Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,085 members, 7,953,304 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 01:54 PM

Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread (5708 Views)

Say Your Christmas Wishes To Someone On Nairaland (2015) / Tomfrench Wins Mr. Nairaland Contest 2015 / Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by adonismuller(m): 8:37pm On Jun 27, 2015
Neyoor:


Yeye dey smell! Nd u believe dat person. . . . Won tan eh
hahahaha...I give up
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Kazrem(m): 8:44pm On Jun 27, 2015
Aminat508:
dem never announce
Please mention me when it is announced. I pray we win.
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 8:46pm On Jun 27, 2015
Mtheew.
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 8:48pm On Jun 27, 2015
Jollyjoy:
Mtheew.

Hmmmmn! Wetin happen
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by sholikay(m): 8:57pm On Jun 27, 2015
Conspicuously, nah one guy like that my mind go for before, after that guy na agarawu23. But as I just wan vote for am, na im the ministration from above just whisper to my ear say just type "VOTE FOR AGARAWU23".. I first decline the instruction.. But since whenever I receive ministration like this and I follow am, I'm never ever disappointed. Nasoo I just go for that ministration ooooo, and I know say I will never be disappointed as usual... cheesy


Bros garawa erm sorry sir agarawu23. If you Don just collect the Mr nairaland crown. I no need guguru or groundnut or biscuit or whatever except your fine younger "SISTER" na im I want marry.. grin make I tap from your fame, Bros.. At least I go fit use am get good job easily, if I tell them employer say I be in law to "MR NAIRALAND" grin
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:18pm On Jun 27, 2015
sholikay:
Conspicuously, nah one guy like that my mind go for before, after that guy na agarawu23. But as I just wan vote for am, na im the ministration from above just whisper to my ear say just type "VOTE FOR AGARAWU23".. I first decline the instruction.. But since whenever I receive ministration like this and I follow am, I'm never ever disappointed. Nasoo I just go for that ministration ooooo, and I know say I will never be disappointed as usual... cheesy
Bros garawa erm sorry sir agarawu23. If you Don just collect the Mr nairaland crown. I no need guguru or groundnut or biscuit or whatever except your fine younger "SISTER" na im I want marry.. grin make I tap from your fame, Bros.. At least I go fit use am get good job easily, if I tell them employer say I be in law to "MR NAIRALAND" grin


Hmmmmn! U mean aminat508 is agarawu23 's sister..., hmmmn, u wan use dat collect job, i hear u o
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 9:21pm On Jun 27, 2015
Neyoor:



Hmmmmn! U mean aminat508 is agarawu23 's sister..., hmmmn, u wan use dat collect job, i hear u o
no be me sholikay dey talk o grin
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by sholikay(m): 9:21pm On Jun 27, 2015
Neyoor:



Hmmmmn! U mean aminat508 is agarawu23 's sister..., hmmmn, u wan use dat collect job, i hear u o
Aminat508 keee.. That one na mama ooooo.. cheesy.. As for the job matter. Yes now.. Na wetin they trend for naija be that ooo.. If you are related to a celeb, you will be given full and imperative attention..
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:30pm On Jun 27, 2015
sholikay:
Aminat508 keee.. That one na mama ooooo.. cheesy.. As for the job matter. Yes now.. Na wetin they trend for naija be that ooo.. If you are related to a celeb, you will be given full and imperative attention..
Aminat508:
no be me sholikay dey talk o grin




Hmmmn! I don guess wrong be dat o,dat's y i hate guessing. Sha tell me d person, let me knw his sister.


Sholi, dey con tel u shey agarawu don bcum celeb coz he won? Yeyenatu
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:58pm On Jun 27, 2015
U never annouce d winner?ccnljega cheesy
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by sholikay(m): 10:10pm On Jun 27, 2015
Neyoor:





Hmmmn! I don guess wrong be dat o,dat's y i hate guessing. Sha tell me d person, let me knw his sister.


Sholi, dey con tel u shey agarawu don bcum celeb coz he won? Yeyenatu
Bros nasoo now.. cheesy that guy wey trek ordinary trek for PMB., the family and relatives dey use him name as reference for job now.. grin
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 8:23am On Sep 11, 2015
Neyoor Good morning dearie

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 8:40am On Sep 11, 2015
Aminat508:
Neyoor Good morning dearie

Hmmmmn! Morning o, how ave u been?
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 8:56am On Sep 11, 2015
Neyoor:



Hmmmmn! Morning o, how ave u been?
fine long time, honestly i dont knw u re a muslim cheesy

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 8:58am On Sep 11, 2015
Aminat508:
fine long time, honestly i dont knw u re a muslim cheesy


What else would I be if not a muslim.... kiss kiss

How ave u been?
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:01am On Sep 11, 2015
Aminat508:
fine long time, honestly i dont knw u re a muslim cheesy

How is school abi work ni?
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 9:01am On Sep 11, 2015
Neyoor:



What else would I be if not a muslim.... kiss kiss

How ave u been?


Alhamdulilahi, waoh what is your muslim name cheesy

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:03am On Sep 11, 2015
Aminat508:

Alhamdulilahi, waoh what is your muslim name cheesy


Yes oh! Alhamdulilah Robil-alamim kiss kiss Abdul-Azeez kiss kiss
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 9:09am On Sep 11, 2015
Neyoor:



Yes oh! Alhamdulilah Robil-alamim kiss kiss Abdul-Azeez kiss kiss
am glad cheesy cheesy

Alfa Azeez

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:12am On Sep 11, 2015
Aminat508:
am glad cheesy cheesy Alfa Azeez


cheesy grin cheesy

Alhaja Aminat! Aku Jimoh oni ooo
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 9:14am On Sep 11, 2015
Neyoor:




cheesy grin cheesy


Alhaja Aminat! Aku Jimoh oni ooo
YES sir adupe fa

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:19am On Sep 11, 2015
Aminat508:
YES sir adupe fa


Fa lipsrsealed lipsrsealed


Are you from Ilorin?
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 9:20am On Sep 11, 2015
Neyoor:




Fa lipsrsealed lipsrsealed



Are you from Ilorin?

No
But use to

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:23am On Sep 11, 2015
Aminat508:
No But use to


Little wonder why u dey use fah........ Staying dia though......... kiss lipsrsealed
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 9:55am On Sep 11, 2015
Neyoor:




Little wonder why u dey use fah........ Staying dia though......... kiss lipsrsealed


Schooling or u base dere?
Eyin omo kwara cheesy

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 9:59am On Sep 11, 2015
Aminat508:

Schooling or u base dere?
Eyin omo kwara cheesy


Schooling dia ni o.... I'm a typical Osun boy bt as Aregbe don dey Bleep up now, I don pack my loads come dey stay for Ilorin.....

U nkor
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by pbs4real(m): 10:02am On Sep 11, 2015
Aminat508:



Schooling or u base dere?
Eyin omo kwara cheesy
u still neva do wetin I tell u oooh undecided
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 10:04am On Sep 11, 2015
Neyoor:



Schooling dia ni o.... I'm a typical Osun boy bt as Aregbe don dey Bleep up now, I don pack my loads come dey stay for Ilorin.....

U nkor



Ayam osun too, whalahi me sef dey claim Abia state grin grin

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 10:04am On Sep 11, 2015
pbs4real:
u still neva do wetin I tell u oooh undecided


Sorry boss embarassed

1 Like

Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Nobody: 10:09am On Sep 11, 2015
Aminat508:
Ayam osun too, whalahi me sef dey claim Abia state grin grin

Abia keh, shey iwor resemble Abia pikin ni
Re: Mr Nairaland 2015 Post Election Comment Thread by Aminat508(f): 10:43am On Sep 11, 2015
Neyoor:



Abia keh, shey iwor resemble Abia pikin ni
YES nah cheesy

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

When Did You Learn To Call Women Bitches? / What It Feels Like To Have Sex With A Virgin / Help Needed Please! How Will I Remove That Allah Quote On My Sigi ,i No Do Again

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.