Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,159 members, 7,818,522 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:53 PM

AS E DEY Happen(a Pidgin Story) - Literature (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) (30995 Views)

"Nwa Aba Na City" (a Pidgin Story) / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)

Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by JigsawKillah(m): 10:06pm On Jun 28, 2014
Lorlaahlozz: Y did u change ur moniker

i tried using dareezyn it just wouldnt work
but i miss my 'monica' tho....starting to love her now
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by eniolashola47: 10:19pm On Jun 28, 2014
Good to be back
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by JigsawKillah(m): 10:21pm On Jun 28, 2014
edogho: wait..... wait, DAREEZYN!!! how u take change ur moniker? abi u open another account?
na anada acct la
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by eniolashola47: 10:21pm On Jun 28, 2014
@ Oga Sammy what is the way forward now? Hope you had back-ups for your stories?
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 10:38pm On Jun 28, 2014
But what really happened to this site,
I lost my latest moniker (MunakeyZ)
And this old moniker (monachy) which I deactivated long time ago was restored.
hmm
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by bobostykah(m): 11:59pm On Jun 28, 2014
chai oga sammy ..... i don miss emeka oo
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by edogho(m): 5:07am On Jun 29, 2014
Sammy Hoe:

Welkom back Edogho wink
gracias mi amigo, mi agradesco. we looking for hip house, help us with direction pls.
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by edogho(m): 5:11am On Jun 29, 2014
JigsawKillah:
na anada acct la
u ehn..... mi memory go fit hold dis jigsawkiller? make we dey see sha.
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 11:11am On Jun 29, 2014
edogho: gracias mi amigo, mi agradesco. we looking for hip house, help us with direction pls.

Okay, I'll do that. .
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 3:39pm On Jun 29, 2014
[b]This work is not a true life story. All characters are fictitious and any resemblance to a real character is just a mere coincidence, though real characters and places are being alluded to.

NB: the major character here making use of the first person singular to narrate the story is not in any way similar to Sammy Hoe the author.

Copyright©Sammy Hoe

Dedication: to all EBIAG FAMILY MEMBERS
NEW MEMBERS:Miqos02, pyaar, Tone Tonz, bercarray, Phinity318, jemmannuela97, jhymrod, Valfrankie, Danielagada, De Grace, GOZILLA

Backdated

January 1, 2014
Between 12am-8am

Na January 1, 2014 we dey so and I never still get the gut to talk to am. If I nor do am on time another person fit ask am out o. Chai! Wetin I go do now?

Her name na Titi. Dem say na Titilayo be the full name. Wetin make me like Titi be say her complexion just on down like torch light. Wetin I mean be say she get light skin. Omo, she too fine!

I go tok to Titi today wey be new year o. I no attend my own Cross Over service for His Divine Glory church for new year eve, na Titi own I kon attend. I want make new year dawn on me and Titi together, that’s why. I swear, if I no approach Titi today tok to am about my feelings, then my name no be Chibuzor.

Dem tok say Titi just finish service, NYSC, so she no go fit listen to me because I no go university. How that one kon take be my headache? How many school Dangote go? Yet if that guy say im wan marry 100 virgins today dem go begin rush come. No be matter of who fit speak oyinbo pass be this o. Na matter of money. Although sha, I no get money like that. Na bags of rice and beans I dey sell for Mafoluku Oshodi.

I be handsome guy; the kind wey woman go fit trip for so tey dem go lose their balance. For Okija my village that time, I know how many girls don enter my trap nah! But since way I don born again I no dey run that kind parole again. Na person way I go fit marry I dey find now.

I kuku know book when I dey secondary school. Na first I dey carry every time. I finish secondary kon write Jamb for 1999. Na since then Jamb don begin jam me o. No be say I no dey pass JAMB, but the thing be say na Melecin (Medicine) I wan read by force by fire. If I get 280 na that time cut off mark go be 281. Na UNIBEN I choose for my first JAMB. Those yeye people kon go dey offer me Botany say because I no reach cut off.

Na my second JAMB funny pass. I beat cut off wella; I score 292. I don even brag say nothing dey happen I dey get admission that year. I begin dey do cho, cho, cho up and down so tey I go tell people wey no ask me wetin I get. Na Unilag I choose that year. I kukuma get people for Lagos wey I fit dey leave with.
[/b]
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Lorlaahlozz: 3:41pm On Jun 29, 2014
Dancing#...Thanx 2 God..u back

1 Like

Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 3:42pm On Jun 29, 2014
bobostykah: chai oga sammy ..... i don miss emeka oo

Emeka is back!!!
Even Chibuzor sef grin
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by JigsawKillah(m): 4:54pm On Jun 29, 2014
I was the first PL to receive an update
lol
hw e be for una eyes?

1 Like

Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by akinkudin: 6:17pm On Jun 29, 2014
Sammy Hoe: calling on all my friends, family members and guests...AS E DEY HAPPEN is coming alive again!!!

But where? pls reach me on 08087755117
Whatsapp...

EBIAG shall never die.

calling on Akinkudin, Faithgokz, Zeenab, Talk2riel, Mohammad11, Okem09, 01emek, Omortolah, Lorlaahlozz, Igwechosen, Kingo23, Odward, Bishop Kay, MunAKeyz, Helensharpay, Damex333, Karev wite, Ludaloolo, Luckidoc, Comsoy, Cho25bc, Dammygoody, Aytuns, Dareezyn, Michaellegend, Monsurx, Bertadayz, Hoyhebhukhunmy, Pammusphy, Ohibenemma, Chukwusi, Winie, Candy, LogoDwhiz, ChantelO, Gendebs, Akah.P, Temitope Daniel, Kingphilip, Divepen, Leofish92, Mcgizx, PrinceAdepoju, Emanuel1997, Smithsammy, Bookhy, Folzz, JesusPrince, Study4christ, Man4LordJesus, Chimez4christ, 3Dimension,
etc,

Time to move on >>>
Account was deleted
will follow your stories on the other website
*probably last nairaland comment except....*
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by faithgokz(f): 9:23pm On Jun 29, 2014
akinkudin:
Account was deleted
will follow your stories on the other website
*probably last nairaland comment except....*

Don't give up bro. Y shud diz be your last comment? Don't be discouraged. Please. Don't leave NL! angry cheesy kiss
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by DONMAYOR19(m): 12:36am On Jun 30, 2014
Hmmmm....I enter late but @ last I still show face. Just saw chibuzor now selling rice to titi. I mean am o.
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by bercarray(m): 6:25am On Jun 30, 2014
*yawns,luk at d phone*:-Oehn!!! Wetin be dz, oga sammy una don come bck?Thank God oh!,*jumps out of bed,dancing alanta wit ma boxers*mr sammy hoe thank you o
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Profkomolafe(m): 8:54am On Jun 30, 2014
oga sammy hoe, shay we wey read am reach d last episode b4 nairaland die nd ressurect go continue 4rm d square 1 episode? Abeg no tym 2 check tym.
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 9:13am On Jun 30, 2014
Profkomolafe: oga sammy hoe, shay we wey read am reach d last episode b4 nairaland die nd ressurect go continue 4rm d square 1 episode? Abeg no tym 2 check tym.
bros na tough time i dey so o. infact, i no even sabi beginning from end...eveything just dey scatter scatter...many documents don evaporate sef. visit www. . com. ng (remove spaces) to read my stories and you can even be the best reader in the monthly award there and win prizes.
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by 3Dimension: 9:16am On Jun 30, 2014
The last episode before the nairalandquake was when titi give testimony for church saydon engage to that fraudster magawealth. Abi wetin be him moniker sef.m

Anyhow u do am sha.

Iyan ti di atungun obe ti di atunse..
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Profkomolafe(m): 9:20am On Jun 30, 2014
Sammy Hoe:
bros na tough time i dey so o. infact, i no even sabi beginning from end...eveything just dey scatter scatter...many documents don evaporate sef. visit www. . com. ng (remove spaces) to read my stories and you can even be the best reader in the monthly award there and win prizes.
alryt bros..... Hailing u in jamaica tone *RESPECT U LARGE* kphoko*
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Lorlaahlozz: 9:35am On Jun 30, 2014
Can we pls..fast forward to where we stopped
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 10:13am On Jun 30, 2014
Lorlaahlozz: Can we pls..fast forward to where we stopped

now the problem with me here is not even where we stopped but how to recover the lost data...imagine, my head can not even boot out new things,because of d thought of how to get my data assembled
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by 01emek(m): 10:59am On Jun 30, 2014
Sammy let start from the beganing, i havn't start reading the story becus i wan make e plenty but nairaland failed me... Thank God you start from beganing becus of new comer like us ** chei chibuzor ke kwanu? **
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by bobostykah(m): 11:46am On Jun 30, 2014
Sammy Hoe:

Emeka is back!!!
Even Chibuzor sef grin

NO WAHALA............. come join me o (pop corn and coke tinzzz)
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 3:54pm On Jun 30, 2014
NOTICE

AS E DEY HAPPEN continues on www. . com. ng(remove spaces)

My other stories are already starting there too...you can also be a monthly prize winner by being voted best readers/followers by writers you are following their stories.[/b]

LET'S GO THERE!!!

1 Like

Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by 3Dimension: 4:49pm On Jun 30, 2014
Sammy Hoe: NOTICE

AS E DEY HAPPEN continues on www. . com. ng(remove spaces)

My other stories are already starting there too...you can also be a monthly prize winner by being voted best readers/followers by writers you are following their stories.[/b]

LET'S GO THERE!!!
@ sammy. U be stake holder for that ? Cos me no dey gbadun am joor. perhaps you could follow seun's method of retrieval and see if it works using the google cached...
If data..
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 7:05pm On Jun 30, 2014
3Dimension: @ sammy. U be stake holder for that ? Cos me no dey gbadun am joor. perhaps you could follow seun's method of retrieval and see if it works using the google cached...
If data..

Lol...I love news things that's why...Nairaland is old and Seun's Google cached method is time-consuming, data consuming and irksome... you can imagine how many data I was able to get back since I started doing that on Saturday... like 0.5% data. Some pages are even lost forever.. undecided
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by 3Dimension: 7:31pm On Jun 30, 2014
Sammy Hoe:

Lol...I love news things that's why...Nairaland is old and Seun's Google cached method is time-consuming, data consuming and irksome... you can imagine how many data I was able to get back since I started doing that on Saturday... like 0.5% data. Some pages are even lost forever.. undecided
chai.. That's. Serious o. 0.5%

That site doesn't have originality jooor. Just like another nairaland with little diff.
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by zeenab(f): 12:17am On Jul 01, 2014
Present Boss Sammy. All Ebiag and as e dey hapen family, I greet u alll.won't be arnd 4 quite a while (got many issues 2attend to) and now sef na pallasa fone I dy use. I hope wen I com bak alll dis data llost problllem woulld av bn resolved
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 12:21am On Jul 01, 2014
zeenab: Present Boss Sammy. All Ebiag and as e dey hapen family, I greet u alll.won't be arnd 4 quite a while (got many issues 2attend to) and now sef na pallasa fone I dy use. I hope wen I com bak alll dis data llost problllem woulld av bn resolved

Wow!!!
Miss you so much!!!! cheesy
Re: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by Nobody: 7:39am On Jul 01, 2014
Sammy are you going to continue the story here?

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)

Behold The Jewel Of My Heart / Abubakar Adam Ibrahim Wins The 2016 Nigeria Prize For Literature. / Best Stories I've Read On Nairaland So Far.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.