Whatever90's Posts
Nairaland Forum › Whatever90's Profile › Whatever90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 46 pages)
ibkaye:see omo kekere claiming husband ![]() @sauron dis one wey i never see u hiaa today,e be like say u still tire after nomanicole seduce and service u last nite ![]() |
snazzy82:u sef carry ur tribalism comot for hiaaaa ![]() |
H2O2:haaa u still dey hiaaaa? u never go do as usual,naaa i dont have a little cousin to give to u u wan cry?oya wipe away ur tears ![]() @all sleep well all,gotta go now |
nomanicole:ahhh sauron manicole mean business oooo ,where u dey,show face asap ![]() see h2o2 don dey drool for dis one,oya go meet 1 week old pikin ,na them be ya type ![]() |
tRoOE:oh so u no know say h2o2 na d type wey dey seduce new born babies,if u tink im yling just give am ur child of 6 months make him carry,if h2o2 rod no stand and if dat girl no loose her virginity dat same day make u know say whatever90 na lie lie ![]() |
nomanicole:abia. . . . , . . . . nwan ka ehn,abeg seduce d living daylight out of those two stubborn human beings wey call themselves sauron and debosky small small oo,give them small small,cos i wann.a watch them beg u for it,i wann.a see them go crazy asking for a glimpse of those succulent things ![]() |
tRoOE:no mind am ,na him type dey do like mumu for woman,lick woman feet,forget all this ojare,them say talk is cheap,i know his type ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=195509.msg3090251#msg3090251 date=1226714475]Not even Nomanicole's golden cleavage can make me squirm.[/quote]i hear u hanni,see u touching ur below already nomanicole has not even started ,u r droping ur saliva on d floor,wat wil happen wen u see d exposed chests ? faint? ![]() |
nomanicole:sweetheart u talk well,seduce the hell outta debosky and sauron,they r trying to play tough ![]() |
H2O2:ashewo yea,but u try seduce morenike she no gree for u,seh na d thing wey dey pain u? i talk am say na mouth u just dey make for hiaaaaaa,if morenike no gree for u,try smone else naaa,all hope is not lost yet ![]() |
i dont do third parties,and God help me ,i wont but if im told to choose who to report to,i better report him to his own mum and not my own mum or sisters |
[quote author=j-girl link=topic=195509.msg3090131#msg3090131 date=1226711611]Whatever, you're the married one. How do you seduce Mr. K?[/quote]i don't seduce ,i more like disturb and distract him,especially when hes watching a very important stuff on TV,or reading thats when i act ![]() |
ok tell us about the ones uve learnt so far |
adaezeigwe:all dis grammar,watever for? do i smell pride here?do i smell high shoulders here?if so then shut the hell up,if agbani made dis kinda rubbish im not sure she would have ended up as miss world |
yes we dnt knw,dats why we r relying on u ![]() |
see their mouths like "waiting" u ppl should tell me how u seduce men ojare,i want to learn ![]() |
hallo nlders ![]() what is ur best food,what do u like eating? mine is rice,plantain and fish and smtimes i love smoking ijebu garri,groundnut and milk ![]() wats urs? ![]() |
come ooooooo,wat about Lagos?a whole lagos ![]() |
[quote author=j-girl link=topic=195509.msg3088606#msg3088606 date=1226684581]We were asking a guy to tell us his seduction skills and he was messing up. Hot water and acid ke? Na like this you hate me reach? And I like you o! [/quote]i loff u too jare ,no mind me by d way ,tell us how u go use seduce man ![]() |
[quote author=*Morenike link=topic=195509.msg3089974#msg3089974 date=1226707708]Plzzzz abeg o. He didn' try anything [/quote]Chaaaa i no blive u,i take ur first word,u know smtimes first words r always true and undiluted is that why hes been throwing insults at u? ![]() |
buahahahahahah morenike who tried to seduce u?dont tell me its d same H2o2 guy ,wey dey talk say him no go fit toast naija women, i talk am say dis boy na mouth e dey make,ROTFLMSGBO ![]() |
the next question will be which tribe has d biggest manchester and arsenal? or which tribe knows how to pleasure a woman in bed well? or which tribe has d biggest idi nla? or which tribe wears d best clothes,and have got good dress sense? jobless people ,na joblessness go kill una ![]() |
PHEMOUR:d last time i checked it was "Grammar" |
heheheheh where is sistawmn? ![]() come all of una don pursue her abi? ![]() |
see as this people derail my thread,una get luck say i no dey here,i for use hot water and acid pour for una body ![]() |
chamo who be ya wife and who dash u moderator ![]() |
come wat im i seeing on saurons trousers ,dont tell me its a bulge already ,just by reading still waters posts see debo ![]() chamo don elave him book wey him dey read dey look manicole pics women r good oooo ![]() |
StephenP:as long as no illegal smooching no problem ![]() |
MrCrackles: kini mo'Se ,omo de fe playi mi ![]() shegirl71: jaybee is not married,dat i know for sure i know him well |
chamotex: ![]() |
just look at d way d girls r already seducing the men,na waooooo,just on NL they r shaking already,see debosky is already wet sef,hes just trying to be a man,david has left his bible for porn,sauron has decided to fall for stillwaters innocent seduction,so wat will happen if it happens real |
shegirl71:naaaa its not jaybee, i know jaybee very well(outside nairaland) ,and i know hes still single ![]() u used single in ur interview |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 46 pages)


u never go do as usual,naaa i dont have a little cousin to give to u 




