Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,507 members, 7,819,836 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:08 AM

Nobody Slept With Mum - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nobody Slept With Mum (4885 Views)

See The DJ That Claims He Slept With Tiwa Savage / How He Slept With The Wrong Lady / Ever Watch This Video Of Kid Arguing With Mum? LOL (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Nobody Slept With Mum by Ben13: 3:58pm On Jan 29, 2009
hmmmm. . . I can't wait to see his remains shocked
Re: Nobody Slept With Mum by dani1luv: 3:59pm On Jan 29, 2009
u sef wan chop leftover cracker shocked
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:00pm On Jan 29, 2009
romade:

but e be lyk say u don tripple d record wey Spen & me make join 2geda

no. d guy don quadruple our record grin

dani1luv:

how una take know say i dey chop cracker biscuits

me sef just finished eating crackers now grin
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 4:02pm On Jan 29, 2009
ok make una come drink Garri , cold pure water, sugar & groundnut
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:03pm On Jan 29, 2009
See as all of una wan chop Crackers? undecided
Amadioha fire una mouth one by one
!!! grin
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:05pm On Jan 29, 2009
Romade shey na u dey sleep with mama before?
Re: Nobody Slept With Mum by dani1luv: 4:06pm On Jan 29, 2009
@ tomade
u dey use style tell us say na garri and urine u dey chop with
exported groundnut


@ Brash
Jesus Christ of Kilimanganro shocked
Re: Nobody Slept With Mum by dani1luv: 4:07pm On Jan 29, 2009
@ MRcrackers
Sorry if i spoil your name
erhm erhm erhm
na u dey sell cracker biscuits
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:09pm On Jan 29, 2009
MrCrackles:

See as all of una wan chop Crackers? undecided
Amadioha fire una mouth one by one
!!! grin

egbe igwe go strike u to pieces like broken crackers buscuit tongue
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:11pm On Jan 29, 2009
spenchuks:

egbe igwe go strike u to pieces like broken crackers buscuit tongue

Okija Juju dwarf you like Ikedieze! grin
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:11pm On Jan 29, 2009
dani1luv:

@ MRcrackers
Sorry if i spoil your name
erhm erhm erhm
na u dey sell cracker biscuits


Crackers is not for sale, if you touch am, u touch jombo be dat! grin
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:12pm On Jan 29, 2009
dani1luv:

@ Brash
Jesus Christ of Kilimanganro shocked

Wetin? cheesy shocked
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 4:13pm On Jan 29, 2009
waiter
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:16pm On Jan 29, 2009
MrCrackles:

Okija Juju dwarf you like Ikedieze! grin

amu ibi like u grin
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 4:18pm On Jan 29, 2009
may d best man win
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:21pm On Jan 29, 2009
spenchuks:

amu ibi like u grin

Ashangana fire your yansh! cheesy

@ROMADE

U wan chop Crackers with Bongo tea
? grin
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:24pm On Jan 29, 2009
MrCrackles:

Ashangana fire your yansh! cheesy

@ROMADE

U wan chop Crackers with Bongo tea
? grin

anu mpama grin
Re: Nobody Slept With Mum by Ben13: 4:27pm On Jan 29, 2009
MrCrackles:

Okija Juju dwarf you like Ikedieze! grin

Ah Ah. the guy is not a dwarf na angry
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:28pm On Jan 29, 2009
angry angry angry angry
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 4:30pm On Jan 29, 2009
cracked wall alias poverty in disguise
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:31pm On Jan 29, 2009
crackers think say i no know him height. abi no be 2feet be ur height undecided
Re: Nobody Slept With Mum by honeric01(m): 4:35pm On Jan 29, 2009
Who allow Bingo commot for him cage? wahala don happen grin grin grin grin all the crackhead biscuit don finish today grin grin grin
Re: Nobody Slept With Mum by JJYOU: 4:45pm On Jan 29, 2009
wbb
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:46pm On Jan 29, 2009
honeric01:

Who allow Bingo commot for him cage? wahala don happen grin grin grin grin all the crackhead biscuit don finish today grin grin grin

so u sef know crackers?
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 4:48pm On Jan 29, 2009
of cus he s'pose 2 as it takes one to know another
Re: Nobody Slept With Mum by MrCrackles(m): 4:48pm On Jan 29, 2009
E be like say all of una wey dey halla my name wan wounjure?

Make una watch una mouth oo, or else Ebelebe go carry una go yonder!
grin
Re: Nobody Slept With Mum by chihums(m): 4:53pm On Jan 29, 2009
it's like u get kolo mental
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 4:55pm On Jan 29, 2009
@ crackers
go chop cos i know say hunger dey waya u now

@ chihums
de guy don take marijuana wounjure him brain well well
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 4:57pm On Jan 29, 2009
Spen d guy just dey learn to type o
Re: Nobody Slept With Mum by Ben13: 5:17pm On Jan 29, 2009
WHO?
Re: Nobody Slept With Mum by romsky: 5:21pm On Jan 29, 2009
who else but cracked wall
Re: Nobody Slept With Mum by spenchuks(m): 5:22pm On Jan 29, 2009
crackhead/crackers i like it grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Funny Things That Happened To 6 Nigeria Celebrities / How To Borrow Credit From Mtn, Aitrel, Glo And Etisalat Without Paying Back / Its All About BIGGERBOY

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.