Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,361 members, 7,812,020 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:29 AM

Celebrating My Birthday Live On Nairaland - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Celebrating My Birthday Live On Nairaland (13853 Views)

Today Is My Birthday , Am Also Celebrating My 20yrs Of Virginity. / Celebrating Valentine With Your Partner In A Long Distance Relationship? / Nigerian Girls Broaden Your Horizons! Celebrating Nigerian Women And Foreign Men (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (21) (Reply) (Go Down)

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by imsuboi(m): 11:44am On Nov 15, 2013
god_of_music: Screeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeetchhhhhh!!! CRAZE!!! Now playing-Kcee_Limpopo cool






#TeamGOM



DJ on point cool
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by borntobegr8t(m): 11:46am On Nov 15, 2013
imsu.boi:


those bouncers wey dey for door go handle them!


Abeg gimme anoda bottle of star dia!

With one plate of catfish pepper soup grin grin


GUY take am easy o,na ur 5th bottle be that,i no fit carry person o!!!! gringringrin
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by demelza: 11:46am On Nov 15, 2013
vizboy: them fine oh tell them make dem crash enter the party say better dey
Ok sir!
Eyin girls oya!

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 11:46am On Nov 15, 2013
Elliotwiz1: Happy birthday man grin .... But where is my alomo?? Grabs one girl viewing this page and rocks her into hell* grin
Bros see am oh.

If you still want the bottle own he dey.

[img]http://t2.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcTlUQLzdXv6t6nf8X9cJgNjp2W4nMGDhepMi8y1vu2XVrD-sE9s2rcXVki-[/img]
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by demelza: 11:48am On Nov 15, 2013
born_to_be_gr8t:


GUY take am easy o,na ur 5th bottle be that,i no fit carry person o!!!! gringringrin
Just leave am make e dey behave like person wey neva see drink before. Him babe don leave am tey tey. grin
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Moukafoam(f): 11:49am On Nov 15, 2013
vizboy:
Bros see am oh.

If you still want the bottle own he dey.

[img]http://t2.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcTlUQLzdXv6t6nf8X9cJgNjp2W4nMGDhepMi8y1vu2XVrD-sE9s2rcXVki-[/img]


WICKED grin
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 11:50am On Nov 15, 2013
MOGBE! shocked






#TeamGOM
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by pasqal09: 11:50am On Nov 15, 2013
Ah ah, na only two chics wey de for here o. B-day boy, make some calls now. Make chics troop for this place.
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 11:50am On Nov 15, 2013
imsu.boi:


those bouncers wey dey for door go handle them!


Abeg gimme anoda bottle of star dia!

With one plate of catfish pepper soup grin grin

[img]http://t1.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcSWSBDTndLmIK89vh6OTiYWq55Gclqb9ewRZAczh4lAIOFjh6Fs2dMwTYottw[/img]

[img]http://t1.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcSCKVL180KXlMvJGlJBraPXLD7M7lHC89ZIz9e1JZIBGyvDFurDlwxAx7c[/img]

see them oh enjoy

3 Likes

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 11:52am On Nov 15, 2013
pasqal09: Ah ah, na only two chics wey de for here o. B-day boy, make some calls now. Make chics troop for this place.
I dey control things so
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by borntobegr8t(m): 11:53am On Nov 15, 2013
grin
demelza: Just leave am make e dey behave like person wey neva see drink before. Him babe don leave am tey tey. grin

free dat jonzing man...BTW o!!!,this babe u come alone?...come here make i rock u small..oya shake am for me!!gringringrin
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by imsuboi(m): 11:53am On Nov 15, 2013
born_to_be_gr8t:


GUY take am easy o,na ur 5th bottle be that,i no fit carry person o!!!! gringringrin

e don reach 5 now now? grin
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by imsuboi(m): 11:55am On Nov 15, 2013
demelza: Just leave am make e dey behave like person wey neva see drink before. Him babe don leave am tey tey. grin

you neva leave me na. You still dey here ni.

Oya come siddon for my lap. grin
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by demelza: 11:56am On Nov 15, 2013
born_to_be_gr8t: grin

free dat jonzing man...BTW o!!!,this babe u come alone?...come here make i rock u small..oya shake am for me!!gringringrin
E be like say you too don manya. Abi na craze dey worry u.
Vizboy hold me o! Make I no scatter bottle for person head o! angry
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by imsuboi(m): 11:56am On Nov 15, 2013
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 11:59am On Nov 15, 2013
demelza: E be like say you too don manya. Abi na craze dey worry u.
Vizboy hold me o! Make I no scatter bottle for person head o! angry
make una leave my baby alone oh. Make person no carry blood go house oh
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 12:00pm On Nov 15, 2013
imsu.boi:



grin
na so. No time to waste time
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Lilimax(f): 12:00pm On Nov 15, 2013
See groove smiley?
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by pasqal09: 12:00pm On Nov 15, 2013
All this chics wey just siddon they look like lucozade, lilimax and moukafoam. If una no wan dance make una de go house o
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Lilimax(f): 12:01pm On Nov 15, 2013
pasqal09: All this chics wey just siddon they look like lucozade, lilimax and moukafoam. If una no wan dance make una de go house o
I no wan dance but I just dey watch the groove smiley
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 12:01pm On Nov 15, 2013
Lilimax: See groove smiley?
no be small one oh
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 12:02pm On Nov 15, 2013
Lilimax: I no wan dance but I just dey watch the groove smiley
how you come party say you no wan dance. He get as he be oh
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Lilimax(f): 12:02pm On Nov 15, 2013
vizboy: no be small one oh
You try sha.
Enjoy your day smiley!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Lilimax(f): 12:03pm On Nov 15, 2013
vizboy: how you come party say you no wan dance. He get as he be oh
I dey gbadu una for the side where i dey.
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by pasqal09: 12:04pm On Nov 15, 2013
DJ, abi u don sleep? Keeping jammin us abegi
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by borntobegr8t(m): 12:04pm On Nov 15, 2013
embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed
E be like say time don reach,wey we go scatter this party,so u bday boy,u no fit let person rock ur babe abi?
you too stingy, and u demelza!!!...i dey wait u for junction embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed

1 Like

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by NadiaSA1(f): 12:04pm On Nov 15, 2013
Ayooooooooobuh!!


I love partying joor hope I'm not too late
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 12:06pm On Nov 15, 2013
DIN DINDIN DIN DIN!!! GBoooooooGooooooM!!! DJ G'IYAZ!!!! Hahahahahhahahahhahaha!!! *evil laugh* Zzzeeeeeeeerrrrch!!! Now playing D'banj_Oliver Twist cool






#TeamGOM

1 Like

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Beennkumar(m): 12:07pm On Nov 15, 2013
Happy birthday!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 12:08pm On Nov 15, 2013
Nadia_SA1: Ayooooooooobuh!!


I love partying joor hope I'm not too late
you are not late my dear.

What can I offer you
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by pasqal09: 12:08pm On Nov 15, 2013
[size=45pt]AHHH!!!![/size]
DJ has kill me oh!!
*Azontoing profusely*
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 12:08pm On Nov 15, 2013
Beennkumar: Happy birthday!
thanks

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (21) (Reply)

Nigerian Passport For Non-nigerian Spouse. / I Need A Guy Who Likes My Big Nyansh- See Photo / Are U A Virgin? Then Check This Out.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.