Younglleo's Posts
Nairaland Forum › Younglleo's Profile › Younglleo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 72 pages)
![]() Dis country nawaa! 8yrs facebook for sale! |
mvem:No dey talk dat kine thing joor, there are alot of people destined to be soldier, nd unfortunately usman is not among,now usman has met his waterloo, shae others wae dey alive no be the same karki dem dey wear, don't go around quoting me, na Facebook i wan sell ![]() |
Usman is gone, if he had refused to be a soldier and bought my 8yrs facebook for 7k. He would stil be enjoying dey dividends of getting married. Pls oo 8yrs facebook for sale. Nd na 7k Make una com buy oo, i never chop |
mmadu4:i no understand ![]() |
Op, u see the good food u dey talk about ehh, na persin wae see money go buy good food, for here wae i dey, good food nobi priority, na food be priority. And to get food u need money... Soo as it stands, i wan sell one Facebook account of 8yrs, soo as to see money dey support my football struggle, incase u see any body wae wan buy, jst contact me abeg 8yrs fb for 7k |
My football journey won't be complete if i won't play on same pitch with dis guy! Oluwa see m through Pls 8yrs facebook for sale 7k..make una buy oo, i never chop Atleast make i use dey money dey holl belle for football camp where i dey |
Dis is good Abeg 8yrs facebook for sale 7k, i never chop Make una com buy biko |
Hmmm Abeg 8yrs facebook dey oo Jst 7k nd slightly negotiable |
The black one and his hair line tho ![]() 8yrs facebook for sale. Jst 5k |
Facebook dey oo, nd na 8yrs, jst 5k. |
8yrs facebook dey oo, jst 5k |
0 eight 1 zero 1 six zero 5 three six 5 |
Bankers ni, trust co! Trusting a banker dat doesn't even trust herself wen she sees a man wit a big bundle of money, abeg sharap nd stop saying rubbish, I've not dated a banker, but with wat i see on daily basis, i wouldn't dare such!
|
That's the honest truth! |
Surving 2020 totally broke but hoping for a better 2021 was my greatest archievement this year, i refused to be frustrated!! Am broke pls |
Aboki wan blow ![]() |
Wireless transfer abi cash? na men wae knw mehn dey deny dis offer! Wich am not |
U no wan get sense shae? |
god punish u there! |
Wahala be like bicycle ![]() Use Love Machine give ursef pikin too
|
Wahala be like bicycle ![]()
|
China and disaster, na only dem sabi the exact gods dem offend |
Fresh guy! Happiest birthday, how many toto u don organize for dey night, we are coming ooo
|
SILENTandSMART2:E be like say u knw dis guy in particular ![]() |
U are the mumurest mumu I've encountered, but nothing surprises me anymore, since i read dey article of a man dat increased his chores jst for pussy, u didn't propose to her, u carry am dey comot, u jst dey date ur mumu sef!U expected a university broke girl to say no to no to ur outing, u think say u dey England or America ![]() U tire me
|
Bro my advice for you is to japa now u cann! Jst japa, girls of such na pure runz girl,forget all the nonsense the are saying bout you being insecure and u don't trust her, the words of manipulation, follow ur heart, let her stop it or jst japa
|
[quote author=Deicide post=96318398][/quote]I no see ur name for dat comment, soo............. warris it? ![]()
|
VictoriaNkechi:Déjà vu |
pretydiva:no one to blame, the op was the one sending the message and replying! Don't consider the chat! Not real By the way, u are pretty, i wan send u a pm |
Simp and there lifestyle sef
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 72 pages)

nothing surprises me anymore, since i read dey article of a man dat increased his chores jst for pussy, u didn't propose to her, u carry am dey comot, u jst dey date ur mumu sef!