Witworth's Posts
Nairaland Forum › Witworth's Profile › Witworth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 75 pages)
unitysheart:because you're not successful, change your attitude, God can still bless you too |
descarado:Dem say make your country do normal first, you dey talk about biden, is biden a Nigerian. Na so u go dey find stranger u wan blame for wetin your friends and families dey go for your house |
Prodigee:they never care about you either. People wey better pass you for everything cares about them and many visits there for tourism as well. So you're irrelevant. |
E com be like say Dem dey sing Teni song Uyo meyo in spanish version. The guy self for no call party because of proposal, na wetin we just dey discuss recently be that, you never marry you dey do ceremony. If na only him now go there, the matter for no cast like this. Anyway civil war fit happen sha. God will help us all. |
Even if better nations ban petrol fuelled cars today right now, Nigeria will ban its own by 2050, Nigeria wey dey back back, no be even single back or middle. Back back tay tay |
It's a pure fact though, but life still dey sweet reno for now, na why e still dey hot, body still dey sweet am |
My brother there's no manual to finding true partner, even the people wey no get browsing phones self at all dey divorce. Na God dey run better marriage abeg. |
Sterope:like say he no fit get enough land even as from a royal family. You just talk without sense |
iamoyindamola:that one na your own life problem. |
dawnomike:why are you wondering then, it's like you just decide to wander about without a reason |
When e no be say na blind date Dem take start. As dem go buy black market for night so, na to dey enjoy the show. |
All senior slaves. |
Monogamy:na only ethiopians self supposed still dey small for the race, if any Nigerian dey dere all na still wayo, we no fit for that part, na corruption |
Though I don't care about who is so called president or whatever, Nigeria will still and soon break into pieces so new nations can begin, but the person that wrote all these about Tinubu is also one of his opposition, they're just fighting as slaves against another slave, it's none of my business, the country is going down anyway |
Abeg who sabi goat for wildlife international park, who born monkey for jungle, wetin concern Buhari concern integrity and usefulness. Conmon strike Buhari out of the list, person wey him leg no dey where he wan put him body. Wey him head don comont. Shey Nigeria get anything to say when e no get anything to do. |
Shey bi na una dey propose, why the ceremony when wedding still dey front, na people wey dey copy people dey cause wahala, now you go propose and fail, go kill yourself na. Shebi Dem send you work before. Do whatever pleases you, me I won't propose and we will just agree to marry and plan our lives together . Forget proposal |
Double wahala for deadibody and the owner of deadbody |
Ojemedad:hey, when mandela died, the whole world celebrated him, as a matter of fact, his burial brought together all world power leaders together, even the ones that were enemies. So celebrate people with good lifetime, at least people with enormous power wey Dem no use am cruelly wey we know or hear about. |
Abeg, who send Buhari work, who sabi am, Dem dey talk about animals wey get horns, snail self dey come forward, abeg commont nonsense from list jare. Dem think say na like Dem Dem dey talk about for outside. Senselessness |
Yoruba wants independence is not any security threat, we say we wan go, u say na security threat, how that one con be your wahala, we no wan do again. Shey u be yoruba ni or e concern you? Hold your ground na and if money no dey your ground, sell your cattles and make money for yourselves. Simple. |
Some foolish people are just trying to promote Atiku and their selfish interests, just using malami to keep Atiku on the front page by Force, most people know there is no difference between Atiku and Buhari, useless people. Whether Malami denies it tomorrow again or not, it's all irrelevant. Nigeria will still and soon break into pieces. They can go and drag and kill themselves to be president of the north. |
All I know is Nigerian government will never forget EndSars protest, even the police self knows what the youth are capable of. Any more shit go loud. Some of the people that thought and said nothing the youth can do against the government are either dead now or still recovering from their trauma or shock |
Pussy en... Apart from this story en The best image in this world is an image of woman pussy, even if pastor mistakenly come across it on any phone, they will take it back to take a second look. Pussy is a great divine design. |
When fashola was still important, now figure head. When APC still dey lobby dey beg for Nigerians votes. Now pride don full their shoulder, they forget yesterday. No wahala See as Buhari be like fulani bandit, and osinbajo be like house boy/gate man |
APC government will blame oppositions now. That's all they do best, to blame even PDP past administration. If they had told us back in 2015 that blaming is what they intended to do always now, the government would have been left bad as it was with PDP, coz it's now worst with APC and all they do is blame oppositions |
Thank God they didn't blame 7th down to the 1st senate this time around, coz the only thing APC knows how to do best is blame previous administrations for their own current failures. I wonder if they understand the meaning and essence of new administration and need to make a positive change. APC will still fail one day, Dem go still come beg Nigerians for second chance as useless PDP self are trying to gather sympathy now. When they won't do well when they are supposed to. |
Bondinus:18 years old can make decisions for themselves, don't worry your little Brain about if it's best, even old men can't bet their lives on their own decisions. 18 years old is making exploits and decisions for themselves across the globe, don't fall behind, you will be left behind |
Bondinus:you're assuming my daughter is not happy with her own choice? Stop assuming, nobody said anything about forced marriage, your complaints was the age difference and I made it known to you, it's not a crime if it's not against the law. So I wonder why you have been so bothered |
Same old news, abeg this kind story no get meaning anymore, stop saying facebook and all are currently down, it's not a news |
Bondinus:just be successful first. |
Bondinus:would you force your daughter to marry younger ones they don't choose, then be ready to face humiliation. |
Bondinus:you have to be successful first, you need to. Then you will understand better. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 75 pages)

