Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,994 members, 7,817,944 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:35 PM

For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This (1156 Views)

'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings / Fire On The Mountain!!! Ex-niger Militants Issue Final Warning To Buhari (READ) / PDP Enugu Rally: President Goodluck Jonathan In Enugu;blast Buhari - Read Quote (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by TVTKOKO(m): 8:49am On Jan 28, 2015
If Buhari no change anytin eh,then make God punish all of una wey vote for am.

If Buhari worsen 9ja situation eh, then make God worsen the situation of anybody wey vote for am.

If Buhari no fulfil all hin promises eh, na thunderstrike go visit una wey vote for am.

Infact eh, una go meet for hell fire!





#This is my verdict#

1 Like

Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by fiverrwin(f): 9:14am On Jan 28, 2015
Same goes for gej

1 Like 1 Share

Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by olatunji390(m): 9:29am On Jan 28, 2015
Thank God u know GMB already won

1 Like

Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by egift(m): 9:39am On Jan 28, 2015
If he do not perform, we will vote him out like Jonathan. Sai Buhari 2015.
Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by TVTKOKO(m): 9:44am On Jan 28, 2015
olatunji390:
Thank God u know GMB already won
Not yet brother
Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by 1shortblackboy: 9:47am On Jan 28, 2015
Op no be so Dem dey make front page
Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by TVTKOKO(m): 11:12am On Jan 28, 2015
1shortblackboy:
Op no be so Dem dey make front page
who b dis kwa
Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by 1shortblackboy: 12:45pm On Jan 28, 2015
TVTKOKO:
who b dis kwa
u dont need to know cool
Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by Dunamis009: 1:37pm On Jan 28, 2015
Heehheheheh, it will not even get to that, APC will not win
Re: For Those Wey Dey Shout Sai Buhari...read This by timsarb: 1:48pm On Dec 01, 2015
same to u for supporting GEJ. nonesence
TVTKOKO:
If Buhari no change anytin eh,then make God punish all of una wey vote for am.

If Buhari worsen 9ja situation eh, then make God worsen the situation of anybody wey vote for am.

If Buhari no fulfil all hin promises eh, na thunderstrike go visit una wey vote for am.

Infact eh, una go meet for hell fire!





#This is my verdict#

(1) (Reply)

. / Number Of Pvcs Already Distributed In The Country / Fellow Progressives, Let's Have A Word Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.