Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,216 members, 7,860,369 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 10:03 AM

Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? (1315 Views)

When Your Female Friend Is Fond Of Pressing Your Boobs... / American Man Caught His Girlfriend In Bed With Another Man,Took Selfie With Them / Why Are Guys Fond Of Doing This Rubbish? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 2:10pm On Jun 14, 2015
na waoh these days when you take a naija lady out the first thing wey dem dey interested in na the food wey u go order.na so if u order chicken or salad na so the chick go jus dey busy dey take selfie with the food b4 she go chop am.sometimes sef some babes go even upload picture of the food for facebook cheesy.hmmm the thing sef don tire me.in the past, babes na to dey do selfie for toilet or for passenger seat for their boyfriend car grin.but these days na selfie with food be the reigning thing plus rolling for ground if a guy propose cheesy.
ehm wetin una think for dis matter?
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Cutehector(m): 2:12pm On Jun 14, 2015
Waste of megabyte
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by kekakuz(m): 2:13pm On Jun 14, 2015
depends on the kinda girls you date. local rapper lomo.
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by elantraceey(f): 2:17pm On Jun 14, 2015
Show off, lol
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 2:18pm On Jun 14, 2015
Low self esteem and broke girls.
You know the rest cool
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by agarawu23(m): 2:22pm On Jun 14, 2015
only local babes do that
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by jamex93(m): 2:28pm On Jun 14, 2015
so dey can upload it on net


forming with d food a guy bought for dem


kai too bad


and so dey can also use it as a prove when lying

cause naija gals dey lie

fear dem

1 Like

Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 3:36pm On Jun 14, 2015
So shame no dey catch u to take those local girls out..make u dey try for urself abeg undecided
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 4:28pm On Jun 14, 2015
runnazz:
So shame no dey catch u to take those local girls out..make u dey try for urself abeg undecided
so how u wan take know a girl wey dey local and the one wey dey posh at first sight since dem all dey wear makeup with brazilian wig.or u never see a girl wey dey sell orange and dem make am up she will even be more posh looking than rihanna?
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 4:30pm On Jun 14, 2015
jamex93:
so dey can upload it on net


forming with d food a guy bought for dem


kai too bad


and so dey can also use it as a prove when lying

cause naija gals dey lie

fear dem
wich proof?
proof say dem don chop cowleg with turkey yansh?
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 4:49pm On Jun 14, 2015
lefulefu:

so how u wan take know a girl wey dey local and the one wey dey posh at first sight since dem all dey wear makeup with brazilian wig.or u never see a girl wey dey sell orange and dem make am up she will even be more posh looking than rihanna?

Lolz.. u dey funny sha..so na looks na him dey determine girl class abi? na wah 4 u oo, u no gist her abi u no observe her attitude? so many of these so called beautiful girls with Brazilian hair and fake as$ are very very local & u will know once u get close to them,then u go discover say u no fit take them out where ur guys dey make dem no go fall ur hand ...u still dey make me laff guy na until u come close & besides i know one better girl when they help her mom sell for market cos things don rough the family but if u still near am you go know say she dey exposed no be just market girl.Make u dey look well next time oo grin
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by popeferd(m): 5:14pm On Jun 14, 2015
To show her yunger brothers and her friends

1 Like

Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 5:15pm On Jun 14, 2015
runnazz:


Lolz.. u dey funny sha..so na looks na him dey determine girl class abi? na wah 4 u oo, u no gist her abi u no observe her attitude? so many of these so called beautiful girls with Brazilian hair and fake as$ are very very local & u will know once u get close to them,then u go discover say u no fit take them out where ur guys dey make dem no go fall ur hand ...u still dey make me laff guy na until u come close & besides i know one better girl when they help her mom sell for market cos things don rough the family but if u still near am you go know say she dey exposed no be just market girl.Make u dey look well next time oo grin
bros forget dat one cheesy
if the girl fine wella and she set for back and front u no go reason wether na local or posh girl.the painful thing sef be say na the girls wey fine well well and dey dress well na dem go even fall a guy hand for public.if to say dem dey sell a sort of meter wey u go fit place for a girl body to detect wether na local or posh babe i for don buy am cheesy
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by bogolobango(m): 5:32pm On Jun 14, 2015
Dem no dey see better food chop for house

1 Like

Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by jamex93(m): 5:59pm On Jun 14, 2015
lefulefu:
wich proof? proof say dem don chop cowleg with turkey yansh?

exactly

1 Like

Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 6:00pm On Jun 14, 2015
jamex93:



exactly
grin grin grin grin
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by tuffgongjo(m): 6:58pm On Jun 14, 2015
Na mostly those I never "Belleful" gals jare.
Re: Why Are Naija Babes Fond Of Taking Selfie With Food When On A Date? by Nobody: 7:16pm On Jun 14, 2015
lefulefu:

bros forget dat one cheesy
if the girl fine wella and she set for back and front u no go reason wether na local or posh girl.the painful thing sef be say na the girls wey fine well well and dey dress well na dem go even fall a guy hand for public.if to say dem dey sell a sort of meter wey u go fit place for a girl body to detect wether na local or posh babe i for don buy am cheesy

lolzzz

(1) (Reply)

Transgender Men Show Off Their Sexy Body…see How Stunning Look [PHOTOS] / Uche Needs Advise / Some Men....sha

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.