Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,084 members, 7,821,742 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 05:41 PM

Nigeria Parables And Slangs - Nairaland / General (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigeria Parables And Slangs (37650 Views)

Nigerian Parables And Slangs / Canadian Words/Slangs and their meaning / Well Known Parables (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Parables And Slangs by abokine: 3:41pm On May 16, 2013
The most commonness Naija slang ever use by all nigerians either Hausa,igbo,Yoruba,igala,nupe. From North,south,east and west is "SHAP SHAP" meaning rigt now or immidately. It is beging to become a formal way of saying " let things be done on time"

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Seggii: 3:41pm On May 16, 2013
leave matter for mathias
pikin wey den carry for back no no say journey still far

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by AnanseK(m): 3:44pm On May 16, 2013
As goat no de, dem go take tortoise do sacrifice.
Re: Nigeria Parables And Slangs by neversaynever(m): 3:45pm On May 16, 2013
Cunny man die, cunny man bury am

¤ If pikin get sense to die, him mama get sense to bury am

¤ For better for worse, for worse for go.

¤ Toto water small, but e reach prick take baff

2 Likes

Re: Nigeria Parables And Slangs by Wec: 3:45pm On May 16, 2013
WHO DEY CRY,, DEY SEE WHO BELLE FULL,,GO HUNGRY
Re: Nigeria Parables And Slangs by optimusprime2(m): 3:47pm On May 16, 2013
No be from my mouth una go hear say (Yuzedo and Okija Juju don craze tay tay) errrrrh Okro dey draw... Lol

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by tyexploit: 3:48pm On May 16, 2013
1. na wetin bird chop na him bird they carry fly......
2. na something bird dey chop before corn show face...
3. na who dey beg for something him hand dey long pass...
4. kutuma baroba!
5. kweke yooo!!
Re: Nigeria Parables And Slangs by didicold(f): 3:50pm On May 16, 2013
All dat na wash/story

dem dey fry chicken for ur head(sweeter in yoruba)

Alhaji Alasheju to pa adiye to ta tent, kini ki oni malu shey(showoff Alhaji wey kill chicken come rent tent, wetin person wey kill cow go do)

omo, ur on a loooong tin

ma pe padi e lole nitori oti ri shey

2 Likes

Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:50pm On May 16, 2013
Person when see better place shit,na him dey keep his hand for grand.
Re: Nigeria Parables And Slangs by Krinel(f): 3:51pm On May 16, 2013
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
U cannot frighten an ashawo (prostitute) with a penis
Re: Nigeria Parables And Slangs by varrd4real(m): 3:53pm On May 16, 2013
so, u are now d man,
based on belief,
u naw na B.O.B things ainnit?
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:54pm On May 16, 2013
Truckpusher: wetin concine agbero with overload?

Wetin consine truckpusher with nairaland. ..
Re: Nigeria Parables And Slangs by varrd4real(m): 3:55pm On May 16, 2013
When a dying man cries, it is not because of where he is going which he knows nothing about, but because of what he wishes he would have done in the world he is leaving behind.
Re: Nigeria Parables And Slangs by NovusHomo(m): 3:57pm On May 16, 2013
Abi ke.
No bi so?
Na so o.
Wich one consine me?
Komoti jare!
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 4:01pm On May 16, 2013
braxjay: [size=15pt]dear lord, abeg if na butter go delay my bread give me like that i get beans ![/size]

Infact, na you win... grin

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by yajoe(m): 4:02pm On May 16, 2013
.person wey de ask no de lost
.Village wey tink say e far, anoda 1 dey im front

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 4:06pm On May 16, 2013
.
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nancywealth(f): 4:06pm On May 16, 2013
na today yarch dey back abi na my mouth u want take hear say teacher mama get belle
Re: Nigeria Parables And Slangs by yanni1(m): 4:09pm On May 16, 2013
Na as goat take stand for market,na im dem dey price am.
Re: Nigeria Parables And Slangs by Truckpusher(m): 4:16pm On May 16, 2013
SniperInADiaper:

Wetin consine truckpusher with nairaland. ..
I go forget five fingers for that your face tongue
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 4:24pm On May 16, 2013
For your mind o
Na today yansh dey back
Osho free
Your father
No level
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 4:25pm On May 16, 2013
"Warri no dey carry last"

"That guy chop winsh"

"Oga,Wetin u carry"

"Anything for the boys"

"We are just catching our fun"

"Boys must to hammer today"

"If the thing dey pain, abeg go hug transformer" grin grin
Re: Nigeria Parables And Slangs by patwhizzy(m): 4:30pm On May 16, 2013
no matter how hot yur temper,it can never boil yam...
Re: Nigeria Parables And Slangs by patwhizzy(m): 4:30pm On May 16, 2013
no matter how hot yur temper,it can never boil yam..
Re: Nigeria Parables And Slangs by agbalej(m): 4:37pm On May 16, 2013
Who dey cry dey see road o. Na small shit dey stain yansh.
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 4:44pm On May 16, 2013
Texas.Cowgirl:
You don't want rice? You're not hungry
Please in what part of nigeria is this a slang or proverb
cheesy
Re: Nigeria Parables And Slangs by stitcheD(m): 4:50pm On May 16, 2013
ItsModella:
I refuse to carry last, somebody should please interpret.
The prostitute is fearless.
Re: Nigeria Parables And Slangs by awesome31: 4:54pm On May 16, 2013
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
O boi u b igbokwe nke ojooo grin
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
O boi u b igbokwe nke ojooo
Re: Nigeria Parables And Slangs by socreations(m): 4:58pm On May 16, 2013
e don tey wey yansh dey back.......
Re: Nigeria Parables And Slangs by socreations(m): 5:01pm On May 16, 2013
u just dey make mouth like DICK.smal time now u go calm down

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Man Tweets To PHCN About Light And Gets A Reply (photo) / Six Most Annoying Things the so-called "Big Boys" Do. / How To Send P.m,quote,make Bold E.t.c

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.