Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,989 members, 7,821,444 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:01 PM

Nigeria Parables And Slangs - Nairaland / General (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigeria Parables And Slangs (37648 Views)

Nigerian Parables And Slangs / Canadian Words/Slangs and their meaning / Well Known Parables (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Parables And Slangs by oseph22: 5:01pm On May 16, 2013
Boss of life
My Oga @the top
BRO i loyal
Baba I dey LOw key
Re: Nigeria Parables And Slangs by dalifa(f): 5:01pm On May 16, 2013
Kedu ife gbasara udene na barber?? (Wetin concern vulture and barber?)
Re: Nigeria Parables And Slangs by pcagbaji(m): 5:02pm On May 16, 2013
every aboki with his ketle
Re: Nigeria Parables And Slangs by sylve11: 5:02pm On May 16, 2013
braxjay: [size=15pt]dear lord, abeg if na butter go delay my bread give me like that i get beans ![/size]

i too like this! kiss grin cool

3 Likes

Re: Nigeria Parables And Slangs by pcagbaji(m): 5:03pm On May 16, 2013
you are on your own
Re: Nigeria Parables And Slangs by ishaqstat: 5:04pm On May 16, 2013
One day Monkey go go market eno go return. Fly wey no get legal adviser. Na him de follow dead Body inside grave.
Re: Nigeria Parables And Slangs by wyteman101(m): 5:05pm On May 16, 2013
dog no dey chop dog, any guy wey guy him guy na the badest guy .. gbam grin
Re: Nigeria Parables And Slangs by pcagbaji(m): 5:06pm On May 16, 2013
na only GOd know watin elephant chop wen him fat
Re: Nigeria Parables And Slangs by pcagbaji(m): 5:08pm On May 16, 2013
noting happen wen noting happen
Re: Nigeria Parables And Slangs by bigtalla(m): 5:13pm On May 16, 2013
Why u dey mumu? Abi dem fence your sense?

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 5:15pm On May 16, 2013
Truckpusher: I go forget five fingers for that your face tongue

Am waiting. .. angry
Re: Nigeria Parables And Slangs by bona4abj: 5:18pm On May 16, 2013
Person wey dey promise police work, don start arrest people.
Re: Nigeria Parables And Slangs by ChuckD1(m): 5:18pm On May 16, 2013
1.Dem no dey carry big pri.ck threaten grand mama.
2.Any way is a way
3.Na today?
Re: Nigeria Parables And Slangs by therapisteve(m): 5:20pm On May 16, 2013
I don't want to say something now and my Oga @ the top will say anoda...
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 5:22pm On May 16, 2013
Plz dnt bring shame and disgrace to this family cheesy I love my mum joooor grin
Re: Nigeria Parables And Slangs by Truckpusher(m): 5:22pm On May 16, 2013
kiss
SniperInADiaper:

Am waiting. .. angry
Re: Nigeria Parables And Slangs by nnekaela(f): 5:24pm On May 16, 2013
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Lol. Hahahahah
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 5:29pm On May 16, 2013
Chairman how far na anything for ur boy?
Bros fine me 50_box there abeg
Guy free me na me bring u cum laqos? cheesy
Re: Nigeria Parables And Slangs by JisolaMar(f): 5:38pm On May 16, 2013
make me sef post sthn:

at all, at all na im be winch. ;
Re: Nigeria Parables And Slangs by RisenSun(m): 5:42pm On May 16, 2013
Ebe isi nwata n'apughi ime otu ihe, onweghi ihe amu puru ime ya

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Evestar200(f): 5:42pm On May 16, 2013
Choi,,my topic don make front page again,,na so nairaland like me reach
Re: Nigeria Parables And Slangs by PHC4(m): 5:44pm On May 16, 2013
Okpolor no be open eye o shocked

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by PHC4(m): 5:47pm On May 16, 2013
No be for old age dem dey learn left hand o
Re: Nigeria Parables And Slangs by okwytest(m): 5:47pm On May 16, 2013
yuzedo: Ejiro Amu Eyi Ashawo Egwu!!!

Igbo Kwenu!!!!!!!!! Greatest Ibo Proverb EVER, yo! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
this man
Re: Nigeria Parables And Slangs by PHC4(m): 5:49pm On May 16, 2013
Na road wey you know for daytime you dey pass for night o kiss
Re: Nigeria Parables And Slangs by varrd4real(m): 5:49pm On May 16, 2013
Na gov'ment work?
Re: Nigeria Parables And Slangs by PHC4(m): 5:51pm On May 16, 2013
Monkey no fine but him mama like am

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 5:51pm On May 16, 2013
Wetin concern Evestar200 with bride-price?

1 Like

Re: Nigeria Parables And Slangs by Evestar200(f): 5:54pm On May 16, 2013
Person wey say my water no go boil,,dem nor go sell stove 4 im area,, na sturborness make fly follow dead body enter grave,,,if lizard climb reach one place nobody praise am,,only im go praise imsef say e try
Re: Nigeria Parables And Slangs by Evestar200(f): 5:57pm On May 16, 2013
CFCfan: Wetin concern Evestar200 with bride-price?
because CFC wan marry nw
Re: Nigeria Parables And Slangs by matrixx(m): 5:57pm On May 16, 2013
Na today?

E don tay wey nyash dey back!
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 6:01pm On May 16, 2013
Evestar200: because CFC wan marry nw
Lmao cheesy

"CFC na shekpe club"

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Man Tweets To PHCN About Light And Gets A Reply (photo) / Six Most Annoying Things the so-called "Big Boys" Do. / How To Send P.m,quote,make Bold E.t.c

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.