Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,653 members, 7,955,368 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:47 AM

Why Oyinbo Dey Fear Naija People? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Oyinbo Dey Fear Naija People? (576 Views)

Naija People No Dey Carry Last. How True Is This? / Really Liked A Naija (yoruba) Girl And Regret Not Doing Anything (i'm Oyinbo) / I Dey Fear Dis Tin! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Why Oyinbo Dey Fear Naija People? by Awwal1st(m): 9:29am On Sep 30, 2014
I give Iyabo all d thing Wey I get for brain, dis girl no gree ooo, I just say make I enter Google may be I go see Oyinbo girl wey I go add for Bbm. Fortunately I see this girl pin, I add am later on she accept my pin, I dey follow this babe talk dey give am some scope, we don chat know each other dey call ourselve love. grin but she come ask my say by the way which country I dey ooo, I tell am say na Naija ooo, This girl no say anything, send sweetheart are you there? She no reply. I text my love she no reply next this babe don commot me oo embarassed I come say Yahoo boys don mad ooo... So this girl fear Nigeria... Wetin happen say make dis people dey fear us nah...

(1) (Reply)

Advice On Breakup / It's Got To Stop!!! / Congratulation

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.