Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,235 members, 7,839,236 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:33 PM

What Do You Like Most? - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Do You Like Most? (3547 Views)

Romancelanders, Which Of These Sleeping Patterns Do You Like Most? / Why It Seems Like Most Guys Tend To Quit The Relationship After Sex Is Involved / What Do You Like Most About Yourself? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Go Down)

Re: What Do You Like Most? by Nobody: 1:15pm On May 02, 2008
Jenny ke kwanu? Ngi na cadet na su nseke nseke. . . . . . . am proud! Cadet ahu odi kwa?

najahaje ezibo onyi mu,ke kwanu,ke ebee e jee,i miss u no be small,ahu odikwa gi




what do i like most?

una wan put nefarious thoughts into me abi?. . .e no go work

sharap diaaaa contribute if u want to contribute no dey talk rubbish for there abeg
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 1:25pm On May 02, 2008
@ jenny
you wan hear wetin just enter my mind abi?
you go like am well well oooo grin
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 1:27pm On May 02, 2008
abeg talk am ,make person hear word,wetin u wan talk wey person never talk b4
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 1:28pm On May 02, 2008
you never hear this one before ooo
no dey for hard babe
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 1:29pm On May 02, 2008
oya talk?i know say na bad thing u wan talk
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 1:32pm On May 02, 2008
that na why i talk am in the first place say i no wan talk am grin
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 1:34pm On May 02, 2008
abeg go sleep make person hear word grin grin grin



NEXT PLEASE
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 1:40pm On May 02, 2008
since person don already say e wan see ya boobs. . .
me i'd like to lipsrsealed grin
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 1:41pm On May 02, 2008
no worry u go see am for ur dream dis nite,

ele foro ohia
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 1:53pm On May 02, 2008
for my dream?
na there go sweet pass oooo grin
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 1:59pm On May 02, 2008
i know naaa dats y i say make u wait dis nite to see am
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 2:01pm On May 02, 2008
*readys myself*
she go hear am make she come. . . . even if na for dream or physically grin
Re: What Do You Like Most? by NaJaHaJe(f): 2:03pm On May 02, 2008
jennykadry:

najahaje ezibo onyi mu,ke kwanu,ke ebee e jee,i miss u no be small,ahu odikwa gi


ezigbo oyim . . . . . . . ahu dim oooooo ke maka di gi? unu no kwa? kiss

welu wanyo with saucekid beko grin grin grin grin grin grin
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 2:03pm On May 02, 2008
but before u see am use tooth paste brush out dat smell of igbo(weed)comot from ur teeth
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 2:04pm On May 02, 2008


ezigbo oyim . . . . . . . ahu dim oooooo ke maka di gi? unu no kwa? Kiss

welu wanyo with saucekid beko

anyi no ya nno?nsogbu adiro

apu saucekid o'ne nye nsogbu
Re: What Do You Like Most? by saucekid(m): 2:05pm On May 02, 2008
@ naje

jenny go know say,i be correct man wey dey  grin
otherwise. . . ha pu maka grin

@ jenny
no worry urself for those one cheesy
Re: What Do You Like Most? by Nobody: 2:30pm On May 02, 2008
saucekid sharapppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp diaaaaaaaaaaaaaaaaa

anu mpam
Re: What Do You Like Most? by frank316(m): 3:19pm On May 02, 2008
@NaJa HaJe
well just carefully describe it and allow my imagination to do the rest(i mean with your beautiful body)

(1) (2) (3) (4)

UBA Manager Wants Me To Give Her A Child / Lefulefu Swag / What's Up With Ladies Been Attracted To Deep Voices

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.