Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,551 members, 7,955,053 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:30 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (30085 Views)
╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 10:14am On Mar 14, 2009 |
Na whish one ma belle dey do brrrrrrrrrr. . . this early mormor again ? Abegi any bodi wey know corret medicin for jedi jedi make im tell me abeg. |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 7:28pm On Mar 14, 2009 |
edoyad: Evil wetin!!! Blessed twin abeg!! We no dey guard, we OWN!!! |
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 2:52pm On Mar 16, 2009 |
twinny, e bi like say time don come wey we go show dis guy ooo see d name wey e dey call us abi wetin u think. |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:04pm On Mar 17, 2009 |
u talk am well twinny time dan nack, make i meet u 4 undersea, we go discuss im punishment mizzd u |
Re: The Pidgin English Thread by bluespice(f): 10:07pm On Mar 17, 2009 |
abeg wetin be the aim of this thread agin? na to only talk pidgin with no direction? |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:11pm On Mar 17, 2009 |
bluespice: e be like say edoyad dan put advert out 4 director una dey up 4 d job? |
Re: The Pidgin English Thread by bluespice(f): 10:12pm On Mar 17, 2009 |
director of what abeg? |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:14pm On Mar 17, 2009 |
of d pidgin thread nw as pe na u be d first person wey take note say, d thread no get direction so make una direct us nw, |
Re: The Pidgin English Thread by Moyola(f): 10:15pm On Mar 17, 2009 |
Wetin dey sele? |
Re: The Pidgin English Thread by bluespice(f): 10:17pm On Mar 17, 2009 |
oh no wahala nau okay make we make this thread the convo in pidgin thread e go resemble that ask me any qestion thread but the difference go be say na only pidgin we dey yarn for hia moyo! mai dia sista how u dey nau? e don tey no be small how my oda sister missy? i don miss all of una die |
Re: The Pidgin English Thread by Moyola(f): 10:27pm On Mar 17, 2009 |
Oh Bluspice! Me sef miss yu dai! If i lie mak i kpai! itz been a while! Hao r yu? bluespice:Ermm. . . i sighted hur around recently, shez been away too |
Re: The Pidgin English Thread by bluespice(f): 10:29pm On Mar 17, 2009 |
eya its okay sha so how u dey nau? u have a new uncle? me i wan know oh |
Re: The Pidgin English Thread by Moyola(f): 10:35pm On Mar 17, 2009 |
Me i dey lyk 'dele' Yu? ehn?! Uncle wo? jamisi jare! |
Re: The Pidgin English Thread by bluespice(f): 11:13pm On Mar 17, 2009 |
lol u know nau uncle husband boda fwend me i just dey jare school wan kill me finish thank God sha na only like 2,3 weeks more i get |
Re: The Pidgin English Thread by Moyola(f): 11:21pm On Mar 17, 2009 |
bluespice: Oh! ok! hehe! 'All of d£m' dey hwz our hubby? |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 5:23pm On Mar 19, 2009 |
he dey well o say may i hail u for am |
Re: The Pidgin English Thread by stkris(m): 7:16am On Mar 20, 2009 |
wetin dey shele 4 hia! |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 7:19am On Mar 20, 2009 |
Edoyad dan abscond! |
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 10:38am On Mar 20, 2009 |
na because of me and u oooooo |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 11:50am On Mar 20, 2009 |
Twinny i thot say d guy get bone b4 o |
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 11:55am On Mar 20, 2009 |
yes na, i mean say he abscond bco me and u treaten ham say if u catch am we go show am pepper. he con run for him life. |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:34pm On Mar 20, 2009 |
y una self carry fire for head |
Re: The Pidgin English Thread by tytylayor: 12:54pm On Mar 20, 2009 |
dem wan roast yam for there nw |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:57pm On Mar 20, 2009 |
no be dia fault sha na work wey no dey & skul weyno gree take dem |
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 2:03pm On Mar 20, 2009 |
uhnnnnn, dem don come here again iya le abeg i no dey for trouble today ooooooo i tell u na oooo |
Re: The Pidgin English Thread by dani1luv: 6:24pm On Mar 20, 2009 |
This one na anoda Nairaland Class Infact Seun suppose open another section for the pidgin langauge |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 9:17pm On Mar 20, 2009 |
wunmilyn: Dis ur iyale sef, she still dey stuck in da dark ages u wan make i yarn am say iyale's of today are better seen not heard d tyre dan dey outta date be dat! |
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 9:21pm On Mar 20, 2009 |
so wetin dey happen for ye? |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 4:42pm On Mar 22, 2009 |
no be u wan monopolise |
Re: The Pidgin English Thread by ELATION(m): 10:34am On Mar 23, 2009 |
dis na wan of d best thread so far. wait o , any bodi get e-pidgin english dictionary? i beg i need am. |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:45pm On Mar 23, 2009 |
u tu lyk awoof chei u no fit buy 4 market |
Re: The Pidgin English Thread by MaiSuya(m): 5:01pm On Mar 23, 2009 |
na por witch maket u go zee pigin ingrish dicshuniary buy? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)
╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / How Many Of These Characters Can You Name / What Has Life Taught You?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |