Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,003 members, 7,817,967 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 12:22 AM

The Pidgin English Thread - Forum Games (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (28896 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: The Pidgin English Thread by mex004(m): 4:51pm On Jun 12, 2009
i like this grass root yan forum,
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:55pm On Jun 12, 2009
wia u fall from?
Re: The Pidgin English Thread by mex004(m): 5:15pm On Jun 12, 2009
Ore, abi correct najia man
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:09pm On Jun 13, 2009
na wetin i ask u be dat?
no 1da una dey fail jamb
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 2:01pm On Jun 15, 2009
Amigoz:

e be lyk say i go need an e-version of dat smel, u fit provide am?

Amigoz look this pix com smell your armpit . HEH HEH HEH ! ! grin grin

Re: The Pidgin English Thread by Phemour: 2:27pm On Jun 15, 2009
wetin dey happen for hia sef?
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:29pm On Jun 15, 2009
wetin e resemble 4 ya faze tongue
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 12:10am On Jun 17, 2009
somtin dey smell 4 dis thread undecided undecided undecided undecided i no dey come bak till dem fumigate shocked shocked shocked
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:59pm On Jun 17, 2009
na edoyad leg d smell bin dey come from
Re: The Pidgin English Thread by tytylayor: 6:45pm On Jun 17, 2009
u don fly reach here
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 6:52pm On Jun 17, 2009
na me u dey follow talk? cheesy
Re: The Pidgin English Thread by tytylayor: 6:58pm On Jun 17, 2009
wia u from come? shocked
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 7:13pm On Jun 17, 2009
tytylayor:

wia u from come? shocked

me ke? i don dey here since since. kiss
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 7:20pm On Jun 17, 2009
romade:

na edoyad leg d smell bin dey come from

Ehe !!
Romade, my friend don recommend something for that your hallitosis(mouth odour) wey you de complein about
Re: The Pidgin English Thread by mykali(m): 2:24pm On Jun 18, 2009
Wetin is happen hia?
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:42pm On Jun 18, 2009
wetin e resemble 4 ya own faze
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 4:23pm On Jun 18, 2009
D Iyale wey no dey greet person, dis no be answer kweshun wit kweshun jor
Re: The Pidgin English Thread by bababuff(m): 6:40pm On Jun 18, 2009
The thing wey dey do me dey pain me for body, na yim una dey take song teeth so.
Re: The Pidgin English Thread by switD: 8:24pm On Jun 18, 2009
I beg oo , se i fit enta ?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 12:55pm On Jun 19, 2009
Enta wia ?

Make una help me tell Amigoz say, if she no return that garri wey i dry outside my window today(wey she de talk say maybe na lizard chop am). Wahala go dey o !!!!! angry
angry angry angry angry angry angry angry angry angry
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:58pm On Jun 19, 2009
upon all d shakara wey dat girl dey throway efrywia she still dey carry person tyn
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:12pm On Jun 19, 2009
No mind the Agbero woman. Like so you go see am dey pack all the cloth for bend down pick no leave nothin for poor man sef . hissss angry
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:15pm On Jun 19, 2009
quickly packed all my torned & needle + thread repaired pants to hide cus me no sabi shout ole wen sun don comot
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:21pm On Jun 19, 2009
This Romeo girl yor own too much sef.
Na why you dey spread rumour say Amibaby de thief cloth.
NEIGHBOURS BEAR ME WITNESS, I NO DEY OOO!!!!!!
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:45pm On Jun 19, 2009
which kain wahala u wan put me so na wetin i talk b dat
& who tell u say i be barbie?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:53pm On Jun 19, 2009
Na lik so you talk say my leg get fungus . Dis time no escape for you.

AMIIIIGOOOZZZZZ
na wia you de na !!!
Come see how the person wey we dey trust with our lives for dis land dey stab our back. embarassed embarassed embarassed
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:32pm On Jun 19, 2009
person don take leg comot ya molars b4?
abi na efrytyn ya eye zee ya mouth go talk
Re: The Pidgin English Thread by mykali(m): 2:04am On Jun 21, 2009
please how do i say LMAO in pidgin? cheesy
Make una nor kill me wit laff abeg
Re: The Pidgin English Thread by xoxoxo(f): 2:25pm On Jun 21, 2009
ehen? so make i comot nyash begin cry?
Re: The Pidgin English Thread by mykali(m): 3:57pm On Jun 21, 2009
make i hold the nyash for u naa. grin
Re: The Pidgin English Thread by xoxoxo(f): 5:14am On Jun 22, 2009
I no fit comment, you too funny grin grin
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:27pm On Jun 22, 2009
y una tit come resemble cow head wey dem dey roast so

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (29) (Reply)

╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / Believe Me, This Is Going To Make You Sweat!.the Best Of Puzzles. / Reply Signatures 2

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.