Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,085 members, 7,849,405 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 08:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / deleted (3172 Views)
Abimbola Fernandez Comes Out As A Lesbian / When A Girl Is Dating A Guy Who Is Not Ready For Marriage / Signs That Show A Girl Is Secretly In Love With You (2) (3) (4)
Re: deleted by welli(f): 5:38pm On May 25, 2008 |
cescky: so wit dat face,d guy actually had confidence to post his pic?if i were jenny na 99% i for kill |
Re: deleted by Nobody: 5:39pm On May 25, 2008 |
wetin cescky go do sef im ever ready afterall no be una dey call me jenny a.k.a trouble maker d only good thing wey cescky fit do for d boy na to buy am new packet shirt,because dat aswani shirt wey d boy wear don wash no be small |
Re: deleted by subzeeero(m): 5:43pm On May 25, 2008 |
There goes another one!!! Guys that don't know how to do it are converting our girls to lesbians. Don't approach another girl without correcting your game bros, cos we don't want to lose another one. |
Re: deleted by cescky(m): 5:53pm On May 25, 2008 |
@welli,jenny,rampant, i fear una oohh,no sympathy its all good though una don roast the guy,em go comot the pic sharp sharp @rampant there was this guy claiming to be lonely u replied tha he shld join someone to buy teddy bear etc remeber @jenn, i no sabi fight ooo,am a gentle man that likes a girl that behaves like a lady on the street but a freak in btw the sheets [s]with this una ruthlessness i sure say una go be tigers for[/s] |
Re: deleted by Nobody: 5:58pm On May 25, 2008 |
@jenn, no u didnt,u just typed that IF we no be tiger and lions now,na this same una go talk say we be log of wood for sheet,tiger una complain,log of wood una go complain,abstainance una go say we dey suffer una ,and na so congee go make una teteterere dey stand anyhow,since d thing dey stand we come decide to help una calm am down under d sheet like tigresses and lionesses una dey complain,wetin we go una now |
Re: deleted by Nobody: 6:49pm On May 25, 2008 |
@welli,jenny,rampant, i fear una oohh,no sympathy its all good though una don roast the guy,em go comot the pic sharp sharp he berra remove d pics abegiiii,make jenny fit see road |
Re: deleted by RampantT(f): 6:59pm On May 25, 2008 |
cescky: who said I get sympathy b4? You berra get use to my indifference |
Re: deleted by Nobody: 7:01pm On May 25, 2008 |
roflmao @rampant abeg rampant help me check if dat babasuwe's pics is still there |
Re: deleted by cescky(m): 7:03pm On May 25, 2008 |
ok, we are all different i guess,dont be offended but u know ur quick temperd iam too bt lifes too short RampantT: |
Re: deleted by RampantT(f): 7:14pm On May 25, 2008 |
cescky:Me? quick temper? More like rapid temper |
Re: deleted by RampantT(f): 7:15pm On May 25, 2008 |
jennykadry:you wan make I spoil my own eye? That's selfish, why dnt you check it na |
Re: deleted by Nobody: 7:17pm On May 25, 2008 |
c'mon check it joooo,don't u know d ones i checked almost gave me a heart attack |
Re: deleted by RampantT(f): 7:23pm On May 25, 2008 |
jennykadry:I checked, it wasn't there. But plz do a recheck |
Re: deleted by Nobody: 7:26pm On May 25, 2008 |
just checked it again,oh my gawd faints |
Re: deleted by RampantT(f): 7:26pm On May 25, 2008 |
jennykadry:lmao!! oop, I didn't check it |
Re: deleted by Nobody: 7:28pm On May 25, 2008 |
jenny resurrects again looks at d wowo pics faints again |
Re: deleted by Esss(m): 7:33pm On May 25, 2008 |
@ poster Tell her you are also a lesbian. Abi do you like men? |
Re: deleted by Nobody: 7:54pm On May 25, 2008 |
@ poster You is a lucky |
Re: deleted by timmfikk(m): 6:53pm On May 26, 2008 |
@ poster he berra remove d pics abegiiii,make jenny fit see road[sub][/sub] Jenny you are a wicked soul, as you and rampant dey yab my guy like this, oga ooooooooo I was reading yesterday when you guyz were posting but never knew its gonna be serious this way. Please e don do, i beg even if him no remove am, maybe he is also searching for his soulmate, but i knew he already have one sha. |
Re: deleted by Nobody: 6:55pm On May 26, 2008 |
Jenny you are a wicked soul, as you and rampant dey yab my guy like this, oga ooooooooo na wetin i do naaa? so na today u just dey know say i be wicked soul and spirit |
Re: deleted by 9cent(m): 6:56pm On May 26, 2008 |
@poster, kilofe kase? |
Re: deleted by Hawkeye(m): 7:31pm On May 26, 2008 |
jennykadry: Jenny u wey dey yab old boy since, u better fine like halle berry or else, Talk too much. bla blah bla |
Re: deleted by Nobody: 7:33pm On May 26, 2008 |
Jenny u wey dey yab old boy since,[b] u better fine like halle berry [/b]or else, Talk too much. bla blah bla halle berry too wowo compared to muwa |
Re: deleted by Hawkeye(m): 8:49pm On May 26, 2008 |
jennykadry: heya u wish. i sure say u be the flagship of wowoism |
Re: deleted by Nobody: 8:50pm On May 26, 2008 |
eeeeyyya dats ur prayer request i guess,?sorry it was turned down |
Re: deleted by Hawkeye(m): 8:56pm On May 26, 2008 |
jennykadry: wat was turned down?? u dey talk like say u no wowo. LMAO |
Re: deleted by Nobody: 8:58pm On May 26, 2008 |
what was turned down?? u dey talk like say u no wowo. LMAObuahahahahahahhahahahahahahahhahahahaha as long as my wowo no reach or be like your own,im satisfied |
Re: deleted by Nobody: 9:00pm On May 26, 2008 |
Jenny you are a wicked soul, as you and rampant dey yab my guy like this, oga ooooooooo eeeyyyaa sweetie tell ur friend say make him get used to wetin dey happen hiaaaa,nairaland na a place where enough fun dey,make him no take am serious |
Re: deleted by saucekid(m): 9:03pm On May 26, 2008 |
uhm. . . . . so i see |
Re: deleted by Nobody: 9:04pm On May 26, 2008 |
saucekid comot for hiaaaa wt this your uhm by the way person been call u woman wrapper yesterday sef |
Re: deleted by saucekid(m): 9:06pm On May 26, 2008 |
u be that wey call me woman wrapper? make e show face make i give am face off |
Re: deleted by Nobody: 9:06pm On May 26, 2008 |
na one guy wey me and u been dey quarell wt for dat women potbelly thread |
Why Do Girls Pull This Tricks? / What Will You Do If Your BF/GF Asked You To Stop Using Blackberry / 20 Ways To Make A Girl Smile
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |