Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,093 members, 7,852,697 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 01:00 AM

I Tire 4 Dem Guys O! - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Tire 4 Dem Guys O! (2577 Views)

I Tire For Naija Babes O! / !! This One Na 4 Dem Guys Wey Won Blow.beta Girls Fit Look !!. REMEMBER TO SHARE / Are All Corper Chics So Desperate Like Dis? I Tire! (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: I Tire 4 Dem Guys O! by brushstrokes(f): 7:17pm On Feb 20, 2013
Legit1:

I really do admire art works too, especially drawings.

Btw, am not into art work, just a fan.

Looking forward to yours wink

smiley smiley
Re: I Tire 4 Dem Guys O! by chocolateberry(f): 11:31am On Feb 21, 2013
lefulefu:
look sister all this one wey u dey talk na tory.all i know say if i throway money for ground right now u go set yansh for air start to dey shake am for me cool
I look like kaffy 4 ur eye,ar u a learner??
Re: I Tire 4 Dem Guys O! by Nobody: 5:03pm On Mar 14, 2013
chocolateberry:
I look like kaffy 4 ur eye,ar u a learner??
for ur name i don already know say u be one of those babes wey dey run after trailer drivers for night grin
Re: I Tire 4 Dem Guys O! by Nobody: 8:01pm On Mar 14, 2013
lefulefu:
for ur name i don already know say u be one of those babes wey dey run after trailer drivers for night grin
Hahahaha....Lefulefu...You don get experience die.
Re: I Tire 4 Dem Guys O! by kay9(m): 8:04pm On Mar 14, 2013
12 inches!:
I shouldn't even comment but I will for ur sake.

I hope u can understand this analogy.
Imagine u like a shoe. U admire the shoe so much. It looks so pretty unlike any other. So u save up money to go and buy the shoe but anytime u arrive at the shop, u find out that for no sane reason the shoes price has been increased by the shop owner. So u save up again becos u really like the shoe and it fits u well but the shop owner keeps increasing the shoe price way past the cost price because he knows u really love the shoe. This happens four times. Eventually the shop owner decides to sell u the shoe at the fourth time of saving up only for u to find out 3 months after paying for the shoe, that there is nothing so special abt the shoe. The shoe is jst exactly like ur last shoe and the shop owner has been playing mind games with u. My question to the Op is that in such a case what do u do?

I personally will dump that over priced shoe somewhere, cut my loses and go shopping for another shoe in another shop.

Dude, i owe u a beer!! grin
Re: I Tire 4 Dem Guys O! by Nobody: 11:40am On Mar 15, 2013
12 inches!:

Hahahaha....Lefulefu...You don get experience die.
yes ooo my guy grin
from experience i don know say babes wey dey give themselves names of wine and phones na babes wey dey shook eye for money grin.how a babe go just wake up one morning dey call hersef chocolate berry.na wetin chocolate inside the berry.me wan know grin
Re: I Tire 4 Dem Guys O! by chocolateberry(f): 5:19pm On Mar 18, 2013
lefulefu:
for ur name i don already know say u be one of those babes wey dey run after trailer drivers for night grin
It's such a pity dat idiots and immature pple like u constitutin nuisance in d society still exist! Concernin d trailer of a tin,dat's wot d females in ur family does cuz mine re far decent.An idiot like u ll alwz remain an idiot no mata wot!

(1) (2) (Reply)

Why Re Men Always Chasing After Women? / What Is The Essence Of White Wedding After Sex? / To Be Respected Or To Be Loved(Guys)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.