Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,899 members, 7,814,037 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 02:53 AM

Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me (769 Views)

Help! My GF Wants To Break-up With Me After She Caught Me Kissing Her Bestpal / My GF Wants 20k Per Month For Pocket Money / My Gf Wants To Go To D Cinemas With Anoda Guy. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by SeekHelp000: 2:33pm On Oct 16, 2014
I go flow for pidgin joor!
We started to dey relate 7months ago and since then she and her family don already chop my N200milion,now she wan leave me follow another guy,e fair?
Nah me buy im papa motor,buy im papa boxers,infact everything wey dem get for dis life nah my money dem take buy am.
Abeg make una help me,wetin i fit do make she no leave me follow another guy?
Make i go refuel my buggarti,charge my iphone6,repaint my duplex for VI and go eat for macdonald........keep your suggestions coming with your bank account number,cuz anybody wey comment for this thread go get N5m! Oh,the primeminister of u.k don dey call me for my iphone6......#waiting 4 ur comments
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by tope24(m): 2:43pm On Oct 16, 2014
Dumb Bleep
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by Yemlizzy(f): 2:45pm On Oct 16, 2014
What a jokecheesy
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by MrCork: 2:49pm On Oct 16, 2014
SeekHelp000:
I go flow for pidgin joor!
We started to dey relate 7months ago and since then she and her family don already chop my N200milion,now she wan leave me follow another guy,e fair?
Nah me buy im papa motor,buy im papa boxers,infact everything wey dem get for dis life nah my money dem take buy am.
Abeg make una help me,wetin i fit do make she no leave me follow another guy?
Make i go refuel my buggarti,charge my iphone6,repaint my duplex for VI and go eat for macdonald........keep your suggestions coming with your bank account number,cuz anybody wey comment for this thread go get N5m! Oh,the primeminister of u.k don dey call me for my iphone6......#waiting 4 ur comments


..ok ..u want us to buy u portmando?...

.listen brother...the next time u waste our time on nonsensitikal ciscomatic treads. .u will get arrested for lotaring
angry

3 Likes 1 Share

Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by pretydiva(f): 2:50pm On Oct 16, 2014
Mctewww
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by Nobody: 2:51pm On Oct 16, 2014
Lol ok u get 200mill and ur gehl wan dump I for another guy Op are u alright undecidedin seyilaws voice)
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by LEERICIST(m): 2:53pm On Oct 16, 2014
lol funny guy. cheesy
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by izaray(f): 3:12pm On Oct 16, 2014
@poster, from ur writeup, u sound dumb already!
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by major466(m): 3:20pm On Oct 16, 2014
The Op is high on Burkutu grin
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by Nobody: 3:45pm On Oct 16, 2014
SeekHelp000:
I go flow for pidgin joor!
We started to dey relate 7months ago and since then she and her family don already chop my N200milion,now she wan leave me follow another guy,e fair?
Nah me buy im papa motor,buy im papa boxers,infact everything wey dem get for dis life nah my money dem take buy am.
Abeg make una help me,wetin i fit do make she no leave me follow another guy?
Make i go refuel my buggarti,charge my iphone6,repaint my duplex for VI and go eat for macdonald........keep your suggestions coming with your bank account number,cuz anybody wey comment for this thread go get N5m! Oh,the primeminister of u.k don dey call me for my iphone6......#waiting 4 ur comments



Andyblaze would be disappointed. U are a pathetic copycat
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by naijaboiy: 3:53pm On Oct 16, 2014
Op e be like say that Goat shìt wey you smoke last night na of high quality... sad
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by Emmysteve(m): 5:03pm On Oct 16, 2014
Only 200 Million naira and you just dey shout. Na mumu u be
Re: Help!!!after Everything My Gf Wants To Leave Me by philantoxx(m): 5:06pm On Oct 16, 2014
I hereby nominate u for maga of the year.

(1) (Reply)

Surprise! (A Short Story) / Ladies!!know Your Bride Price.. / Can You Buy A Buttpad For Ur Girlfriend ???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.