Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,115 members, 7,953,425 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 04:00 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? (3158 Views)
Girls Ever Been Embarrassed Visiting A Guy? Share Your Experiences / Guys, Ever Been Embarrassed For Visiting A Lady? Share Your Experiences / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (2) (3) (4)
Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Ijawboi(m): 6:03pm On Nov 08, 2013 |
So today, 8th of November 2013, I cari one of my bbm contacts go out, as we reach d eatery (mr biggs), I com ask dis manchi say make she order. Nai dis girl order fried rice, chicken and salad. As dem put d food 4 tray give am, dis girl lick her finger, touch d salad, com say make dem go warm am, say e 2 cold. Na so my new tecno phone drop 4 my hand, i bend down pick am, d waitress com ask her again wetin she talk, d bitch repeated it. * can you please put the salad in the microwave, its too cold*. I swear i come dey pray make dem com rob d place at dat moment, I no fit talk. The waitress com beg her say make she manage am say d microwave don blow, d local girl 1 com start to create scene, na i ask d doorguy where dem bathroom dey, I find way sneak out, enter my car, reach house, block and delete the girl for bbm. Shame wan kill me.. 4 Likes |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Amya(f): 6:12pm On Nov 08, 2013 |
My friend's boyfriend owned a bar, so I and my friend sometimes hung out around there. One day, I was sitting alone in the bar when some dude came up to me and started toasting me and I told him point blank I wasn't interested. In front of people at the bar he just blurted "You're not even fine sef and you are forming" It really got to me. I had to walk out of there fast. 2 Likes |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Amya(f): 6:14pm On Nov 08, 2013 |
Ijawboi: So today, 8th of November 2013, I cari one of my bbm contacts go out, as we reach d eatery (mr biggs), I com ask dis manchi say make she order. Nai dis girl order fried rice, chicken and salad. As dem put d food 4 tray give am, dis girl lick her finger, touch d salad, com say make dem go warm am, say e 2 cold. Na so my new tecno phone drop 4 my hand, i bend down pick am, d waitress com ask her again wetin she talk, d bitch repeated it. * can you please put the salad in the microwave, its too cold*. I swear i come dey pray make dem com rob d place at dat moment, I no fit talk. The waitress com beg her say make she manage am say d microwave don blow, d local girl 1 com start to create scene, na i ask d doorguy where dem bathroom dey, I find way sneak out, enter my car, reach house, block and delete the girl for bbm. Lol! You nor notice say nah local babe all these while wey una dey chat? 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Ijawboi(m): 6:27pm On Nov 08, 2013 |
Amya:she was fluent and her pictures were cute. #Iblamefilters. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 6:29pm On Nov 08, 2013 |
Nawa o,sum babes ehn!,op u sure sey na she get d BB wey she dey use?? 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 6:46pm On Nov 08, 2013 |
Harbosede02: Nawa o,sum babes ehn!,op u sure sey na she get d BB wey she dey use??i was expecting you to talk about how you've been embarrassed severally on NL. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 6:49pm On Nov 08, 2013 |
I cnt remember one right nw |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Dannylux: 6:52pm On Nov 08, 2013 |
Una no go kill us |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Dannylux: 6:54pm On Nov 08, 2013 |
Segeggs: i was expecting you to talk about how you've been embarrassed severally on NL. Taking nairaland to be the PUBLIC.. Madam, let's hear you out |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 7:32pm On Nov 08, 2013 |
Dannylux:*clear throat*it happened wen i was in a sec skul,i was 1 stuborn babe lyk dat,and our sec skul uniform was so so horrible,especially d skirt,twaz too free,and we were warned again slim fitting,bt i didn't listen,during d weekend i called ejika ni shop 2 help me slim fit d my skirts!!gbe gbe!!wen i entered skul d next monday ehn,i cum dey do notice me,i dey shake my yansh up and down,na so i shake my yansh reach staff room,naso 1 teacher decieve me go gv my vp one book lyk dat,and d Vp na 1 woman wey no dey tolerate rubbish,immediately i enter ha office lyk dis,she notice sey haha,1 sexy babe enta ha office,she jst say make i drop d book and go!!so d next day i cum wear dat same skirt again,thinking nafin is wrong,during d assembly dat mawin,d vp made sum annoucement and afta d annoucement,na my name i hear next!!!na so i shake yansh go front of assembly,d Woman nw talk sey,"c dis gurl,watz wrong wif ha dressing,na so everybodi chorus sey"ha skirt"!!!una wan hear d remaining?? 3 Likes |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Ijawboi(m): 8:18pm On Nov 08, 2013 |
Harbosede02: *clear throat*it happened wen i was in a sec skul,i was 1 stuborn babe lyk dat,and our sec skul uniform was so so horrible,especially d skirt,twaz too free,and we were warned again slim fitting,bt i didn't listen,during d weekend i called ejika ni shop 2 help me slim fit d my skirts!!gbe gbe!!wen i entered skul d next monday ehn,i cum dey do notice me,i dey shake my yansh up and down,na so i shake my yansh reach staff room,naso 1 teacher decieve me go gv my vp one book lyk dat,and d Vp na 1 woman wey no dey tolerate rubbish,immediately i enter ha office lyk dis,she notice sey haha,1 sexy babe enta ha office,she jst say make i drop d book and go!!so d next day i cum wear dat same skirt again,thinking nafin is wrong,during d assembly dat mawin,d vp made sum annoucement and afta d annoucement,na my name i hear next!!!na so i shake yansh go front of assembly,d Woman nw talk sey,"c dis gurl,watz wrong wif ha dressing,na so everybodi chorus sey"ha skirt"!!!una wan hear d remaining??continue |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 8:35pm On Nov 08, 2013 |
Ijawboi: So today, 8th of November 2013, I cari one of my bbm contacts go out, as we reach d eatery (mr biggs), I com ask dis manchi say make she order. Nai dis girl order fried rice, chicken and salad. As dem put d food 4 tray give am, dis girl lick her finger, touch d salad, com say make dem go warm am, say e 2 cold. Na so my new tecno phone drop 4 my hand, i bend down pick am, d waitress com ask her again wetin she talk, d bitch repeated it. * can you please put the salad in the microwave, its too cold*. I swear i come dey pray make dem com rob d place at dat moment, I no fit talk. The waitress com beg her say make she manage am say d microwave don blow, d local girl 1 com start to create scene, na i ask d doorguy where dem bathroom dey, I find way sneak out, enter my car, reach house, block and delete the girl for bbm. Hahahahah! Guy u wicked ohh!!! Buh y nau? Dat ur attitude wasn't mmature @ all, u 4 just bone! Carry her go back! Den after u bid her farewell , dat should be all...m Anyway; mine own story goes thus! It haened b/w my friend n a gurl. We were about entering a bus! (Some yrs back while in skoool) so der was one lady dat entered 1st, I was nxt to enter, n so my guy! Taped me dxat I should wait 4 him 2 enter n seat next to d gurl, so I didd, my guy sitted nxt to d girl tried tasting d chick; n d foolish gurl was foring not interested! He persisted! D mmumu chick(wearing a sleeveless vess) then wanted to shout n raaise her voice to embarras mma guy( a sharp man) as she raised her voice; maa giuy had to shout her down! Immmediately!! N it went thus!! The gurl: Hello wat is wrong wi... (Ma guy then came in) Mma guy: ShUT UP!!! Shut up!!! I said shut up!!! , I told u ur aarmpit was smelling instead of u to adjust so I can breath fine, U wanna mek a scene!! The gurl come quiet ehh!!b she just close mmouth, e dey like say dem pour her ice water!!! Na I'm all of us him guys whe dey d bus, come begin laff!!! We laaff!! Shame catch d gurl, na I'm she drop down! She no reach where she dey go, other passengers n conductors! Were like "nna wetin fit all these gurls, dem no go wear better thing.... Lesson learnt: ladies, never try to embarras a guy in public, u myt turn the tables to ur side!!b 7 Likes |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by zeb04(f): 8:52pm On Nov 08, 2013 |
@ray dat was childish nd v v bad(wasn't cald 4) |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 9:07pm On Nov 08, 2013 |
zeb04: @ray dat was childish nd v v bad(wasn't cald 4)Sowie ma'am, what z childish abt d post? |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by zeb04(f): 9:21pm On Nov 08, 2013 |
don_salvy:. U again? R u stalkin me...y nt allow d gal rant,must u bring urself 2 her level its lik expectin me 2 quarrel wit d conductor. Nd wastup wit her armpit smellin wen u knw it nt nd even if it is. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 9:43pm On Nov 08, 2013 |
zeb04: . U again? R u stalkin me...y nt allow d gal rant,must u bring urself 2 her level its lik expectin me 2 quarrel wit d conductor. Nd wastup wit her armpit smellin wen u knw it nt nd even if it is. Heyy!!!! I don't understand U ohh! Some gurls have silly manners? U all should learn! What do u exppect the guy to do! Stay back n allow the saucey guy embarras him! In a public bus? Haabaa!!! That 'll b gross nau! Its better that way, so she'll have a feel of the disaster she was about raining on d poor young man. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Qsscruz(m): 9:47pm On Nov 08, 2013 |
Amya: Some guy kept toasting me and I told him point blank I wasn't interested. In front of people at the bar he just blurtedThat's the problem with our girls.. U won chop come see food dy form.. |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 9:50pm On Nov 08, 2013 |
zeb04: . U again? R u stalkin me...y nt allow d gal rant,must u bring urself 2 her level its lik expectin me 2 quarrel wit d conductor. Nd wastup wit her armpit smellin wen u knw it nt nd even if it is.4rm ur own perspective, it'z childish ( tho I can't even ask a gurl out in a public bus let alone creating a scene.) Buh d gurl had 2 be tot a lesson 4 ha silly intention. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Danhumprey: 9:56pm On Nov 08, 2013 |
Ijawboi: So today, 8th of November 2013, I cari one of my bbm contacts go out, as we reach d eatery (mr biggs), I com ask dis manchi say make she order. Nai dis girl order fried rice, chicken and salad. As dem put d food 4 tray give am, dis girl lick her finger, touch d salad, com say make dem go warm am, say e 2 cold. Na so my new tecno phone drop 4 my hand, i bend down pick am, d waitress com ask her again wetin she talk, d bitch repeated it. * can you please put the salad in the microwave, its too cold*. I swear i come dey pray make dem com rob d place at dat moment, I no fit talk. The waitress com beg her say make she manage am say d microwave don blow, d local girl 1 com start to create scene, na i ask d doorguy where dem bathroom dey, I find way sneak out, enter my car, reach house, block and delete the girl for bbm. |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Danhumprey: 9:58pm On Nov 08, 2013 |
Segeggs: i was expecting you to talk about how you've been embarrassed severally on NL. |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Danhumprey: 10:03pm On Nov 08, 2013 |
zeb04: @ray dat was childish nd v v bad(wasn't cald 4)Speak and type in good English language. Stop breaking Rule number 21! |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 10:05pm On Nov 08, 2013 |
don_salvy:dis may not have occurred 2 u but when some ladies say NO, they may not be 'forming' they may actually not be interested. |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 10:12pm On Nov 08, 2013 |
@raymondenyi.LESSON LEARNT...mine goes thus..a guy asked me awt,so i tuk my hostelmate wit me,cuz i dnt like goin awt wit a guy alone...so d guy asked d waiter to bring shawama,my hostelmate said"pls add efo riro<vegetable> to it"d guy was lyk wtf...in annoyance,he went out and left us dere..wot an embarassement,since dt day i go on a date wit a guy alone. 2 Likes |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by njuwo(m): 10:21pm On Nov 08, 2013 |
I never dey embarrass for public o cos my 2nd name na embarrassment. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by sopoundz(m): 1:12am On Nov 09, 2013 |
Raymondenyi:hhahahahahahahahhahahahhaaahahahahahahhahahhahhhahahahahhahahahha*falls4rmchair*ROTFLMAO |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by tobezekiel(f): 1:28am On Nov 09, 2013 |
Raymondenyi:I think ur guy was actually the stupid one.. here(no offence)wht ever happened minding ur business?? 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by sportfeva(m): 1:48am On Nov 09, 2013 |
Amya: Some guy kept toasting me and I told him point blank I wasn't interested. In front of people at the bar he just blurtedSo you don't have the strong believe you are fine. |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 5:32am On Nov 09, 2013 |
tobezekiel: I think ur guy was actually the stupid one.. here(no offence)wht ever happened minding ur business?? No naaa!!! Y u dey talk likkke say guy never toast u b4! Sometimes U myt just wanna woo a lady, n u feel their normal 1st time "I don't care" is routine n U myt continue!!! If I were to be her! I would hv just keppt mmute n say nothing to him, I wnt even look @ him!... That act alone will mek him quite! N stop ... Instead of trying to embarras a sharpppp guy in public.... Hope U re not like dat oh! |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Amya(f): 7:07am On Nov 09, 2013 |
Qsscruz:The guy just met me there. |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Amya(f): 7:14am On Nov 09, 2013 |
Raymondenyi: Why do some guys feel like persistence is the key that gets the lady? My respects goes to any guy that walks out with his head held high if he asks a girl out and the girl says no. The more you pester the more irritating it becomes to the girl. 1 Like |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Nobody: 8:16am On Nov 09, 2013 |
Amya:Dah'z 2 u. 1) it'z nt cool 4 a normal guy/big boy 2 jz go out, nd ask a girl out on dia 1st meeting. The guy should expect rejection. 2) about ur point, some ladies love playing hard 2 get. Here, their 'NO' means 'TRY AGAIN' (westlife.) Depends on d way u feel 4 ha anyways nt jz 4 d sake of playing or avin a partner 4 d mean time |
Re: Have You Ever Been Embarrassed By A Girl Or Guy In Public Before? by Ijawboi(m): 11:46am On Nov 10, 2013 |
Raymondenyi:Lmao |
*being A Virgin Till Marriage Who Is It Most Difficult For:guys Or Ladies* / Guys, ladies, what are your plans for Val? / What This Guy Did, Fair To Her?? (photo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 73 |