOR MYSELF OR WILL I GET A STOCK BROCKER TO TRADE FOR ME, THIS AND MORE I WILL LIKE YOU GUYS TO HELP ME WITH PLS, HONEST IDEAS PLS, THANKS ALL REALLY APPRECIATE THE TIME YOU GUYS SPEND IN TEACHING US NOVICE ABOUT EXPANDING OUR MIND AND INFO kiss QUDOSS
PoliticsRe: INEC Charman Faults US Electoral System by wendoworld(m): 10:14am On Nov 19, 2008
well i simply agree with that person wey say make dem give iwu head boot so em go come to his senses,na wuru wuru e wan carry go usa na wetin make em sense they scatter be that.for you wey talk say mccain loss break your heart,PISS OF ADVISE:-go use super glue join am because wether you like it or not obama don carry the cup,hissssss. abeg oga iwu carry on with the nigerian bad belle promo,but notice say i go become assasin any day wey i catch you for road.mad man e wan carry your bad luck advance go usa, hisssss.abeg naija@1 carry on na you go be nigeria obama next o ja re

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 (of 21 pages)