Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,193 members, 7,822,016 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 01:42 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigeria Parables And Slangs (37652 Views)
Nigerian Parables And Slangs / Canadian Words/Slangs and their meaning / Well Known Parables (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria Parables And Slangs by kayhills(m): 6:04pm On May 16, 2013 |
NO SLEEPING ON THE BYCIRCLE[i] [/i] |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Evestar200(f): 6:05pm On May 16, 2013 |
They nor dy Bleep ashawo two times b4 she dy get sense,,,,,,na 2much of laf dy bring ''how far'' |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Evestar200(f): 6:10pm On May 16, 2013 |
CFCfan:nai make am wan marry so na |
Re: Nigeria Parables And Slangs by varrd4real(m): 6:13pm On May 16, 2013 |
As e dey hott! 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by freshboi29: 6:31pm On May 16, 2013 |
U see toto...u dey find d one wey get hair |
Re: Nigeria Parables And Slangs by DOCTRE(m): 6:38pm On May 16, 2013 |
u too dey form. yawa gas. na wa. ajebor. pako pikin. if u kolet u go cordinate. okada no dey get reverse. make i chill jare 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Diligence: 6:40pm On May 16, 2013 |
1. Na who go say him mama soup no sweet? 2. Khaki no be leather 3. Soldier go, soldier come 4. Water don pass garri 5. Adaghi agwaa ochinti na ayaa esuu 6. Oso mgbada bu nu ugwuu 7. A guy cannot guy a gagwuu 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 6:43pm On May 16, 2013 |
Nor b today yansh dey back... Na my mouth u for wan hear say bicycle jam person die fr okpetu (trouble) market? Na my mouth u for wan hear say yansh get center parting? ....... Repping Del st |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 6:45pm On May 16, 2013 |
If u nor do well sharp guys go use u take shine o Oboy c as u dey misbehave lyk who smoke goat sh*it.........My personal quote |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 6:46pm On May 16, 2013 |
Vickii Ro: If u nor do well sharp guys go use u take shine oThis got me ROTFL |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Evestar200(f): 6:51pm On May 16, 2013 |
Vickii Ro: Nor b today yansh dey back...we omo urhobo? |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Braimoh100(m): 7:03pm On May 16, 2013 |
U go fear fear |
Re: Nigeria Parables And Slangs by coolebux(m): 7:08pm On May 16, 2013 |
*Small pikin wey no knw em mama boifrend dey call am broda *A rolin stone na pesin push am, no em jst dey roll alone *God na godfada, devil na area boy 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by kelvyndollar(m): 7:10pm On May 16, 2013 |
watin join us 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by jutino(f): 7:14pm On May 16, 2013 |
No b today yanch get center parting |
Re: Nigeria Parables And Slangs by regulated(f): 7:19pm On May 16, 2013 |
Omo dey ur lane, Belle no be showglass, Go slip 4 pit toilet, Go huge transformer, Who get food I get mouth... |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 7:20pm On May 16, 2013 |
No shandy |
Re: Nigeria Parables And Slangs by squino(m): 7:24pm On May 16, 2013 |
stone no cost but to carry am mmmm |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 7:29pm On May 16, 2013 |
ItsModella: person wey say my water no go boil, him kettle no go enter fire. PLS WOT DOES DIS LAST ONE MEAN? |
Re: Nigeria Parables And Slangs by kolamilan(m): 7:33pm On May 16, 2013 |
(1)Hold someting (2)hold ur thing oh |
Re: Nigeria Parables And Slangs by kolamilan(m): 7:39pm On May 16, 2013 |
Nack am as he dey hot |
Re: Nigeria Parables And Slangs by DOCTRE(m): 7:56pm On May 16, 2013 |
osazone1: (1) Wey U̶̲̥̅ , take shape Oo°˚˚˚° we don see u. e be lyk say na u go first use bb abi? abegi write wetin all man go fit read or make u dey ur lane |
Re: Nigeria Parables And Slangs by PrettySpicey(f): 8:04pm On May 16, 2013 |
Na winch! Na wa o. Okay now. No kain. No long thing. U no dey try at all. U no join. Shuo! Which ones nau? Man must wack. Na bad bele. Shikena! |
Re: Nigeria Parables And Slangs by babadem2much(m): 8:10pm On May 16, 2013 |
how e dey do you? banga fall you for head? u go hiaram 2day |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Nobody: 8:12pm On May 16, 2013 |
cow wey no get tail, na God dey help am drive fly.. ALL NA WASH 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by katch1(m): 8:22pm On May 16, 2013 |
Texas.Cowgirl:. SOUP WEY NO SWEET NA HIM DEY LAST FOR POT |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Tascocent(m): 8:25pm On May 16, 2013 |
1. Toto water small but e reach prick baff 2.Na wen gbege happen, person wey get big head go no say na load him carry.............abeg make I no carry last. 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Optimisticgondy(m): 8:31pm On May 16, 2013 |
Cane dey beat hinself, he talk say he dey beat dog. Winch shout yesterday,person die today, na who no know say na winch wey shout yesterday kill person wey die today. Eyes wey go follow you reach night no dey get pus for morning Na who housefly go side if no be person wey get wound? Small boy no fit get rags pass old man ''Beat my pikin for me'', that kind word no dey reach the pikin mama belle Elder wey fall for pit, na lesson he teach others 1 Like |
Re: Nigeria Parables And Slangs by harlos: 8:37pm On May 16, 2013 |
DOCTRE:you no go wan slap the face of ma alaye |
Re: Nigeria Parables And Slangs by To5man(m): 8:41pm On May 16, 2013 |
Na half word na hin we dey tell good pikin. If he reach hin belle, he go bcom 1 |
Re: Nigeria Parables And Slangs by Momoduking: 8:43pm On May 16, 2013 |
Who dey cry dey see road o!!!! |
Re: Nigeria Parables And Slangs by To5man(m): 8:48pm On May 16, 2013 |
King house wey burn, na beauty na hin add |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Man Tweets To PHCN About Light And Gets A Reply (photo) / Six Most Annoying Things the so-called "Big Boys" Do. / How To Fight Depression In Nigeria: What To Do When Depressed
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |