Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,185 members, 7,839,037 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 12:44 PM

Dear Girlfriend - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dear Girlfriend (11673 Views)

Dear Nigerian Girls!!!!!! / Happy B-day Dear Moderator! / The Best "dear John" Joke? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (18) (Reply) (Go Down)

Re: Dear Girlfriend by SamMilla1(m): 12:27pm On Oct 20, 2008
where is the peace, because info has ran out of fuel for the small generator, you think there is peace.
wait until he powers that calculator up again.
Re: Dear Girlfriend by Baxilexi(m): 12:29pm On Oct 20, 2008
na why una go dey peace for here now, oya lysa carry your peace go toilet, now!!


@sam, hahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha *choking*
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 12:33pm On Oct 20, 2008
na toilet u dey keep ya peace?

whish kain skool u go sef? undecided wink
Re: Dear Girlfriend by Baxilexi(m): 12:37pm On Oct 20, 2008
peace and flush nursery and primary school. grin
Re: Dear Girlfriend by SamMilla1(m): 12:38pm On Oct 20, 2008
you sound more like it bil
Re: Dear Girlfriend by Baxilexi(m): 12:42pm On Oct 20, 2008
bros i doesnt understand you oo??
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 12:53pm On Oct 20, 2008
na today? u nor dey enter class b4 na.
Re: Dear Girlfriend by SamMilla1(m): 12:54pm On Oct 20, 2008
lysaa pity this poor boy na
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 12:56pm On Oct 20, 2008
okay bros. okra nor dey tall pass e owner. kiss
Re: Dear Girlfriend by Baxilexi(m): 1:02pm On Oct 20, 2008
haha lol, soon your gonna tell me, foul wen enter new compound na one leg e dey use stand.

as your eye dey schook no think say na only you sabi yarn oo grin

na ugly yam dey dear pass for market grin cheesy
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 4:02pm On Oct 20, 2008
grin goat know say waka dey world when make am wear I'm canvass come world  cool
Re: Dear Girlfriend by GoldCircle: 4:20pm On Oct 20, 2008
Nice one lysaa! who teach you parable like this? or did you grow up in the village Sunny Nneji talk say village girls dem too sabi o!
Re: Dear Girlfriend by SamMilla1(m): 4:38pm On Oct 20, 2008
she learnt from me, the ex hubby.
do u have problem with that condom?
Re: Dear Girlfriend by GoldCircle: 4:50pm On Oct 20, 2008
Actually no Mr. Milla! Just that I wasn't talking to you in the first place; besides I think I've got every right to ask her whatever I want to cos as it is now, she is carrying a two months old pregnancy for ME!!! cool cool

one last thing, Don't judge a book by it's cover !! Don't be deceived by the name GC! grin grin
Re: Dear Girlfriend by Baxilexi(m): 5:42pm On Oct 20, 2008
nice one lys, there's one i also learnt, . . it goes piglet ask im mama. . . mama! why your nose big like so, the mama tellam say my pikin no worry when the time reach you go know why my nose big like this. grin lol.

and foul wey dey lay egg, no dey no sey ynash dey pain am. grin

or foul when no no say corn dear for market. grin
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 5:48pm On Oct 20, 2008
GoldCircle:

Nice one lysaa! who teach you parable like this? or did you grow up in the village Sunny Nneji talk say village girls them too sabi o!

Mahn, i be delta babe, warri nor dey carry last. wink
Re: Dear Girlfriend by GoldCircle: 9:02pm On Oct 20, 2008
I believe U!God pass them!My mama talk say"mr tortoise talk say na because him travel,na im make him wife born baby girl;if to say him dey around when she born,she for no bold born girl".;DD
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 9:25pm On Oct 20, 2008
I need to talk to ur mama. .she dey yarn
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 10:53pm On Oct 20, 2008
lysaa:

warri nor dey carry last. wink

grin grin grin grin
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 11:22pm On Oct 20, 2008
nor be lies jo
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 11:25pm On Oct 20, 2008
SAY MY NAME LYSSA wink grin
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 11:29pm On Oct 20, 2008
u can't even spell my name right
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 11:30pm On Oct 20, 2008
na my fault sey i go night school cry
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 12:08am On Oct 21, 2008
ok sir, gtg
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 12:17am On Oct 21, 2008
ok baby, but remember to bring your ass to my desk for servicing moro kiss
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 12:21am On Oct 21, 2008
yes sir
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 12:27am On Oct 21, 2008
kiss kiss cool,
Re: Dear Girlfriend by lysaa(f): 12:32am On Oct 21, 2008
cool
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 12:53am On Oct 21, 2008
Nne u get eye problem?
Re: Dear Girlfriend by SamMilla1(m): 12:59am On Oct 21, 2008
hmm, insult
Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 1:06am On Oct 21, 2008
were u see am?
Re: Dear Girlfriend by GoldCircle: 1:29pm On Oct 21, 2008
lysaa:

I need to talk to ur mama. .she dey yarn

According to D'banj, " oya come to the village, make we go see my mama"! When you ready, tell me! grin grin

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (18) (Reply)

Full Meaning Of A Woman / Lol With Okija Ft. some Jokers / The Difference Between "COMPLETE & FINISHED"

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.