Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,875 members, 7,821,048 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 07:24 AM

Why Naija Babes Love Guys With Big Belly - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Naija Babes Love Guys With Big Belly (763 Views)

21 Embarrassing Things That Happen To Girls With Big Boobs / Why Do Some/most Nigerian Girls Fall Easily For Guys With Cars? / 10 Things Only Guys With Smart Girlfriends Will Understand (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by Nobody: 11:53am On Jun 05, 2013
1:guys with pot belly are very generous with money(sugar daddy syndrome)
2:guys with pot belly know how to spoil babes with expensive gifts unlike flat tummy guys wey dey gum money for hand(naija babes abi no be true i yarn)
3:guys with pot belly hardly get broke
4:pot belly na evidence of good living
5:guys with pot belly are always romantic becos dem know how to lighten up a babe"s mood with gifts
Re: Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by Sanboy25: 11:56am On Jun 05, 2013
So all the guys with 6 packs are broke ? undecided
Re: Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by Nobody: 12:00pm On Jun 05, 2013
Sanboy25: So all the guys with 6 packs are broke ? undecided
for naija na only hunger go make u get flat stomach cool.if u want make naija babes dey trip for u make u start to dey drink beer make u get big belly cool
Re: Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by tobezekiel(f): 12:01pm On Jun 05, 2013
ur own opinion
Re: Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by Sanboy25: 12:03pm On Jun 05, 2013
lefulefu: for naija na only hunger go make u get flat stomach cool.if u want make naija babes dey trip for u make u start to dey drink beer make u get big belly cool
lol grin
Re: Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by olumaxi(m): 12:06pm On Jun 05, 2013
Neither a fan of pot-belly nor 6-park..but al d ladies lov me,eyin girls yi e ni kill mi
Re: Why Naija Babes Love Guys With Big Belly by True2myself24(f): 12:10pm On Jun 05, 2013
Hmm in Africa the rich are fat and the poor are skinny. But in America the rich are skinny but the poor are fat.

(1) (Reply)

True Love Versus Infatuation / Does Your Woman Wash Her Hands After Using The Toilet? / How Do You Know You Are In Love

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.