Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,076 members, 7,953,291 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 01:36 PM

***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? (1120 Views)

Nairaland Romance Section Slum Book 2015. [fill And Tag] / Handsomeness Of Nairaland Men / Nairaland (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by AfricanApple(f): 12:32am On Sep 21, 2014
MrIknowAll: LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o....
olodo
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by stormybucci(m): 1:23am On Sep 21, 2014
richommie: undecided
ABEG NAIRALANDERS!!!!

Y E BE SAY MOST TOPICS WER DEY HERE ...NA HANDSOME DIS AND HANDSOME DAT DEY FULL D MATTER?
ESPECIALLY WE THE MALES....I NEVA SEE ANY BABE WEY DEY CLAIM NA SHE SEXY OR FINE PASS!
THE TIN DON TIRE ME I SWEAR.

I BE NEWBIEE ...THIS NA MY FIRST TOPIC.

THANK YOU OOO


#YOLO
1st of all, u are a great liar, dis isn't ur 1st topic but ur 2nd rather. nw 2 d main topic, u are on point btw them dae pay handsome guys money on NL?? cus u go even see dry chested nd beast looking goblins dae create thread on HANDSOME
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by tayoxx(m): 6:42am On Sep 21, 2014
1one:

Ahhh... Turn well as how.. Translation bro
No b you dey dig am...na well dem dey dig na....
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 7:30am On Sep 21, 2014
tayoxx: No b you dey dig am...na well dem dey dig na....

grin grin don't mind my use of words brah grin

It's called "Ebonics"

Google is your friend as always.. Incase you're thinking it has anything to do with Ebola.
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by ymdo(m): 10:28am On Sep 21, 2014
The Mods are taking care of them now by hiding their senseless topic
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:43am On Sep 21, 2014
AfricanApple: olodo
flop

(1) (2) (Reply)

When Women Lust / South African Woman Stabs Elder Sister Over Theft Of ‘expensive’ White Panties / Reasons Why Beer Is Better Than Women.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.