Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,807 members, 7,817,341 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 10:35 AM

Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle (1462 Views)

Ladies Can You Date A Guy Shorter Than You / Ladies, Can U Marry A Man That Is Shorter Than You? / Can You Marry A Man Shorter Than You? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Nobody: 7:30pm On Sep 17, 2012
chei!! make una come see my pally latest girlfriend.since wen i know this my pally na babes wey dem get comma na im dey like to date.the first babe wey i know say he dey date back in 2006 be get huge tribal marks for face and the babe sef na so she jus dey mix warri slang with english language and na so he go jus dey embarrass my pally for public with her unthentic woworish grammer.the other babe wey he start to dey date though she be sabi dress but she come get very prominent K-leg and to make matter worse na tight jeans or leggins this K-leg babe dey always wear.Now the current babe wey my pally dey date she short pass Maltex bottle and she wowor die.me know know wetin my pally dey see for this babe.the babe no get style and she too local.wether na juju dis babe dey use on my pally me i no know oooo.to make matter worse my pally say he wan marry this babe and come run come shine na dis December dem go do the wedding.See my pally wey no get job wey still dey stay wit im mama for house and yet he dey talk about marriage.na wah oooo sad sad sad
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by k2039: 7:34pm On Sep 17, 2012
Cant you just mind your bussiness.
Is your friend complaining to you.
Besides beauty is in the eye of the beholder.

I really will love to see your girlfriend.


The only reason I think you are concerned is just because you want to bleep you friend's girlfriend and as far as you are concerned they are not up to your taste,so that's your problem(that makes you a traitor)

1 Like

Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by ayobase(m): 7:37pm On Sep 17, 2012
Lefulefu....lefulefu....lefulefu....
.
How mant times I call u so?
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Nobody: 7:39pm On Sep 17, 2012
ayobase: Lefulefu....lefulefu....lefulefu....
.
How mant times I call u so?
omo u want make i deny u 3 times? cheesy
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by FRANKLINTON(m): 8:13pm On Sep 17, 2012
No sustance at all
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Nobody: 8:14pm On Sep 17, 2012
what an adjective!! maltex bottle
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by ayobase(m): 8:24pm On Sep 17, 2012
lefulefu:
omo u want make i deny u 3 times? cheesy

LOL....maltex bottle?
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Mynd44: 8:40pm On Sep 17, 2012
Msheeeew
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Lolaabokoku(f): 8:56pm On Sep 17, 2012
MYOB
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by slimchi2k2(m): 9:37pm On Sep 17, 2012
my bro's lefulefu
joke section is d best place
to send dis ur pally story,
pls i need u dere to make my day with ur pally story
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Nobody: 2:18pm On Sep 18, 2012
slimchi2k2: my bro's lefulefu
joke section is d best place
to send dis ur pally story,
pls i need u dere to make my day with ur pally story
bros i for like to come there but the babes for here no wan let me comot for here oooo cool cool cool cool cool cool
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Mynd44: 4:22pm On Sep 18, 2012
Stick to jokes dude
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by hardbody: 4:34pm On Sep 18, 2012
Another dummy on the loose.
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by IjeomaOkeke100(f): 6:08pm On Feb 26, 2013
well if your friend cant date her, who is supposed to date her? my friend plz maybe the girl even has a bigger and better mind and brain. Maybe your are too materialistic and gonna endup with some golddigger who is going to lv u dry
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Phame: 6:15pm On Feb 26, 2013
Fatuity of the highiest order!
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by stpat1(m): 10:10pm On Feb 26, 2013
Paddy before I go yarn, make u first sample ur own babe pics for here make I review am. Na then I go believe say u sef dey carry eye go market. Make e no come be birds of a feather matter.
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by razznaija(f): 7:15am On Feb 27, 2013
Bros abeg park well joor. Wetin self? why you dey take Panadol for another person headache? If your friend like the babe, why you dey vex for here abi na you go marry the girl? Mind your business just be happy for your friend..
Re: Help! His Girlfriend Is Shorter Than Maltex Bottle by Mynd44: 9:04pm On Feb 27, 2013
Imagine people getting serious over lefulefu's topics

(1) (Reply)

Ladies: Do Something / My Weekend In Calabar / When Your Fiance/fiancee Find It Difficult To Send U Love Msgs

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.