Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,576 members, 7,823,508 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 11:05 AM

Miss Nairaland - Elimination Round 2 - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland - Elimination Round 2 (26908 Views)

Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 / Miss Nairaland December 2014 Contest - Elimination Round 2 / Miss Nairaland December 2014 Contest (elimination Round 1) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (40) (Go Down)

Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by kandiikane(m): 4:15am On Dec 05, 2012
LOol, some people need to go specsavers.
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:15am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


My friend, clear road for here jor.
190 the clown angry

[size=17pt]Anybody wey sabi this girl should hold her oooo!!! I no dey play for night oooo angry angry angry angry[/size]
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:15am On Dec 05, 2012
ItsModella:
Believe me, he's not 190.

I know. I was messing around. grin
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:16am On Dec 05, 2012
@Ileke: haba, test??!! Ok, she'll be here in the morning(Nigerian time) I think.(I'll PM her) She's Yoruba, wondering what d test is about??
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:16am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


I know. I was messing around. grin
[size=14pt]Na Hades save you say u confess. I wan break alomo bottle for ur head for here angry angry angry angry[/size]
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by fukcwitme(f): 4:16am On Dec 05, 2012
VICTORIA SECRET FASHION SHOW IS ON!!!!!

2 Likes

Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:16am On Dec 05, 2012
Redmosquito:
Anybody wey sabi this girl should hold her oooo!!! I no dey play for night oooo angry angry angry angry

Why the oversized font na? Soldier ants dey play for your body? angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:16am On Dec 05, 2012
Group 6

Chizolum and Jenny20

smiley smiley
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:17am On Dec 05, 2012
Shollypopz: @Ileke: haba, test??!! Ok, she'll be here in the morning(Nigerian time) I think.(I'll PM her) She's Yoruba, wondering what d test is about??

If she can speak our Language. I don dey tire for all these ajebutta Odua girls who can't even lift ice block with their pinkie. angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:17am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


Why the oversized font na? Soldier ants dey play for your body? angry
when u don vex me finish! yansh bead angry angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:18am On Dec 05, 2012
Group 1

Sweetlemon and Bekymos

Group 2

Abil and Vivia

Group 3

Livia and Dollz

Group 4

Group Rokiatu and Achuk

Group 5

Itsmodella and prettyflax

group 6

Jenny and Nayah

1 Like

Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:19am On Dec 05, 2012
Redmosquito:
when u don vex me finish! yansh bead angry angry

I dont trust this dude o.
He just appeared out of nowhere since this contest began.

Lefulefu? Adam Brody? Tellmoron? lipsrsealed
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:21am On Dec 05, 2012
kandiikane:

You were elimination but I decided to feel sorry for you and put you in. Do you want me to take you out or do you want to go back to the previous thread and count the votes? angry


Vote sweetlemon!!

#teambeauty

You were eliminated please. Do the correction before one ego inflated,all knowing university Don nairaland residents lexicon do justice to your post by insulting you with WAEC insignia.
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by biolabee(m): 4:22am On Dec 05, 2012
well now i made the vote as it seems i was cut off in round 1

These ladies are all lovely specimens but sowie we just have to vote

group 1

sweetlemon, beckyomas

group 2

abil, T-luv

group 3

amaryah,livialives

group 4

Tashamania,achukwunet

group 5

Prettyfatex,Nubiaan Queen

group 6

Jenny20,Cindyrella
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Mynd44: 4:22am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


I dont trust this dude o.
He just appeared out of nowhere since this contest began.

Lefulefu? Adam Brody? Tellmoron? lipsrsealed
How far?

Sho wa pa?
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:22am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


I dont trust this dude o.
He just appeared out of nowhere since this contest began.

Lefulefu? Adam Brody? Tellmoron? lipsrsealed
see as person just dey find my trouble! Make una come helep me oooo
I hear say babes in swimsuit dey waka for here, na him my testosterone carry me come, as a correct man u'know
Why this geh come dey beef me? Abi I steal bead for ur yansh?! angry angry angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:23am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


I dont trust this dude o.
He just appeared out of nowhere since this contest began.

Lefulefu? Adam Brody? Tellmoron? lipsrsealed

grin grin
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:23am On Dec 05, 2012
Mynd_44:
How far?

Sho wa pa?

There's no "h" in "so". tongue
But yes, I am, o se.

Se o sese ri mi ni?
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:23am On Dec 05, 2012
Mynd_44:
How far?

Sho wa pa?
Mynd helep me beg ur babe oooo
na wetin i do her
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:24am On Dec 05, 2012
Redmosquito:
see as person just dey find my trouble! Make una come helep me oooo
I hear say babes in swimsuit dey waka for here, na him my testosterone carry me come, as a correct man u'know
Why this geh come dey beef me? Abi I steal bead for ur yansh?! angry angry angry


LWKMD grin grin
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:24am On Dec 05, 2012
*Kails*:


grin grin
na wetin u dey laff?! angry angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:25am On Dec 05, 2012
Redmosquito:
see as person just dey find my trouble! Make una come helep me oooo
I hear say babes in swimsuit dey waka for here, na him my testosterone carry me come, as a correct man u'know
Why this geh come dey beef me? Abi I steal bead for ur yansh?! angry angry angry

Where do you normally post before this contest? lol

Redmosquito:
Mynd helep me beg ur babe oooo
na wetin i do her

Lol na my aburo be that. control yourself o. cheesy
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:25am On Dec 05, 2012
SniperInADiaper:


LWKMD grin grin

Abi na lie. This babe just see me begin vex ontop my head angry angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:26am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


Where do you normally post before this contest? lol



Lol na my aburo be that. control yourself o. cheesy
I am a writer. I rarely come around this section. Oya shey u go free me now
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:27am On Dec 05, 2012
Redmosquito:
I am a writer. I rarely come around this section. Oya shey u go free me now

Everyone on NL na writer nau. Abi wetin you think I dey do online? No be write posts?

Oya, which sections?
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by kandiikane(m): 4:27am On Dec 05, 2012
LastApostle:

You were eliminated please. Do the correction before one ego inflated,all knowing university Don nairaland residents lexicon do justice to your post by insulting you with WAEC insignia.

Lmaooo! Listen, I spent 5fricken hours trying to organise this thread and I am knackered.
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:28am On Dec 05, 2012
Redmosquito:
na wetin u dey laff?! angry angry

lol
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:28am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


Everyone on NL na writer nau. Abi wetin you think I dey do online? No be write posts?

Oya, which sections?
W R I T I N G S E C T I O N!!!! Should I break it down the more? angry angry
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by kandiikane(m): 4:28am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


Everyone on NL na writer nau. Abi wetin you think I dey do online? No be write posts?

Oya, which sections?
LOL
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Nobody: 4:29am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


Everyone on NL na writer nau. Abi wetin you think I dey do online? No be write posts?

Oya, which sections?
LMAO!!!
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Mynd44: 4:29am On Dec 05, 2012
Ileke-IdI:


There's no "h" in "so". tongue
But yes, I am, o se.

Se o sese ri mi ni?
well since I am spelling with an english keypad, it is a lot better. Them "ami" no dey there na.

Mo dey ma'n ri yin dada ooo sugbon mo fe fun yin ni wahala ni
Re: Miss Nairaland - Elimination Round 2 by Redmosquito(m): 4:29am On Dec 05, 2012
*Kails*:


lol


U dey here dey laff. U no fit post ur swimsuit pics make we admire your beauty. U dey form jesus pickin. And na girls wey dey wear glasses dey fine pass ooo angry angry angry

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (40)

18 Year Old Ugly Nigerian Girl Post Her Nude On Facebook,says She Wants To Be A / Is Lesbianism On The Increase In Nigeria? (pics Included) / Nigerian Man Proposes To His Girlfriend On A Flight

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.