Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,759 members, 7,809,925 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 05:21 PM

Naija Babes Is Dis True? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes Is Dis True? (977 Views)

Naija Babes Is This How You Behave???:/ / Is Dis True Love Or He Is Jes Sexually Attracted / Naija Babes Is Your Boyfriend Your Daddy? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes Is Dis True? by Nobody: 8:27pm On Jan 30, 2012
Naija babes abeg i want make una confirm to me if dis thing na true.na true say the reason why many of una dey wear brazilian wig and other sort of wigs na to hide the shape of una heads?.I dey ask becos one of my pally yarn me say the reason why many naija babes dey wear wig na because dem get very wowor shapes of head.He say he don date many naija babes across naija frm every tribe and one thing he don notice be say naija babes get typically funny shapes of heads and dat is the main reason dem dey wear brazillian wig.He say wen dem pull of their wigs na den u go notice their Rhombus shaped head,hexagon shaped head,mango head,pawpaw head,catapilla tire head,beans head etc.but the one thing wey dey fear am na the ones wey their head dey shaped like sledge hammer own.those ones even wen dem wear wig the wig no go fit hide their head.So naija babes in da house na true my pally yarn? shocked shocked
Re: Naija Babes Is Dis True? by iyatrustee(f): 8:37pm On Jan 30, 2012
, one of ur pally! dats always ur pick up line undecided yeye fowl!
Re: Naija Babes Is Dis True? by dabrake(m): 8:51pm On Jan 30, 2012
lefulefu:

Naija babes abeg i want make una confirm to me if dis thing na true.na true say the reason why many of una dey wear brazilian wig and other sort of wigs na to hide the shape of una heads?.I dey ask becos one of my pally yarn me say the reason why many naija babes dey wear wig na because dem get very wowor shapes of head.He say he don date many naija babes across naija frm every tribe and one thing he don notice be say naija babes get typically funny shapes of heads and dat is the main reason dem dey wear brazillian wig.He say wen dem pull of their wigs na den u go notice their [b]Rhombus shaped head,hexagon shaped head,mango head,pawpaw head,catapilla tire head,beans head etc.but the one thing wey dey fear am na the ones wey their head dey shaped like sledge hammer own.[/b]those ones even wen dem wear wig the wig no go fit hide their head.So naija babes in da house na true my pally yarn? shocked shocked
@1stBolded, ur paddy don date 250 <= girls <= 600? Wtf!!! @2ndBolded especially at green emphasis, lwkmd! /*Hits head on the ground. Kicks leg for roof*/
Re: Naija Babes Is Dis True? by Nobody: 9:33pm On Jan 30, 2012
Pointless pointless
Re: Naija Babes Is Dis True? by Acidosis(m): 9:52pm On Jan 30, 2012
lol at rhombus shape
Re: Naija Babes Is Dis True? by Mynd44: 12:37am On Jan 31, 2012
This is sad
Re: Naija Babes Is Dis True? by hannahmay(f): 4:27pm On Jan 31, 2012
Lol@#d#post. Cant stop laughing.

(1) (Reply)

Overcoming Challenges Of Singlehood. / post deleted / Men: What's Your Opinion About Your Lady Paying Your House Rent?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.