Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,861 members, 7,956,245 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 08:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) (31950 Views)
"Nwa Aba Na City" (a Pidgin Story) / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 12:34pm On Aug 09, 2014 |
DONMAYOR19: timothy na spirit nah, he rep both male and female.... how ur side Sammy? Pls do the needful about the pagelord and my pagelady.... Okay, no P 1 Like |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by DONMAYOR19(m): 12:37pm On Aug 09, 2014 |
SammyHoe:correct, but abeg help me ask chiboy why he hate carol? The thing dey pain me I swear, he no get sense ni?...me self wan speak yoruba be that o. |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Timothy3113(m): 1:29pm On Aug 09, 2014 |
DONMAYOR19: timothy na spirit nah, he rep both male and female.... how ur side Sammy? Pls do the needful about the pagelord and my pagelady....sure nw i be spirit o. Since donmayor don sabi, im gud. Make i dey appear for your dream nw. |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by DONMAYOR19(m): 1:32pm On Aug 09, 2014 |
Timothy3113: sure nw i be spirit o. Since donmayor don sabi, im gud. Make i dey appear for your dream nw.lol.....me dey lock door for my dream o, and I no dey gree open door for people once I dey sleep |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 1:54pm On Aug 09, 2014 |
My fone dey waka go today...selling thing...will try to get a modem or something for coming online...thanks to y'all for being there all d time |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by mohammad11: 4:46pm On Aug 09, 2014 |
No be small wahala chiboy take enter new year. No lele. |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Timothy3113(m): 5:16pm On Aug 09, 2014 |
DONMAYOR19: lol.....me dey lock door for my dream o, and I no dey gree open door for people once I dey sleepu don forget say i be spirit , i fit pass tru anytin ,so if u lock door i go pass, and ... Mak i no tak. Be expecting me 2nit |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Timothy3113(m): 5:20pm On Aug 09, 2014 |
... |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by DONMAYOR19(m): 6:06pm On Aug 09, 2014 |
Timothy3113: u don forget say i be spirit , i fit pass tru anytin ,so if u lock door i go pass, and ... Mak i no tak.lol....expecting u bro...we go see for dream. |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Audinowing(m): 6:12pm On Aug 09, 2014 |
talk2riel: E be like say emeka dey this parole with goke o.me sef the think am like that. |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by kinxlink(m): 10:25pm On Aug 09, 2014 |
Hilarious!, you're too Much bro 1 Like |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by MachineX(m): 11:01pm On Aug 09, 2014 |
SammyHoe: ... Oga SammyHoe, Check www.peacelodge. Register And Check Out The Site, U Need A Forum Site Like That? Incase You Visit It With A Mobile Phone, Scroll Down And Click View Full Version. Thanks... My Number; 09096294973 |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Domwiz4all(m): 2:26pm On Aug 10, 2014 |
Oga Sammy I de hail o, I just found dis thread have bin away for sum time Hop to catch up soonest. keep the gud work going. 1 Like |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 6:20pm On Aug 10, 2014 |
Domwiz4all: Oga Sammy I de hail o, I just found dis thread have bin away for sum time Hop to catch up soonest. keep the gud work going. U re welkm 1 Like |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by MachineX(m): 6:34pm On Aug 10, 2014 |
SammyHoe: U Never Reply Me Oo! |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 8:31pm On Aug 10, 2014 |
MachineX:I clicked the link but it didn't load |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by MachineX(m): 9:44pm On Aug 10, 2014 |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by PrinceAdepoju(m): 10:45pm On Aug 10, 2014 |
....just passing |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Holluwaphlexy(m): 11:31am On Aug 11, 2014 |
As E Dey Apun Nw,ur Own Dun Dun O |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by stormybucci(m): 3:06pm On Aug 11, 2014 |
bro sammyhoe, i wanna write my story nd i will start on d 1st of september, but i don't know d section 2 write it(sexuality or literature) cus i have 2 ways of writing d story.... nd i can also update d 1st episode here so u would read nd decide***am refering dis 2 u cus uve been writing since, nd dis my 1st tym of writing*** |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by PrinceAdepoju(m): 3:11pm On Aug 11, 2014 |
stormybucci: bro sammyhoe, i wanna write my story nd i will start on d 1st of september, but i don't know d section 2 write it(sexuality or literature) cus i have 2 ways of writing d story.... nd i can also update d 1st episode here so u would read nd decide***am refering dis 2 u cus uve been writing since, nd dis my 1st tym of writing***sha invite us when you start |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by stormybucci(m): 3:20pm On Aug 11, 2014 |
PrinceAdepoju: sha invite us when you startif i no invite u, make my KINI bend. lol... i will be sure 2 letting u know wen i start |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Audinowing(m): 4:33pm On Aug 11, 2014 |
Oga Sammy this is not fair o . for how long will I have to wait na ? Abeg do something biko. |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by aveiro(m): 6:04pm On Aug 11, 2014 |
Back here atlast...e no easy..me jst day return bak since data loss on nairaland sammy...i don missed...atal!!! |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by fujirice: 7:33pm On Aug 11, 2014 |
Following gently |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by PrinceAdepoju(m): 4:47am On Aug 12, 2014 |
stormybucci: if i no invite u, make my KINI bend. lol... i will be sure 2 letting u know wen i startgood!! wait!! Where is Sammy Hoe? |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by stormybucci(m): 9:16am On Aug 12, 2014 |
PrinceAdepoju: good!!**whispers to his ears to avoid eavesdropping** he's gone into exile |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by PrinceAdepoju(m): 9:46pm On Aug 12, 2014 |
stormybucci: **whispers to his ears to avoid eavesdropping** he's gone into exileah!!! *whispers back* when will he return? |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by stormybucci(m): 10:01pm On Aug 12, 2014 |
PrinceAdepoju: ah!!!errrr... maybe never**jst saying**... bro plans don change ooo, me nd my senior bro are starting d story 2morrow |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Canme4u(m): 12:52am On Aug 13, 2014 |
Well done Oga Sammy Hoe |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Damie010(m): 12:26pm On Aug 14, 2014 |
Now am worried! Where is Sammyhoe? |
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by fujirice: 9:31am On Aug 17, 2014 |
Damie010: Now am worried! Where is Sammyhoe?Maybe im don carry HOE enter farm last last.......lol! *just thinking aloud* |
(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply)
My School Love / Dealing With Plagiarism Of Nairaland Stories By Rogue Sites / A Bolt From The Blue (18+)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |