Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,540 members, 7,827,014 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:22 AM

To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. (2358 Views)

Meet This Beautiful Dark Skin Gurl From University Of Mkar / Girls Wey Dey Use Thier Toto Clip Man Pricck! / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:08pm On Apr 01, 2015
I swear ehn,, To Date Gurl wey Fine, Na Big
Problem.. Real Big Problem!.. Most
especially when e be say d Babe come fine
pass d Guy wella!..
Ehnn! Check am out na!,, Any small thing,
d babe go dey form "ITS OVER!", while d
Guy go dey beg "PLS LETS TALK THINGS
OUT"..
So tey d Guy go begin use Friends take beg
d Gurl..
Abi una don see where Guy dey beg Wor-wor
babe?.. lol!
Infact sef! na d worwor babes dem, dey
always cry cry when deir BF wan leave
dem.. Na dem dey always give person like
150missed calls in 15mins!.. lol! Na for
here some Guys go dey form "Galadima",
unto say babe dey die for dem..
But majority of these Guys wey dey form, na
im dey knee-down for Fine babe! cry for
am! Pack Friends beg am, make she no
leave!
cuz for dis 9ja wey we dey so,, To get Fine
babe na like looking for Oil Company job..
i. U go hardly hear say dem dey Recruit
(U go hardly see dem)
ii. Connection na die (To get d Babes dem,
na die! &na MONEY oo)..
So ehn! To those Guys wey dey feel Big say
dem carry BigFine Babe! i hope say na una
BankAccount dey work to keep am??,
I also hope say u fine as she fine too??
&I hope say una dey follow compete wit ur
fellow Guys too, on ur Babe (Calls/Chats/
Texts)?...
To d Guys wey dey on average level, unto
dating "Average Beauty" dem,, I hail oo..
Una no go get d kian Competition wey to
get Finnne babe dey cause oo..
In every Choice, always be Moderate!..
Going for Finnne Babes requires a lot!, while
Going for an Average Beauty requires a lot
less!..
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by dajoaneke(m): 8:11pm On Apr 01, 2015
Nice observation op. The problem no be say girl fine. Problem dey when girl fine, come know say she fine.
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:16pm On Apr 01, 2015
dajoaneke:
Nice observation op. The problem no be say girl fine. Problem dey when girl fine, come know say she fine.

Ooh! U see! Ma man, go Average! You
need a CHANGE of CHIC!

1 Like

Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:19pm On Apr 01, 2015
hahaha..

people like me . ..even if I show face beq me d qal...nain be say ..d matter don worst ..cos my wor_wor face..dey give babies hbp.
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by cozy7(m): 8:21pm On Apr 01, 2015
Na weak guys dey suffer am...guys way no sabi their worth. Bro, I get babe way fine scatter, but all dey tight btw us. I dey in charge.

3 Likes

Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by ronald4lif(m): 8:21pm On Apr 01, 2015
Hmmm....
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:41pm On Apr 01, 2015
Some cult boys almost beat me because of one fine babe, some time ago...since then na I vow say na ugly girls win am o..

Ugly babe no go stress you..If you dey with ugly babe no body go threaten your life..Nobody go threaten you say dey go cut your dicck. Nobody go tell you say if you come EKOSODIN again dem go behead you...I taya!

Sai Ugly girls...

1 Like

Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:44pm On Apr 01, 2015
richommie:
hahaha..

people like me . ..even if I show face beq me d qal...nain be say ..d matter don worst ..cos my wor_wor face..dey give babies hbp.


Kai,, you wowor reach dat level. Be like say I still get hope small abi wetin u think
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:45pm On Apr 01, 2015
low self esteem and insecurity undecided
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:49pm On Apr 01, 2015
cozy7:
Na weak guys dey suffer am...guys way no sabi their worth. Bro, I get babe way fine scatter, but all dey tight btw us. I dey in charge.


See as you open your mouth...... You dey in charge . Can you count how many times you don bribe dat babe with that thing called ' CHANGE'
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by williamspaul22(m): 8:53pm On Apr 01, 2015
Na mumu guys dey do that one. Every guy is handsome if u hav ur money. Shekina grin

1 Like

Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:55pm On Apr 01, 2015
DDeliverer:
Some cult boys almost beat me because of one fine babe, some time ago...since then na I vow say na ugly girls win am o..

Ugly babe no go stress you..If you dey with ugly babe no body go threaten your life..Nobody go threaten you say dey go cut your dicck. Nobody go tell you say if you come EKOSODIN again dem go behead you...I taya!

Sai Ugly girls...




Correct guy, you go dey feel like BOSS on top the girl sef. Badt guy.
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 8:59pm On Apr 01, 2015
diddydiva:
low self esteem and insecurity undecided

I can remember vividly that my TEACHER once told me ' TO CUT MY CLOTH ACCORDING TO MY SIZE '
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 9:02pm On Apr 01, 2015
N'B - Fine babe no dey stay for one relationship for long , no matter what.
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 9:05pm On Apr 01, 2015
The truth of the matter is that Fine babes no dey hard to get or s*x o..dats y dem dey cry abt heart break every 48hrs... and they don't stay in one relationship no matter what... FINE BABE wit BIG PROBLEM, UGLY Babe wit less PROBLEM.. for me no gal ugly for my eyes o...Na Wetin dey inside na him matters a lot o...
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 9:37pm On Apr 01, 2015
shegsky:


I can remember vividly that my TEACHER once told me ' TO CUT MY CLOTH ACCORDING TO MY SIZE '
I u say so undecided
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by sevantex(m): 10:47pm On Apr 01, 2015
Lool..,Dating a "veri" pretty girl comes wit its ups nd downs cos u'r basically on ur toes a lot to make sure she's ok. E nor easy but dt one nor say make we nor like fine girls naa...,shuoo!..hehehe
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Theophinio(m): 12:02am On Apr 02, 2015
Keep the comments coming
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by wordbank(m): 9:22am On Apr 02, 2015
World's population is over 17billion and women is 2/3... once she Bleep up I'm on to the next one
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 9:46am On Apr 02, 2015
wordbank:
World's population is over 17billion and women is 2/3... once she Bleep up I'm on to the next one

Chai, I don see say you don embrace change quick quick.
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by tohpahz(f): 10:24am On Apr 02, 2015
Are u fine?? grin
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 10:33am On Apr 02, 2015
tohpahz:
Are u fine?? grin

Are you referring to me ?
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by tohpahz(f): 10:35am On Apr 02, 2015
shegsky:


Are you referring to me ?

Yup..
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 10:43am On Apr 02, 2015
tohpahz:


Yup..

Lol, no be joke o, I fine pass you .
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by bola1100(m): 10:48am On Apr 02, 2015
wordbank:
World's population is over 17billion and women is 2/3... once she Bleep up I'm on to the next one


the world population is over 17 billion, you must be joking right?
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by tohpahz(f): 10:49am On Apr 02, 2015
shegsky:


Lol, no be joke o, I fine pass you .

Proof or it's a lie grin

1 Like

Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 12:36pm On Apr 02, 2015
tohpahz:


Proof or it's a lie grin

To check out my pics, simply add me up via whatsapp . Hope you are on whatsapp
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by tohpahz(f): 12:37pm On Apr 02, 2015
shegsky:


To check out my pics, simply add me up via whatsapp . Hope you are on whatsapp

Yup i am.. How to get ur digits?
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 12:39pm On Apr 02, 2015
tohpahz:


Yup i am.. How to get ur digits?

k
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by tohpahz(f): 12:49pm On Apr 02, 2015
shegsky:


K.

U tried sha tongue.
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by Nobody: 12:55pm On Apr 02, 2015
tohpahz:


U tried sha tongue.

Hahaaaaaaaaa, you these girl. Tell the truth and let devil be ashamed


Please, kindly unquote me and delete my no where I posted it above for privacy purpose..
Re: To Date Gurl Wey Fine, Na Big Problem.. Real Big Problem!.. by tohpahz(f): 12:57pm On Apr 02, 2015
shegsky:


Hahaaaaaaaaa, you these girl. Tell the truth and let devil be ashamed
Lolzz.. don't mind mi oo.. u a cutey.. smiley

(1) (2) (Reply)

15 Ways You Can Get A Girl To Like You / Virginity / The Most Effective Form Of Defence Against Guys Physically Stronger Than You

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.