Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,436 members, 7,954,733 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:09 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigeria Parables And Slangs (38215 Views)
Nigerian Parables And Slangs / Canadian Words/Slangs and their meaning / Well Known Parables (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria Parables And Slangs by Lakayana: 2:26pm On May 16, 2013 |
If men were like groundnut it would have being nice for we would be able to break open see the filth and throw away before it causes any problem. |
Re: Nigeria Parables And Slangs by fuckluv(f): 2:26pm On May 16, 2013 |
don_femzy: Dem no dey beg shit to smelle don dey smell sef |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Damianobi(m): 2:27pm On May 16, 2013 |
U no get surname |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:27pm On May 16, 2013 |
Oga @ d TOP 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:27pm On May 16, 2013 |
. 3 Likes |
Re: Nigeria Parables And Slangs by FoxyVista(m): 2:28pm On May 16, 2013 |
[size=20pt]Na who mess know how e dey do am inside Pikin no dey suck breast say e bitter Shit wey strong na suffry dem dey take shit am Even dog dey shame for im own shit Kai.... I too much abeg. I no even know say I sabi small Nigerian proverbs [/size] 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:28pm On May 16, 2013 |
You don't want rice? You're not hungry |
Re: Nigeria Parables And Slangs by braxjay(m): 2:28pm On May 16, 2013 |
[size=15pt]dear lord, abeg if na butter go delay my bread give me like that i get beans ![/size] 34 Likes |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:29pm On May 16, 2013 |
All die na die. 2.Sometin must kill a man 3.If I give u tying neck this afternoon,u go wake upp for heaven. 4.Who de cry de c road ooo. |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Kslib(m): 2:29pm On May 16, 2013 |
Abeg park well.... Dem dey pursue you from village?? I dey H.... |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:29pm On May 16, 2013 |
Who wants to use Agege bread to eat rice? 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:29pm On May 16, 2013 |
when breeze blow, fowl yansh go open Trouble dey sleep, yanga go wake am. |
Re: Nigeria Parables And Slangs by fuckluv(f): 2:29pm On May 16, 2013 |
Daewoods: OP Chairman, Guy park wellyeah! learnt that from here, now my favourite |
Re: Nigeria Parables And Slangs by ALIF07: 2:30pm On May 16, 2013 |
Na condition make crayfish get K-leg |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Adebayor1(m): 2:31pm On May 16, 2013 |
food no dey stay for bele spoil... 2 Likes |
Re: Nigeria Parables And Slangs by truetalk01(m): 2:31pm On May 16, 2013 |
warri nor dey carry last. kpata kpata na bracket first 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:31pm On May 16, 2013 |
Oga, you cannot pass without donating #20 |
Re: Nigeria Parables And Slangs by fuckluv(f): 2:31pm On May 16, 2013 |
O boy go siddon 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by aminho(m): 2:32pm On May 16, 2013 |
Na if you wan chop cake u go know say oven dey 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:32pm On May 16, 2013 |
. |
Re: Nigeria Parables And Slangs by manny4life(m): 2:33pm On May 16, 2013 |
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!! Lol... Priceless, anyhow, how u take no say e no be true after all? |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:33pm On May 16, 2013 |
You only meet your Nigerian prince once in a lifetime, don't let your inheritance pass you by |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Lilimax(f): 2:33pm On May 16, 2013 |
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!Bad boy Why you no interprete am |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:33pm On May 16, 2013 |
No matter how nice you are to a goat, it will still eat your yam 2 Likes |
Re: Nigeria Parables And Slangs by fuckluv(f): 2:33pm On May 16, 2013 |
ALIF07: Na condition make crayfish get K-legInteresting! na wetin be dis again |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:33pm On May 16, 2013 |
Nna eee,dis book don too tire me joor,me no fit die ooo,dead man no e collect B.sc Abegi e don do,No e lie for me Shey na today Monkey dey chop Bananaaaaa ? !!!! |
Re: Nigeria Parables And Slangs by momodub: 2:35pm On May 16, 2013 |
follow who know road.......i no get shoe before befoe ikebe no dey heavy her owner yansh na yansh it must to smell 2 Likes |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:35pm On May 16, 2013 |
Lol; that's a new one; I thought it was "Na condition make crayfish bend".... ALIF07: Na condition make crayfish get K-leg 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:35pm On May 16, 2013 |
Eku nairalanding |
Re: Nigeria Parables And Slangs by kama1210: 2:36pm On May 16, 2013 |
1. 9ja girls: As in... 2. Your fada nyansh 3. You dey craze 4. Nwata bulie nnaya elu, amu ya awuchie ya anya (if young boy carry his papa up, his papa prikk go cover him face.... |
Re: Nigeria Parables And Slangs by manny4life(m): 2:36pm On May 16, 2013 |
Lilimax: Interpret ke? |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 2:37pm On May 16, 2013 |
The witches that cried today.....cries tomorrow |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Woman Arrested For Being Intimate With A Dog / What A Mad Man Did To Guy Because He Refused To Give Him Money (Read) / Ways To Add More Value To Yourself: Becoming Indispensable.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |