Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,634 members, 7,809,376 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 08:28 AM

How Do You Serenade Your Lover? - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Do You Serenade Your Lover? (9234 Views)

Can A Nigerian Girl Serenade Her Lover? / Can A Nigerian Guy Ever Serenade His Lover? / What Pet Name/Names Do You Call Your Lover? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: How Do You Serenade Your Lover? by chucky234(m): 1:59pm On Oct 10, 2012
Foxybone: FOR THE UNIPORT VICTIMS OF CIRCUMSTANCE

When you dey cross road, watch am
You fit go journey, to return no dey
If you dey vex with yourself, siddon think
Those wey dey happy still dey die
If your friend do you bad thing, forgive am
Friends na for rainy days, no be for now
If your heart dey pain you, forget am
Happiness na for only fairy tales e dey exist
Even the sun and moon no dey happy
That why dem comot for different times

I been think say humans no be animals
I no know say their tail just wide like nyash
I been think say barbarism na for only Middle-East
I no know say e go come South-south
If them tell me say to die na sweet thing
Say I go rest in peace after I breath my last
I go use thunder swear for that person
What if I die agonizing death
When no be motor jam me die, or water swallow me
When na my fellow humans kill me

My video don go viral
Tears and regret dey my heart as I dey watch
Wetin make I no just chill that morning
I even wake up with emptiness for my chest
Why e be say I no branch Mama Aina place
Take early morning palmy take forget things
Why e be say I dey see my future bright
Yet na for close to my prime I die waka
Baba God, na you be my mediator
Fight my course, no let others fight for me

When crossing the road, watch
Life is a journey that ends at various stops
Yours might be on the road
Then the world will watch helplessly and say
“Alas, death is a bad farmer”
When crossing the road, watch
For you might never return that same way
Destiny is a map that preludes you
It is your footstep that takes you there

MY HEART WEEPS FOR THEM ALL
Thank you for all the tears,but no be for this thread na,this na for lovers ooo and no be for condolence ooo
Re: How Do You Serenade Your Lover? by chucky234(m): 2:00pm On Oct 10, 2012
Foxybone: FOR THE UNIPORT VICTIMS OF CIRCUMSTANCE

When you dey cross road, watch am
You fit go journey, to return no dey
If you dey vex with yourself, siddon think
Those wey dey happy still dey die
If your friend do you bad thing, forgive am
Friends na for rainy days, no be for now
If your heart dey pain you, forget am
Happiness na for only fairy tales e dey exist
Even the sun and moon no dey happy
That why dem comot for different times

I been think say humans no be animals
I no know say their tail just wide like nyash
I been think say barbarism na for only Middle-East
I no know say e go come South-south
If them tell me say to die na sweet thing
Say I go rest in peace after I breath my last
I go use thunder swear for that person
What if I die agonizing death
When no be motor jam me die, or water swallow me
When na my fellow humans kill me

My video don go viral
Tears and regret dey my heart as I dey watch
Wetin make I no just chill that morning
I even wake up with emptiness for my chest
Why e be say I no branch Mama Aina place
Take early morning palmy take forget things
Why e be say I dey see my future bright
Yet na for close to my prime I die waka
Baba God, na you be my mediator
Fight my course, no let others fight for me

When crossing the road, watch
Life is a journey that ends at various stops
Yours might be on the road
Then the world will watch helplessly and say
“Alas, death is a bad farmer”
When crossing the road, watch
For you might never return that same way
Destiny is a map that preludes you
It is your footstep that takes you there

MY HEART WEEPS FOR THEM ALL
Thank you for all the tears,but no be for this thread na,this na for lovers ooo and no be for condolence ooo
Re: How Do You Serenade Your Lover? by Nobody: 2:00pm On Oct 10, 2012
Benisconi: I use to sing Sacrifices by elton john or it is not easy to undastand by lucky dube
Sacrifice by Elton John aint bad at all. If she really understands music she will adore u for lifecheesy
Re: How Do You Serenade Your Lover? by milky3(f): 2:15pm On Oct 10, 2012
chucky234: Which one come be special breed again,na dog?
i tink he meant grt concept.. grin
Re: How Do You Serenade Your Lover? by Jabia(m): 3:28pm On Oct 10, 2012
Breathless- Shayne Ward
Unbelievable-Craig David
Yellow-Coldplay
You're Still The One- Shania Twain
Angel- Lionel Ritchie
Always Be My Baby- Maria Carey
Beautiful- Damian Marley
Feeling it-Banky W (we ought to rep Naija, don't we?)
Those songs are timeless...there are several others too though, just widen out your tatse in music and you'd be surprised.
Re: How Do You Serenade Your Lover? by vascey(m): 4:17pm On Oct 10, 2012
Mynd_44: Did this guy just say being in his girl's arms makes him feel safe?
WUSS!!!!!!!

Waiter: A translation to yoruba for this brother right here please.

Op: Coming Up!
Re: How Do You Serenade Your Lover? by HipsyDipsy(f): 4:37pm On Oct 10, 2012
yuzedo: I cook indomie for while singing the indomie advert, "mama do good o, you do good, mama wey good to us, you do good, She give us indomie, you too good, indomie good well well, you do good, indomie sweet well well, you do good...!" angry


grin grin grin grin grin honey well nko? Bambamlala bam bam lala rotfl hehehe. Nigerians wee nt kee M̶̲̥̅ƹ
Re: How Do You Serenade Your Lover? by balogunsam(m): 6:42pm On Oct 10, 2012
used to be this song by westlife looong ago but now...I have no idea sef (no,I am not married o)....just out of touch..hope to bring back that me back sha....but career and business are my babes now sha...
Re: How Do You Serenade Your Lover? by 190theclown: 8:35am On Oct 11, 2012
Anti-Gbagaun:
sad
grin grin
Re: How Do You Serenade Your Lover? by lecturerdabo(m): 1:33pm On Oct 15, 2012
Y not "U DON KOLO O OOOOOOOO MAKE SHE TIE U ROPE" OR BETA STILL "UR PAPA, UR MAMA" grin grin grin grin
Re: How Do You Serenade Your Lover? by queene(f): 3:38pm On Oct 15, 2012
jossy4unky: I'll just love her staying in my arms feeling safe and we being against the world,singing right to her hears in our own little world. Which song do you sing to serenade your lover...hip-hop,RnB,highlife e.t.c?
omg, i'm tripping

(1) (2) (3) (Reply)

Which Of These Three Women Would You Pick As Wife? / First Time Taking Canadian Loud (photos) / I saw her unclad at the beach, met her in school and She called me a "pervert"

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.