Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,113 members, 7,814,910 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 10:57 PM

Main Reason Naija Babes Are In A Relationship - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Main Reason Naija Babes Are In A Relationship (4076 Views)

Do You Think This Is The Reason Naija Education Is Down Sliding? / The Real Reason Naija Babes Are In A Relationship / Beautiful Igbo Babes Are God Sent To Us (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 3:49pm On Jun 06, 2013
Naija girls too like money and material things no be small.One of the main reasons why the average naija babe go get up to ten boyfriends na because of money.dem wan dey chop from left and right.Ehen u ask out a naija babe today and if u no get up to 180 k for ur bank account she go vex ask u wether na love she wan chop.u buy flower for a naija babe she go use hot frying pan chase u dey ask wether na flower ur mates dey buy for their babe.this na why i like oyibo girls.give oyibo babe flower she go hug and kiss u.wether na face-me-i-face-u u dey stay an oyibo babe no mind she go still date u.wether na lebuke(bricklayer) work u dey do an oyibo babe no go mind sef.she go still introduce u to her friends as her boyfriend.for a naija babe na different matter ooo.u carry naija babe as ur girlfriend u don carry market for head.na so u go dey take care of all her financial wahala.na u go buy for her different brands of brazilian wigs,na so u go dey give her monthly subscriptions for her different BBs.all the time na money money she go dey ask u.wetin sef for naija babes.ehen a babe wey im papa and mama na for mud hut dem dey stay and wey the richest person for their village na long john he dey ride(bicycle)go start to dey form if u prepare eba and bitter leaf soup for her.she go dey tell u say for her family dem dey forbid eba and dat na omelette dem dey chop.she go want make u take her go a very expensive fast food resturant and if u manage take her she go dey demand for expensive red wine.Naija babes make una mend una ways oooo.money no be everything grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by koolJ1(f): 3:58pm On Jun 06, 2013
The ramblings of a frustrated single soul

2 Likes

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 4:12pm On Jun 06, 2013
kool J: The ramblings of a frustrated single soul
the truth is always a bitter pill

1 Like

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 4:14pm On Jun 06, 2013
kool J: The ramblings of a frustrated single soul
sista u know say na the truth i dey yarn grin
if i may ask na how many boyfriends u get and how many of them be spare for inside grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by koolJ1(f): 4:26pm On Jun 06, 2013
Lolzz! Dears, I do not respond to stereotypes because they are as untrue as the lying tongue which churns them out. You meet your ilk, I meet my ilk, everyone's got what they attract. EOD

1 Like

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by slymm(f): 4:41pm On Jun 06, 2013
Truly the ramblings of a frustrated man. And why do Nigerian men go into relationships and cheat on their wives? Is it not to taste and see that pussy is sweet. Why do they jump from one woman to another while their dicks remain long and thick at every given time, looking for who to entice with material things? The day nigerian men or men in general stop letting a small wet hole lead them everywhere, is the day Nigerian women will stop loving material things. Now run along and look for something better to talk about.

2 Likes

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Woodpecker(m): 4:55pm On Jun 06, 2013
lol, Lefulefu don come again oo
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by ikekings(m): 5:17pm On Jun 06, 2013
Lefool lefool preach am jare... grin grin grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by MrsChima(f): 7:53pm On Jun 06, 2013
ikekings: Lefool lefool preach am jare... grin grin grin

undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by ikekings(m): 7:56pm On Jun 06, 2013
Mrs.Chima:


undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided
Hello senorita!
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by MrCork: 7:57pm On Jun 06, 2013
Mrs.Chima:


undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided


...Mrs Chima...my favourite ex enemy...... darlin How r u? wink
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 8:57pm On Jun 06, 2013
lefulefu: Naija girls too like money and material things no be small.One of the main reasons why the average naija babe go get up to ten boyfriends na because of money.dem wan dey chop from left and right.Ehen u ask out a naija babe today and if u no get up to 180 k for ur bank account she go vex ask u wether na love she wan chop.u buy flower for a naija babe she go use hot frying pan chase u dey ask wether na flower ur mates dey buy for their babe.this na why i like oyibo girls.give oyibo babe flower she go hug and kiss u.wether na face-me-i-face-u u dey stay an oyibo babe no mind she go still date u.wether na lebuke(bricklayer) work u dey do an oyibo babe no go mind sef.she go still introduce u to her friends as her boyfriend.for a naija babe na different matter ooo.u carry naija babe as ur girlfriend u don carry market for head.na so u go dey take care of all her financial wahala.na u go buy for her different brands of brazilian wigs,na so u go dey give her monthly subscriptions for her different BBs.all the time na money money she go dey ask u.wetin sef for naija babes.ehen a babe wey im papa and mama na for mud hut dem dey stay and wey the richest person for their village na long john he dey ride(bicycle)go start to dey form if u prepare eba and bitter leaf soup for her.she go dey tell u say for her family dem dey forbid eba and dat na omelette dem dey chop.she go want make u take her go a very expensive fast food resturant and if u manage take her she go dey demand for expensive red wine.Naija babes make una mend una ways oooo.money no be everything grin

@ bolded especially "omelette"

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 9:01pm On Jun 06, 2013
The rantings of a broke Nigerian dude. If you could afford to take care of your girl, you wouldn't been complaining like a child who hasn't been breastfed.

2 Likes

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 9:55pm On Jun 06, 2013
@poster: you're funny. Well, c`est la vie! It is a free world, isn't it?. Good luck with your flower, if that's what you're willing to give, I sincerely hope you find yourself someone nice with it.
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Godson201333(m): 10:04pm On Jun 06, 2013
Truly this is another frustrated single soul,lefulefu abi wetin be that your name again,If you must fall in love with a naija babe,you must be able to meet up with their standards,Na wetin people wey dey date naija babe dey face nah.....what if she is your wife?Just try huzzle mehn
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 11:55pm On Jun 06, 2013
If Naija men no dey give all the time, Naija girls no go dey ask all the time. There is always a clown ready to do their bidding.

1 Like

Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 4:57pm On Jun 10, 2013
Raggedy_Ann: @poster: you're funny. Well, c`est la vie! It is a free world, isn't it?. Good luck with your flower, if that's what you're willing to give, I sincerely hope you find yourself someone nice with it.
wetin wrong in giving a babe flower?
ehen a naija babe go want make u buy her heaven and earth just because u say u love her.see as all these naija babes dey sell their love like market women grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 4:59pm On Jun 10, 2013
ItsModella: The rantings of a broke Nigerian dude. If you could afford to take care of your girl, you wouldn't been complaining like a child who hasn't been breastfed.
this babe jus dey vex as if say i don spoil her market grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 5:02pm On Jun 10, 2013
slymm: Truly the ramblings of a frustrated man. And why do Nigerian men go into relationships and cheat on their wives? Is it not to taste and see that pussy is sweet. Why do they jump from one woman to another while their dicks remain long and thick at every given time, looking for who to entice with material things? The day nigerian men or men in general stop letting a small wet hole lead them everywhere, is the day Nigerian women will stop loving material things. Now run along and look for something better to talk about.
wich one u sef come dey yarn about naija guys cheating on their wife.this na africa and in africa it is ok if a guy get more than one wife.my grand papa get about six wives and my papa sef get about three wives.me too dey intend to marry more than one wife and if need be i intend to break the record wey my papa and grand papa don make.
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 5:06pm On Jun 10, 2013
utumunta: If Naija men no dey give all the time, Naija girls no go dey ask all the time. There is always a clown ready to do their bidding.
guinnes book of recod don already yearn say na nigerian men be the most generous men in the world.we dey ready to take care of our women but our women no dey appreciate at all.
na only we go spend multi millions for house rent for our babes
na only we with the small money wey we get go use am spend for our babes school fees
na only we go spend money buy the latest phone gadgets like BB and the recent nokia lumina.
even sef na we dey subscribe these our babes phones and BB.
for oyibo land women for there dey hustle for themselves and the men for there no dey gree spoonfed their women the way we dey spoon fed our babes.most of the babes for here wey dey curse me i dey very sure say the pant and bra wey dem wear na their boyfriend or sugar daddy buy am for them grin grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 5:09pm On Jun 10, 2013
Godson201333: Truly this is another frustrated single soul,lefulefu abi wetin be that your name again,If you must fall in love with a naija babe,you must be able to meet up with their standards,Na wetin people wey dey date naija babe dey face nah.....what if she is your wife?Just try huzzle mehn
see as u jus dey make mouth.u don marry oyibo woman wey no give u wahala and u dey there siddon say make i hustle to impress a babe.if i should ask anything wrong if na the woman dey spend on me? must it only be the guy wey go dey spend im money on the woman?
afterall many oyibo babes dey spend on their guys abi? wink wink
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 5:12pm On Jun 10, 2013
ikekings: Lefool lefool preach am jare... grin grin grin
omo u see as these babes wan crucify me nail me for cross just becaus i dey yarn the truth grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 3:00am On Jun 11, 2013
ItsModella: The rantings of a broke Nigerian dude. If you could afford to take care of your girl, you wouldn't been complaining like a child who hasn't been breastfed.

Huh? I didn't know a 1-6 months old complains.. Thanks for educating me on that.

Good to have you back lefool
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by ikekings(m): 6:48am On Jun 11, 2013
lefulefu:
omo u see as these babes wan crucify me nail me for cross just becaus i dey yarn the truth grin
Abeg no mind dem jare... Continue to dey expose dem... grin grin grin
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 7:03am On Jun 11, 2013
Well it depends on the type of girls you carry says a lot about you. I don't see eye to eye with such girls. Mature minds are what i seek not ghetto rats.
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Sanboy25: 8:32am On Jun 11, 2013
Good for you if you have find love elsewhere. smiley
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 10:12am On Jun 11, 2013
.
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by ikekings(m): 4:08pm On Jun 11, 2013
sanb: I laugh in German…SMH about guys who complain all the time about naija ladies ripping them off via asking them for money and using them as maga/mugu.…..I tell you dude; you’re what you roll with.... cool

If the ladies you currently roll with are chopping your money in *Psquare’s voice*…. then change the class of ladies you roll with. There’re lots of ladies in town that’ll spend on you like there’s no tomorrow….and when you experience that, you’ll stop complaining….. grin wink grin Das ist alles!!! cool wink cool
Are you among the ladies that'll spend on guys like there's no tomorrow? wink wink wink
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by Nobody: 10:25am On Jun 12, 2013
Nothing new in that.... cool
ikekings: Are you among the ladies that'll spend on guys like there's no tomorrow? wink wink wink
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by ikekings(m): 3:11pm On Jun 12, 2013
sanb: Nothing new in that.... cool
Can I write an application letter? wink wink wink
Re: Main Reason Naija Babes Are In A Relationship by tonnieblaise(m): 12:25am On Jun 13, 2013
Did i just read sumthing??

(1) (2) (Reply)

Are Girls A Real Headache? / Nigerian & Ghanaian Female Celebs That Leaked Their N-de / I've Lost Respect For My Mother

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.