Yusuf2's Posts
Nairaland Forum › Yusuf2's Profile › Yusuf2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 47 pages)
^^^ oua dave, take break |
^^^oya , honey, it is ok, let us not make him look @ us like hostile people, cos we're not, abi. who knows, he could end up being ur next husband |
^^^^because he |
[quote author=Ms. Potato link=topic=610605.msg7890612#msg7890612 date=1299843911]Im hia sweety! But my Lord Reed is not hia! iyatrustee:wetin dey confuse u now? |
iyatrustee:i say make i go buy am Limca and meat pie to take entertain am, as i come back, i no c am again una don finish the 0rgy? ![]() [quote author=Ms. Potato link=topic=615769.msg7890604#msg7890604 date=1299843846]Who is your wife and who cried? ![]() Awwww. . . Sorry to hear that but u know if you no go swallow drugs, you wont heal from your sick naa. Just do this for your health. You cannot replace health with anything nor can u buy health. BTW, where is the love of my life Lord Reed? Where is Reed? , i hope say person iyatrustee:i don tire 4 this likey tingy. u fa? iyatrustee: ![]() |
iyatrustee:c ur mouth, Now i don become Min of State for Defense(gcon), no be wetin make u marry me? woman sef, them like better thing sha, den u no send me oh. And by the way, una go yawo leave only me for house, person come dey knock, u no want make i answer am ni? ![]() |
iyatrustee:Everybody? u mean like 0rgy? me no likey the idea . And honey, somebody ![]() |
Where is everybody? ![]() |
where is everybody? ![]() |
[quote author=Ms. Potato link=topic=610605.msg7889483#msg7889483 date=1299833030] ![]() |
iyatrustee:Yeah sweet heart, mehn, baby, u're tha bomb, best s3x eva, that ice cream idea is better in reality than it actually sounds, mehn, now i c y some people like to use it to chyk chcks. , Aw u dey 2day? |
[quote author=Ms. Potato link=topic=615769.msg7889547#msg7889547 date=1299833548]Come on now. Yeye fowl is good na. And its very cute ![]() |
*still sleeping* |
iyatrustee:Ok then Honey, since u no likey, who cares whether she likey. it's gona be me & you, i'm sure u really likey that one. ![]() |
OMG ![]() |
na she be this, remember her? Trust me, U GO LIKEY. ![]() iyatrustee:i know, iya, sorry, oya, I luf u. no cry again naw.
|
iyatrustee:i no edit am, na wetin my koputa show me, na him i reply to, iyatrustee:ah Iya, u don blow bomb, u kom dey blame Seun, Na wa for Ekiti girls sef ![]() |
e don do naw ![]() |
^^ chk the post again |
iyatrustee:Her? when and where? ![]() |
iyatrustee:my hand no dey oh ![]() |
^^^ uhnn, Likey what? who? |
![]() |
[quote author=Ms. Potato link=topic=615769.msg7884885#msg7884885 date=1299764257]The food go enta Lord Reed's stomach finish! Its been 1 hour of digestion now. . . Nope, no sign of going to toilet! ![]() Yusuf, do I look like Ashewo to you? [/quote]NO,C wetin dis dave com cause for here ba, now hin don run go, |
wait first ,were the food wey una dey tok about sef? , na that pichure up there?, how that one take be food na? And wetin bring all these a$hewo tok? |
Iya, WTF is going on here https://www.nairaland.com/nigeria/topic-100842.192.html *ibo boy 4 that matter* ![]() |
[quote author=Ms. Potato link=topic=610605.msg7884707#msg7884707 date=1299762949]I mean since you both are complaining about him I was thinking it might be a good idea to bring him here and you both go settle him. U know? [/quote]Na who head u come dey play with now? |
*wondering were d nearest malaysian embassy is* "Iya, U ME, Malaysian Holiday, U Likey?" ![]() |
[quote author=Ms. Potato link=topic=610605.msg7884633#msg7884633 date=1299762338]LOL! Iya why not we try bring Dave to this thread? [/quote]IF U NO WANT MAKE I DIS-SISTER YOU, JUST NO TRY AM *TYPING IN CAPS TO SHOW ANNOYANCE* |
Honey, tell them oh, c as hin dey even charge hin fone with their NEPA. , every other people go come visit go their way, but no, this dave wan plant hin nyash here. were bingo sef [quote author=Lord_Reed link=topic=615769.msg7884483#msg7884483 date=1299761131]@yusufGuy no vex me o! Give am wetin?[/quote]Gulder and pepper soup ![]() dave2:come up with something better my friend ![]() |
[quote author=Ms. Potato link=topic=610605.msg7884366#msg7884366 date=1299760262]Its because this is Nairaland naa. Everyone want have their fun and everyone fit anythin to get that. LOL![/quote]make hin go start hin own thread now, abi na wetin, |
dave2:Ms. potato, abeg pity this guy naw, give am something , hin dey spoil show for me and iya, wey dey come enjoy ourselves for una place sometimes . i mean it's getin crowded in here, damn ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 47 pages)
and meat pie to take entertain am, as i come back, i no c am again

Now i don become Min of State for Defense(gcon), no be wetin make u marry me? woman sef, them like better thing sha, den u no send me oh. And by the way, una go yawo leave only me for house, person come dey knock, u no want make i answer am ni? 
