YourFavorite21's Posts
Nairaland Forum › YourFavorite21's Profile › YourFavorite21's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 41 pages)
Tomilola360:you are a very big fool. |
Hmmm guy your village people strong ![]() You better take that boy to the hospital now, remember say him papa na Soldier. |
Happy 95th birthday |
E be like say the passenger don press the nyash of one beautiful air hostess like that, wey Pilot don dey eye since, na him baba vex change am for am. ASAP . |
Is that crack on the main screen or on the screen protector? |
Pls put graphics on ur post next time , damnnn!! I hate seeing blood. ![]() There's no value in been a cultist. |
jeff1607:really? ,okay. |
This is one of the disadvantages of freedom speech , a failed musician like Cynthia Morgan get mind dey talk about people way dey win award back to back.
|
This guy is a very big disgrace to men |
When will iphone and samsung do there own, Itel, and Tecno , and Infinix are really trying o. |
This okada man dey fvck up. |
. |
I have experienced it too , na normal thing, for those staying off-campus some people no dey get manners, each time dey wan start I go just waka comot leave room for them, and me but me the day way I go import babe I will tell my roomie to excuse us codedly sha |
I no dey chop cat fish, na Ice fish I dey like. |
you are only complaining because you saw this one, what about the ones wey go use big cooking spoon to taste food , lick it while cooking and still use am to turn the pot, sometimes we just have to overlook something, even some people's wives do that too ![]() |
Lol, konji na ur mate ..? ![]() |
Don't come back to Nigeria, just stay back there ,me sef dey find way to japa!! If I see opportunity now fiiiaaaam!! I don move. Congratulations bros. ![]() |
Health is wealth indeed, she's saying the truth I watched and saw my (banker) aunt spend all the money, she made on medications,yet she no still survive am. |
This lady no dey old , but Ice Berg really knack craze comot from dis lady , damnnnn!! ![]() |
Tufiakwa...backward region ![]() |
My favourite actor, I miss him on screen ,especially when he combines with Nkem Owoh and Okey Bakkasi ![]() |
Why are u bringing ur matter to nairaland, wetin u want make we do? And you are even covering their names, abeg carry ya cross jare! |
But wait o, during the days Abraham ,Isaac and Jacob in the bible, was there anything like Genotype, because those people married any how. ![]() |
Am the man of the year of course ![]() |
This one don dey ment ![]() |
EMMYLASHTINS:okay |
#Proudly from Anambra state, we lead others follow ![]() |
That's a baby Zebra , But I want to watch the fight between An adult male lion and A fully grown Tiger, but Natgeo wild never show am yet. |
EMMYLASHTINS:pls do research before arguing. ![]()
|
Same here, I'm enjoying my samsung Galaxy a50 , the phone na beast with Samsung exynos 9610, I just love samsung products . |
i entered a tricycle (keke na pepe) from market to my house, so I already settled with the man that I will pay 100 naira, so I asked him oga do you have change of 1000 ? he said don't worry I should enter, so when we got to my gate, i came down and gave him the 1000 naira, the man's face just change o He was like " why I go give am dat kind big money", He said I should go and find change and bring for him, I told him ,but I asked you whether you had change na, but you said I should just enter , na him this man begin insult me even my family join, come even push me for chest , I got provoked we started exchanging blows, and i gave the weyrey the beating of his life, i even pinned him to my elbow (wrestling style) baba was sweating and struggling to breath, people begin dey beg me to release am , but i stubbornly refused o, the man come dey shed tears before i released him, he just start his tricycle and zoomed off without bothering to even collect money from me again, he was a matured man of about 35 years of age, while me, I was only 19 then, because I looked like an Ajebor ,he taught he could bully me o, me way don dey watch wrestling right from when I dey small. ![]() |
Is your name "Nosa"? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 41 pages)




