Whatever90's Posts
Nairaland Forum › Whatever90's Profile › Whatever90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 46 pages)
StephenP:this thread is all about best seducer on dis thread and not NL,I'm yet to see daphoenix seducing smone here,so her name shouldnt be there |
ah dis my thread still dey on? |
snazzy82:hehehhhehhehahahhaahaha oh snazzy,u see why i say u be small pikin?tell me who dey use this brother,sister.mummy,daddy curse this days,gone r them days ojare if u think say ur post dey shake me ,sorry,because I'm enjoying the stupidity I'm bringing out of u ,useless asinwin ![]() sharapppp diaaa,small boin boin like u,u better go sell for ur oga shop,instead of coming here wasting time on the ingrates u call awka etiti awka etiti ko,anu mpam people ni anu ofias ![]() |
jesus christ,is it not d same lance dat writes in rubbish letters? |
doyin13: doyin u no well,no need,cos i no fine for body ask morenike so carry tope go do ur experiment,shes readily available ![]() |
thank God u said bois not men |
bia doyin,do u no want marry lepa abi na wetin?dis one wey u dey find woman wey go full for wrapper anyways try sauron |
doyin13:lmao MrCrackles:ole ![]() |
LMAO buhahahahahahhahahahahahahah so na only tom and jerry be cartoon/movie muki muki don watch for this life ![]() |
so na muki muki be dat |
buhahhahahahhahahaha snazzy is trying to act funny,but the guy is getting nowhere,make i force down d laffter again ![]() its a shame that ibb's sisters wife is a lesbian,chaiiiiii,if u like kill yourself,all those pics i don see am before,infact na 4 years ago i see them,so u still dey behind bring out correct pics make i see,no dey copy and paste,asinwin oshi ![]() AMAKAONE:hahahahh leave am,d guy go soon get heart attack because of that short engine called adaeze let him continue,i never get him time,if i face am,i swear na shame him go use leave this forum ![]() na that time him go know say i no be danke for nothing ![]() make i dey mark time ![]() |
oh snazzy na ur pics be that,na waooo,see as u ugly,chaiii,sorry eh ehen answer me,so una dey do lesbianism for awka etiti ashawo peopleoh so u think say if u type all dis things i go dey vex?buahahhaha na now i begin laff ojare,continue to dey type we go see who go tire,and if u tire to write long essays na that time i go laff u well well so answer me ,lesbianism dey awka etiti? |
hahahahahah u don finish snazzy?why u type long sermon?i no fit understand d nonsense,na dis kind nonsense ada type d other day,nobody fit read am,oya go enter river niger,u fake anambra boi answer my qstion joo,so una dey do lesbainism for awka etiti? chinke God of NAIRALANDna waooooo,maybe adaeze sef na lesbian tribalistic oshis of nl,awka etiti,d dirty dealing business people |
Elos Agos: |
snazzy82:so u pple also do lesbianism there too,na waoooo and as for everytime u keep saying nxt yr we will rule,who told u my state have not ruled b4,infact adaeze came very late,,she came when the real judges resigned,dats why she won d crown,if it was wen the main judges were still on,she wont even near first 200 na now she dey reign,wen pple wey pass her don reign since and even reigned more than twice,so wetin u dey make mouth here for ![]() |
oh snazzy u mean dealing on drugs is business abi?now tell me if u wont find all those things u listed above in other states?tribalistic ewu oshi make una rule naaaa,u awka etiti are known as criminals,thieves,drug dealers,dirty bziness carriers,decievers,dupers no wonder my sister chased d one dat came as a suitor wt a cutlass ![]() |
awka etiti?ahhhh those drug barons |
nomanicole:i heard u made sauron come off 20 times wt ur seducing technique ,good job girl ![]() |
[quote author=*osisi link=topic=191437.msg3100805#msg3100805 date=1226958599]has it come to that?[/quote] to hell is more like an expression nt for u osisi ![]() |
for real dis couple were quite comfy wt d whole thing,so make una leave them alone abeg mcdonalds aint ur type no mean say others wont do it there,diff strokes for diff folks |
[quote author=*osisi link=topic=191437.msg3100743#msg3100743 date=1226957588]Jenny how do you know she's 5'5" do you know the girl? how do you know she used her body. The OP sounds like someone who coveted the crown and lost. let's not make conclusions with no basis[/quote]shes a 5.5 osisi dat one im very sure of as for d selling of bodies,is it not obvious dat its a tongue in cheek talk ![]() abeg to hell ,whether poster na one of d contestants or not,i really dont care and i dont want to know,but that ada is too short to wear dat crown simple @snazzy where u dey?abi u dey busy dey wash adaeze underwear?nonsense anambarians make una carry una tribalism comot for hiaaa |
snazzy82:hahahahahahaha u r trying to sound funny huh ? but sorry its not,i only forced down d laffter ![]() ehen ,dont forget to wash adaezes undies,clean her house,trim her flowers,be at d gate post,and also cook for her,since uve become her local house boi boi |
[quote author=*osisi link=topic=196455.msg3100617#msg3100617 date=1226955657]My brother abeg there's something wrong with it. Is it by force to have a wedding and a reception? can't they have a barbecue in their backyard? can't they rent an apartment clubhouse for $50 deposit ? this is so tacky[b] what reasonable couple will have a weding reception at a fast food joint[/b] ghetto fabulous[/quote]ah nwando ,na today,go to naija naaa,u will see a lot of them holding their receptions at mr biggs and co ![]() |
category:chaiii,my guy u sabi better thing ![]() |
le kwe nu'mu anya biko nu 16 ko 12 ni |
|
i hear u snazzy oga woman wrapper,continue wt the town crying job,since naija cant provide u a good job |
snazzy82:u know my gender?u know if i be man or woman? sharappp diaaa joooooooo,man ko woman nii don tell u say na u no get work for dis forum,since na u dem send to come dey shout adaeze name for forum,u wey be woman wrapper,man wey dey do woman work |
mbola:hahahahhahahah i must say u r one funny girl,now u got me wt dis ![]() hook up?naa chamo wont like it and yea im his friend |
tkb417:na u buy d one wey i dey use? mbola:i know chamo,i wish u well in ur quest for knowing him d more |
tkb417:wetin consaign u for my own post naaa? na u be mbola abi chamo |
mbola:really?as long as u don't go about crying like a wounded pussycat,asking and keep asking for chamos interview,its so irritating,its either u r acting like d victim before chamo,or acting like a love sick girl on other threads its not about fun and interesting my dear,its all about obsession |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 46 pages)
if u think say ur post dey shake me ,sorry,because I'm enjoying the stupidity I'm bringing out of u 
ask morenike
chinke God of NAIRALAND
