Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,653 members, 7,827,410 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:35 AM

Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? (2697 Views)

Naija Babes Is This How You Behave???:/ / Naija Babes Is Dis True? / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:32pm On Sep 18, 2012
These days dating a naija no be easy venture for the average naija bobo.Because of dating,naija babes wan kill their boyfriends with allowance.E no be new thing these days saying a guy issuing all sort of money allowance to im girlfriend in the name of love.ehen wether na Rent allowance,transport allowance,yanshing allowance,shopping allowance,hair allowance,blackberry allowance(money for their monthly recharge of blackberry) and even sef pant allowance.Na the poor bobo wey Govt dey still owe up to three months salary go still go outside hustle all these money for im girlfriend just to give her financial comfort.To show how the thing don serious many guys don enter into yahoo yahoo,armed robbery just to satisfy the craving of their babes.hmmm na wah ooo.The thing wey i wan ask all these babes wey dey depend on their boyfriend for money and everything is ur boyfriend your papa for him to dey take over your financial issues?
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:33pm On Sep 18, 2012
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:34pm On Sep 18, 2012
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:35pm On Sep 18, 2012
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:36pm On Sep 18, 2012
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:36pm On Sep 18, 2012
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:39pm On Sep 18, 2012
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by onila(f): 1:46pm On Sep 18, 2012
ikele idi got no sense of humour undecided

just some boring round head tongue
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:51pm On Sep 18, 2012
ILEKE-IDI na wetin u drink wey dey shack u? cheesy
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:52pm On Sep 18, 2012
onila: ikele idi got no sense of humour undecided

just some boring round head tongue
na yeye dey worry her grin
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 2:08pm On Sep 18, 2012
Smh
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 2:43pm On Sep 18, 2012
Yes he is!!
undecided

Daddy where you at?
kiss
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by slimchi2k2(m): 3:21pm On Sep 18, 2012
@lefulefu
u no writ pally today
wat happen?
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Mynd44: 4:14pm On Sep 18, 2012
SMH
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by oluchi557(f): 11:25pm On Sep 18, 2012
Mynd_44: SMH
smh
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by 190: 12:00am On Sep 19, 2012
Phucking hell - -

Pant allowance - dats a new one

Hahahahhahhahhahahahhaahaaa


I know some Nairaland girls who would even collect sanitary pads allowance
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Mynd44: 5:27am On Sep 19, 2012
^^
I know some girls silly enough to give them
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 5:31am On Sep 19, 2012
lefulefu: These days dating a naija no be easy venture for the average naija bobo.Because of dating,naija babes wan kill their boyfriends with allowance.E no be new thing these days saying a guy issuing all sort of money allowance to im girlfriend in the name of love.ehen wether na Rent allowance,transport allowance,yanshing allowance,shopping allowance,hair allowance,blackberry allowance(money for their monthly recharge of blackberry) and even sef pant allowance.Na the poor bobo wey Govt dey still owe up to three months salary go still go outside hustle all these money for im girlfriend just to give her financial comfort.To show how the thing don serious many guys don enter into yahoo yahoo,armed robbery just to satisfy the craving of their babes.hmmm na wah ooo.The thing wey i wan ask all these babes wey dey depend on their boyfriend for money and everything is ur boyfriend your papa for him to dey take over your financial issues?

grin grin

lefoollefool.

you nor get sense.
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 6:14am On Sep 19, 2012
AmBeautiful: Yes he is!!
undecided

Daddy where you at?
kiss

undecided
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Dhelake: 8:36am On Sep 19, 2012
*Kails*:


grin grin

lefoollefool.

you nor get sense.
rotflmao
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:01pm On Sep 19, 2012
*Kails*:


undecided

undecided
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 1:45pm On Sep 19, 2012
Mynd_44: ^^
I know some girls silly enough to give them
huh ?
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Mynd44: 3:33pm On Sep 19, 2012
Meant guys
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 3:34pm On Sep 19, 2012
Mynd_44: Meant guys
cheesy
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Mynd44: 3:47pm On Sep 19, 2012
Hmmmmm
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 4:18pm On Sep 19, 2012
grin grin
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 5:14pm On Sep 19, 2012
slimchi2k2: @lefulefu
u no writ pally today
wat happen?
na wen i want una help na im i go yarn about the problem of my pally cheesy
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 6:33pm On Sep 19, 2012
lefulefu: These days dating a naija no be easy venture for the average naija bobo.Because of dating,naija babes wan kill their boyfriends with allowance.E no be new thing these days saying a guy issuing all sort of money allowance to im girlfriend in the name of love.ehen wether na Rent allowance,transport allowance,yanshing allowance,shopping allowance,hair allowance,blackberry allowance(money for their monthly recharge of blackberry) and even sef pant allowance.Na the poor bobo wey Govt dey still owe up to three months salary go still go outside hustle all these money for im girlfriend just to give her financial comfort.To show how the thing don serious many guys don enter into yahoo yahoo,armed robbery just to satisfy the craving of their babes.hmmm na wah ooo.The thing wey i wan ask all these babes wey dey depend on their boyfriend for money and everything is ur boyfriend your papa for him to dey take over your financial issues?
And also when you carry them in your cars they put their dirty legs on your dashboard.
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by bmasz(m): 1:26am On Sep 20, 2012
Why make your tidy-mate a Nigerian Senator, when you can get the services they offer from other service providers. If you cant fund her bills then look for your size. This issue of giving my girlfriend is being over flogged., am I the one helping you to shine her congo., "you wan chop for free" forgetting that even in Freetown there is no free lunch

1 Like

Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 4:40am On Sep 20, 2012
If he wants to be, no problem. It wont be rejected and the gesture wont go unappreciated

naija guys, is your girlfriend your mother? why do you always want to s.uck breast?
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 5:49pm On Sep 20, 2012
Maria-G:
If he wants to be, no problem. It wont be rejected and the gesture wont go unappreciated

naija guys, is your girlfriend your mother? why do you always want to s.uck breast?
i wont i suck breast eh? sad
Re: Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? by Nobody: 5:52pm On Sep 20, 2012
lefulefu:
i wont i suck breast eh? sad
you meant, "why wont I suck bre.ast, abi?.......then why complain about same thing been done to you?

(1) (2) (Reply)

{LADIES} How Much Did You Have In Your Bank Account When You Got Married? / GUYS ONLY: Build Your Ideal Woman. / Signs That Your Girlfriend Does Not Know How To Cook

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.