Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,038 members, 7,828,643 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 12:25 PM

Life Of A Uam Boy - Literature (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (98553 Views)

Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (37) (Reply) (Go Down)

Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 3:51pm On Oct 27, 2013
adegwurulez:

Amen!!!!!! but wait o, so all the babes wey u dey get never do you shey ask fela wetin happen to am o

So na woman kill Fela?? I no know tell me more. Make i catch up quickly, i dey page 7
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 4:33pm On Oct 27, 2013
Kai Ade u are becoming too much only say u no dey update regularly.

Make we nominate this story for FP na, who is in support.

Guy i need mmmmoooorrrreee
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:15pm On Oct 27, 2013
The rock5555:

So na woman kill Fela?? I no know tell me more. Make i catch up quickly, i dey page 7
ask google na..
The rock5555: Kai Ade u are becoming too much only say u no dey update regularly.

Make we nominate this story for FP na, who is in support.

Guy i need mmmmoooorrrreee
seconded
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:19pm On Oct 27, 2013
.
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 8:29pm On Oct 27, 2013
Chairman,y u dey do like this nw..wen b nxt update jawe!
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 8:48pm On Oct 27, 2013
Guy dat gp stuff wey u call wen u say person gp no fit flash mtn to mtn make me laf jare
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 9:06pm On Oct 27, 2013
Hahahahahah, abi amaka na winch, mayb dem don tell her for coven make she dey follow kelvin everywhere im go, just like mtn.
Re: Life Of A Uam Boy by soulminister(m): 9:27pm On Oct 27, 2013
"musa dey smile like roasted goat". I jump and pass every laugh that will make me crack my rib in Jesus name.
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 2:10pm On Oct 28, 2013
felipemadero: Chairman,y u dey do like this nw..wen b nxt update jawe!
Ma oga no vex o, na work o
kingphilip: Guy dat gp stuff wey u call wen u say person gp no fit flash mtn to mtn make me laf jare
Na true na
sкчscrαρεr™:
Hahahahahah, abi amaka na winch, mayb dem don tell her for coven make she dey follow kelvin everywhere im go, just like mtn.
Me sef tire o
soul minister: "musa dey smile like roasted goat". I jump and pass every laugh that will make me crack my rib in Jesus name.
Amen
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:32pm On Oct 28, 2013
.

1 Like

Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 8:42pm On Oct 28, 2013
The rock5555: Kai Ade u are becoming too much only say u no dey update regularly.

Make we nominate this story for FP na, who is in support.

Guy i need mmmmoooorrrreee
am in full support of it.Oga Rock
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 9:28pm On Oct 28, 2013
U go fear suspense naw. . .

N.B: you mistakenly said vivian instead of amaka in the post. Also, you're using where instead of were.
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 10:28pm On Oct 28, 2013
Suspence!!!
Re: Life Of A Uam Boy by ERF: 11:49pm On Oct 28, 2013
My Oga Boss... You beating my imaginations oo, I never knew you were this goodshocked

Choi!! Thank God I still have a front seat here, come what may.


Keep thrilling us jhoor, you've got it in you...

Lemme play with you updates small...

From your loyal boy.
Re: Life Of A Uam Boy by ERF: 11:51pm On Oct 28, 2013
sкчscrαρεr™:

Also, you're using where instead of were.

Ehen, bros. I still have some miss ups there, if you don't mind a candid elaboration would do siresmiley
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 2:11am On Oct 29, 2013
only God knws what happened to nairaland from 11:00am to 3:00pm yesterday. ryt now somebody would want to reply and you will be logged out
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 8:05am On Oct 29, 2013
adegwurulez: only God knws what happened to nairaland from 11:00am to 3:00pm yesterday. ryt now somebody would want to reply and you will be logged out
yea,i guess it was maintenance
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:15am On Oct 29, 2013
philcz: am in full support of it.Oga Rock
There is a thread for nomination at the literature section
sкчscrαρεr™:
U go fear suspense naw. . .

N.B: you mistakenly said vivian instead of amaka in the post. Also, you're using where instead of were.
Thanks a lot sire, lemme correct them
4kizo: Suspence!!!
U need it o
E<R>F:
My Oga Boss... You beating my imaginations oo, I never knew you were this goodshocked

Choi!! Thank God I still have a front seat here, come what may.


Keep thrilling us jhoor, you've got it in you...

Lemme play with you updates small...

From your loyal boy.
Boy ke!! U be my oga o, I remain loyal.
BTW, no thanks to you for the flattery, see as my head don expand sotey I no fit wear cap again
Leebliss13: yea,i guess it was maintenance
They should be doing the maintenance very early in the morning like 3:00am when most members are offline
Re: Life Of A Uam Boy by DEllaluv(f): 9:58am On Oct 29, 2013
adegwurulez: only God knws what happened to nairaland from 11:00am to 3:00pm yesterday. ryt now somebody would want to reply and you will be logged out

tot it ws only me
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 1:52pm On Oct 29, 2013
adegwurulez: only God knws what happened to nairaland from 11:00am to 3:00pm yesterday. ryt now somebody would want to reply and you will be logged out
i tot it was only me. Something must be wrong somewhere
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 4:32pm On Oct 29, 2013
I know say u piss 4 pant.
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 5:09pm On Oct 29, 2013
Daniel2802: I know say u piss 4 pant.
hehe.. that kind tin
4kizo: i tot it was only me. Something must be wrong somewhere
D.Ella.luv:


tot it ws only me
it was frustrating o
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 5:20pm On Oct 29, 2013
.
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 5:32pm On Oct 29, 2013
Trouble dey sleep yanga go wake am!

Mehn, this suspense is killing. . .
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 8:13pm On Oct 29, 2013
ehmmm...shey mak i dey vex ni? ??
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 10:32pm On Oct 29, 2013
Dat place wey dat id,iot talk about Goodluck Suswam make my phone fall for my hands cus of over laughing. I pray make those guys blast ur brains for making two of my ribs to break with over laughter.

Thumbs up man
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 3:57am On Oct 30, 2013
i keep coming back for more
good write up
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:21am On Oct 30, 2013
felipemadero: ehmmm...shey mak i dey vex ni? ??
dnt get it
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:22am On Oct 30, 2013
The rock5555: Dat place wey dat id,iot talk about Goodluck Suswam make my phone fall for my hands cus of over laughing. I pray make those guys blast ur brains for making two of my ribs to break with over laughter.

Thumbs up man
thanks sire
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:23am On Oct 30, 2013
I Hate 9ja: i keep coming back for more
good write up
thanks bro, ur moniker funny o
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 12:26pm On Oct 30, 2013
adegwurulez: dnt get it
ar u postin short updates so i bcom annoyed n fight u or wat?..dnt u knw ur updates makes me want more?
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 3:54pm On Oct 30, 2013
Ur updates is neccessary.

1 Like

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (37) (Reply)

Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) / Thrills Of A Lagos Babe / The Most Wanted Maid

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.