Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,742 members, 7,824,140 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:13 AM

Nigeria Parables And Slangs - Nairaland / General (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigeria Parables And Slangs (37654 Views)

Nigerian Parables And Slangs / Canadian Words/Slangs and their meaning / Well Known Parables (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Parables And Slangs by FlyboyZee: 3:00pm On May 16, 2013
Garri no get advert but e dey sell pass indomie.

2 Likes

Re: Nigeria Parables And Slangs by rhadiator15(m): 3:01pm On May 16, 2013
Deiok: are you a learner?.
.go 2 skool
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:01pm On May 16, 2013
Wait till we get home....waa ri
Re: Nigeria Parables And Slangs by Truckpusher(m): 3:01pm On May 16, 2013
Driver abeg marsh am for here.
Re: Nigeria Parables And Slangs by Kk4(m): 3:02pm On May 16, 2013
Na pesin wey dey chop belle full na him sheet dey smell pass
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:04pm On May 16, 2013
Roll your eyes at me again...
Re: Nigeria Parables And Slangs by rhadiator15(m): 3:06pm On May 16, 2013
wen breeze blow fawóO.nyash go open..
Re: Nigeria Parables And Slangs by theripper2: 3:10pm On May 16, 2013
Ashawo no b work o.------Domitilla.
Re: Nigeria Parables And Slangs by championer: 3:10pm On May 16, 2013
omo no dey bobo me jor
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:11pm On May 16, 2013
Mtcheeee, abagi, how far, they craze, you fada..
Re: Nigeria Parables And Slangs by Truckpusher(m): 3:13pm On May 16, 2013
dem dey worry you?
Re: Nigeria Parables And Slangs by JojoArmani(m): 3:16pm On May 16, 2013
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
dis Banana island guy self. Hahahahahahahahahahahahahaha so ashawo even follow una live for banana island. Lol..

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by InvertedHammer: 3:16pm On May 16, 2013
/

Dem send u?
/
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nightshift(m): 3:17pm On May 16, 2013
Person wey dey trow stone inside market, he sure say him papa or mama no dey there?
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:18pm On May 16, 2013
ana ario nsi ka osie isi?


weytin concern okada man with seat belt?!
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:18pm On May 16, 2013
I can not come and go and come and kill myself

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Nightshift(m): 3:22pm On May 16, 2013
When a vulture is caught, e go tell who make am chief!
Re: Nigeria Parables And Slangs by Mooye41(m): 3:23pm On May 16, 2013
Who know man, na him dey kill am.
Re: Nigeria Parables And Slangs by Truckpusher(m): 3:23pm On May 16, 2013
wetin concine agbero with overload?

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Nightshift(m): 3:25pm On May 16, 2013
Apama para m apara (vintage oriental brothers)!
Re: Nigeria Parables And Slangs by osazone1(m): 3:26pm On May 16, 2013
(1) Wey U̶̲̥̅ , take shape Oo°˚˚˚°
(2) U̶̲̥̅ wan kill U̶̲̥̅яself by U̶̲̥̅яself?
(3) Omoboy..., ♍a̶̲̥̅̊kε̲̣̣̣̥ U̶̲̥̅я head d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ U̶̲̥̅я neck Oo°˚˚˚°
(4) Oboy, head bU̶̲̥̅яn...
(5) Person wey no d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ shout, e no mean say him voice no loud Oo°˚˚˚°
(6) Ikebe no d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ tire D̶̲̥̅̊ owner, no mata D̶̲̥̅̊ size
(7) Monkey no fine, but e mama lyk am
(cool U̶̲̥̅ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fyn story na, U̶̲̥̅ go hear aproko
Just too many...
Re: Nigeria Parables And Slangs by 1wolex85: 3:26pm On May 16, 2013
The time wey time dey na dat time
I cannot come and go and die
You are longing things
Re: Nigeria Parables And Slangs by timbros(m): 3:30pm On May 16, 2013
If e pain you, go hug transformer cheesy
Re: Nigeria Parables And Slangs by foliks(f): 3:31pm On May 16, 2013
*No dey form faint in front of imam ooo, dem go bury you before 4pm

* no be today yansh don dey dey back

* guy, how paro ?

* my palle (dad) my malle (mum)

* my eyes dey shook for money

* no wahala

* no lele

* shey you mumu ni?

* oga, leave story jor

* I resemble maga for your eyes?

* oga, park well

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Born2beRich1(m): 3:32pm On May 16, 2013
Nice
Re: Nigeria Parables And Slangs by mariahilton(f): 3:33pm On May 16, 2013
yuzedo:
That proverb will kill any true igbo man! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
omo, nor be small tin o LWKMD
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 3:33pm On May 16, 2013
U don dey madt abi
Re: Nigeria Parables And Slangs by truetalk01(m): 3:35pm On May 16, 2013
i dey come (means am going)

2 Likes

Re: Nigeria Parables And Slangs by bbulldog(m): 3:36pm On May 16, 2013
Shoddy be well!!! Man pikin no go wan chop soap
Re: Nigeria Parables And Slangs by Tinyemeka(m): 3:36pm On May 16, 2013
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Erm... Should I translate it for them? grin

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by AnanseK(m): 3:37pm On May 16, 2013
Tenderly1: Your sheet dey smell wel wel

Bedsheet? or do you mean shit?
Re: Nigeria Parables And Slangs by AnanseK(m): 3:40pm On May 16, 2013
Wetin you carry?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Man Tweets To PHCN About Light And Gets A Reply (photo) / Six Most Annoying Things the so-called "Big Boys" Do. / How To Fight Depression In Nigeria: What To Do When Depressed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.