Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,172 members, 7,821,977 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 11:17 PM

On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? (1702 Views)

Ladies Can U Always Serve D Whole Of D Last N Only Meat In D Soup Pot 2 Ur Hubby / My Hubby Is Emotionally Mean / How Do I Tell If He Is Impotent Or Not? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Nobody: 4:28pm On Jul 03, 2013
sister christiana na a very good dedicated christian.she no dey take church matter take play at all at all.the only problem wey she get be say no man don ask her for her hand in marriage.she don do dry fasting,she don pay all her tightes for church boku finish but then e be like say Baba god no wan answer her prayer.
one day for church na so one guy introduce imsef to sister christiana.he introduce himsef as Brother Oremus.he tell sister christiana dat he dey admire her for a long time and dat he like her style.sister christiana ask am wetin he dey do for a living and he tell her say he be banker.he ask her wether she go like to be im friend and she come gree and dem come exchange phone numbers.no do no do brother oremus propose to sister christiana and she come gree.b/w the two of them dem come agree dat there will be no yanshing before marriage because their church condemn yanshing b4 marriage.na so sister christiana go house dey dance azonto thanking baba god for answerin her prayers.
on her wedding night na so sister christiana bath herself well,come oil her body with baby lotion plus baby powder for her face for the ultimate yanshing.she come wear one sexy night gown waka go bedroom come join brother oremus for bed.she use her soft body rub brother oremus but he just bone dey form busy.she come vex den ask brother oremus while he no respond but oremus no answer.she touch oremus thing but the thing no gree stand upon all her effort.na so oremus tell her say he get confession to make and she come ask wetin the confession be about.oremus come confess to her dat he is impotent and dat im doctor tell am say dat his thing will never stand and he no go fit near woman ever again.Sister christiana look up,look down then she come start to dey cry.Naija babes in da house if na una dey sister christiana situation na wetin una go do?
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Enegod(m): 4:38pm On Jul 03, 2013
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Kslib(m): 4:45pm On Jul 03, 2013
idiot
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Nobody: 4:49pm On Jul 03, 2013
smh
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by free2ryhme: 4:51pm On Jul 03, 2013
see wtin joblessness dey cause ooo .. All in they name of wanting to find attention online... see ya life undecided
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Nobody: 4:59pm On Jul 03, 2013
free2ryhme: see wtin joblessness dey cause ooo .. All in they name of wanting to find attention online... see ya life undecided
see dis shoemaker wey dey try wan form swag

1 Like

Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by amarige(m): 5:56pm On Jul 03, 2013
Lefulefu ,ifuo laaaa
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:00pm On Jul 03, 2013
lolz
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by AbuMikey(m): 8:56pm On Jul 03, 2013
lefulefu:
see dis shoemaker wey dey try wan form swag
Le fo.ol Le fo.ol gringringrin
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by AbuMikey(m): 8:57pm On Jul 03, 2013
undecided
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by MrsChima(f): 9:17pm On Jul 03, 2013
I can't say really cos Chima is fertile to no fault. Unless it's the gateman's pikins!
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Popowaa: 9:28pm On Jul 03, 2013
Lol
lefulefu:
see dis shoemaker wey dey try wan form swag
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Mynd44: 7:24am On Jul 04, 2013
Mscheeeeeeew
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Idowuogbo(f): 7:52am On Jul 04, 2013
U see? Dats y u must rotate on dat thing b4 u carry yaself go meet Chineke boi for altar. Choi! See as dem chance Christina o! cry cry cry. But wait o, u sure na church she dey drop her tithe? Me thinks na shrine o! Anyways... She get 3 options.Bobo fit dey use tongue dry-clean her satellite, she fit order rabbit(vibby) or.... If money no too surface, she fit improvise with kitchen utensils or fruits I.e plantain and cucumber. The Lord is her strength!
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Popowaa: 8:26am On Jul 04, 2013
Lmfao
Idowuogbo: U see? Dats y u must rotate on dat thing b4 u carry yaself go meet Chineke boi for altar. Choi! See as dem chance Christina o! cry cry cry. But wait o, u sure na church she dey drop her tithe? Me thinks na shrine o! Anyways... She get 3 options.Bobo fit dey use tongue dry-clean her satellite, she fit order rabbit(vibby) or.... If money no too surface, she fit improvise with kitchen utensils or fruits I.e plantain and cucumber. The Lord is her strength!
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by digitalgeorgy(m): 9:03am On Jul 04, 2013
I lk the way u present this matter. Eeee be lk say u dey work for wazobia fm...
For me, i believe say if THAT THING still dey thr, then tablets fit make d thing stand. If no drug fit help, then make d man use toys to help her, cos i believe say madam no go lk to live her life without yarshing.
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by AbuMikey(m): 9:05am On Jul 04, 2013
Idowuogbo: U see? Dats y u must rotate on dat thing b4 u carry yaself go meet Chineke boi for altar. Choi! See as dem chance Christina o! cry cry cry. But wait o, u sure na church she dey drop her tithe? Me thinks na shrine o! Anyways... She get 3 options.Bobo fit dey use tongue dry-clean her satellite, she fit order rabbit(vibby) or.... If money no too surface, she fit improvise with kitchen utensils or fruits I.e plantain and cucumber. The Lord is her strength!
Badoosky
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Gialmine(f): 10:54am On Jul 04, 2013
GOBE!!!!!! shocked shocked shocked shocked

1 Like

Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Nobody: 1:04pm On Jul 04, 2013
Idowuogbo: U see? Dats y u must rotate on dat thing b4 u carry yaself go meet Chineke boi for altar. Choi! See as dem chance Christina o! cry cry cry. But wait o, u sure na church she dey drop her tithe? Me thinks na shrine o! Anyways... She get 3 options.Bobo fit dey use tongue dry-clean her satellite, she fit order rabbit(vibby) or.... If money no too surface, she fit improvise with kitchen utensils or fruits I.e plantain and cucumber. The Lord is her strength!
u know say if to say sister christiana go yansh b4 marriage her pastor for condemn her for fornication
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Nobody: 1:08pm On Jul 04, 2013
Mrs.Chima:
I can't say really cos Chima is fertile to no fault. Unless it's the gateman's pikins!
madam chima u no answer my question ooo.
ok make u answer am now.
imagine say oga chima no fit do am na wetin u go do?
u go play away match or na for u to wait on de lord?
Re: On Ur Wedding Night U Find Out Ur Hubby Is Impotent Na Wetin U Go Do? by Idowuogbo(f): 1:15pm On Jul 04, 2013
lefulefu:
u know say if to say sister christiana go yansh b4 marriage her pastor for condemn her for fornication
Na her pasito she dey worship ni? Msteww! D same pastor fit dey poke all dem Amarachis and Ejiros wey dey church choir nau... Na2day? Abegi! I gats no if dat Pinnochio go sweet mehn... Na till death do us part we dey talk o! One blokos for life ya no? Mbanu! I gats feel dat purple rain joor! grin

(1) (Reply)

PLAYBOY 101: Pure Naija Wisdom. This Is The Way. / Ladies Date Many Guys Because Of Money. No Love. / Is This A Problem???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.