Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,604 members, 7,809,199 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 04:37 AM

The Pidgin English Thread - Forum Games (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (28855 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 8:05pm On Mar 23, 2009
Amigoz:

no be u wan monopolise cheesy
wunmilyn:

uhnnnnn, dem don come here again iya le abeg i no dey for trouble today ooooooo
i tell u na oooo
My neighbours how unu de ?
sorry but NAFDAC wan throwey me comot for business that's why i scarce.
When e becom crime to mix penicillin with small alubo eh ?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 8:06pm On Mar 23, 2009
Mai Suya:

na por witch maket u go zee pigin ingrish dicshuniary buy?
Ip you go am po oshodi market you see am flenty flenty to buy.
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 11:47am On Mar 24, 2009
ore iyawo i no just gather tym 4 u so no near my doormot
Re: The Pidgin English Thread by tytylayor: 1:49pm On Mar 24, 2009
e be like say i don miss road
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:54pm On Mar 24, 2009
police station no dey ya syd ?
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 7:31pm On Mar 24, 2009
Amigoz:

no be u wan monopolise cheesy

nna, if u wan make i add u join, i go don too happy o. wink

chai, see tins dey happen for yer. cool
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 9:38pm On Mar 24, 2009
edoyad:

My neighbours how unu de ?
sorry but NAFDAC wan throwey me comot for business that's why i scarce.
When e becom crime to mix penicillin with small alubo eh ?

no mind dem jere!! shey na penicillin with alubo dem catch u 4 this tyme?
U too sef, u no be big boi sha,

u 4 mix chalk and starch coat am with honey, cme dey sell am to dose aristo babe's, call am aristo catcher, dem go dey pop am like no 2moro,

no talk say na me give u d portion o cool


nich:

nna, if u wan make i add u join, i go don too happy o. wink

chai, see tins dey happen for yer. cool

Nich, i no be ur niche o, abeg no add me join, make u deduct me remove, shey u get? else i go set ma twinny on u tongue
Re: The Pidgin English Thread by MaiSuya(m): 12:35am On Mar 25, 2009
kai! na wa o! see grammer!
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 3:05pm On Mar 25, 2009
Mai Suya:

kai! na wa o! see grammer!

4 wia? d grammer dey ur side ryte nw? tongue
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 3:23pm On Mar 25, 2009
twinny wetin dey do dat mai suya
abi e think say na suya dem de sell here

olodo wey de say make dem see grammer
Mai Suya:

na por witch maket u go zee pigin ingrish dicshuniary buy?
u no even fit pronounce anything well.

oboki na english no be ingrish for no bi por, olodo !!!!!!!!


hope say no be all ur suya money na him u don come use browse finish
Re: The Pidgin English Thread by bababuff(m): 3:58pm On Mar 25, 2009
Whisch ones una dey yarn for here so.
I beg make I paroo go yonder go shayo.
Wey the suya man?

Suya !! Suyaa!!!
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 4:17pm On Mar 25, 2009
wunmilyn:

hope say no be all ur suya money na him u don come use browse finish

Twinny I fink u get am right o!! im suya money dan finish  grin

bababuff:

I beg make I paroo go yonder go shayo.

baba ruff when una finish 4 paroo, biko, make una use una head waka komot, u eia  undecided
Re: The Pidgin English Thread by MaiSuya(m): 8:00pm On Mar 25, 2009
wunmilyn:

twinny wetin dey do dat mai suya
abi e think say na suya dem de sell here


Wahlahi no be my fort o! na de ikonomik krunssh dey afect my sales too, so I dey pind am por any means to advertize. Seun no go mind abi?

bababuff:


Wey the suya man?

Suya !!  Suyaa!!!


I(you) no Zee? I don get por kuztoma now now. maigida ina zuwa!!!  cheesy cheesy cheesy cheesy


Amigoz:

Twinny I fink u get am right o!! im suya money dan finish  grin


karyaneangry my kudi can neva finish, but things don dey hard sha. . . . cry cry
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 5:30am On Mar 26, 2009
Eh ya! No worry ehn, i go cal my ppl @ CB 2 print u some muri's. Na ow much u fink say u go need?
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 1:17pm On Mar 27, 2009
haba, u sef know say e no dey ever do. just dey print dey go. tongue
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:19pm On Mar 27, 2009
una plenti wey gofament go carry but na only 10sacks of money i want
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 6:25pm On Mar 27, 2009
Iyawo com see ur iyale o, na only 10sacks she want!!! shocked shocked

i go print am 20 just so she knows her iyawo dey control d household cheesy


nich:

haba, u sef know say e no dey ever do. just dey print dey go. tongue

4 u, i fit print ur face sef 4 #500 and make am legal tender. . . abi no be u be nich tongue
Re: The Pidgin English Thread by Epi: 5:13am On Mar 29, 2009
you no fit sabi di tin wey we dey tok. Man dey go sleep
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 5:25am On Mar 29, 2009
Amigoz:


4 u, i fit print ur face sef 4 #500 and make am legal tender. . . abi no be u be nich tongue

hehehehehehehehe. wait o! i no sabi any persin wey dem print im face put for monie wey still dey o. Abeg, make una no arrange me o. tongue
anyway, just dey print dey go.

epi:

you no fit sabi di tin wey we dey tok. Man dey go sleep

you no want make the guy wake again. the guy dey old dey go o. biko, sima small for am o. wink
Re: The Pidgin English Thread by Epi: 5:53am On Mar 29, 2009
I no know wetin u dey yarn later, hitting my bed now
Re: The Pidgin English Thread by sima(f): 5:55am On Mar 29, 2009
dis thread no bad oO grin
Re: The Pidgin English Thread by nich(m): 6:07am On Mar 29, 2009
why you no talk am so since since? tongue
Re: The Pidgin English Thread by sima(f): 6:12am On Mar 29, 2009
because i just find am. . . cool
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:34am On Mar 29, 2009
Wey ma twinny and edoyad go sef

e dan tey wey i see dem sad

Nich oya, go waka find dem com. remember i tok say make u waka, no leme find u take okada o tongue

I dey wait tongue
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:08pm On Mar 30, 2009
sho na u dey send person go market so
Re: The Pidgin English Thread by MaiSuya(m): 7:13pm On Mar 30, 2009
E bad make person dey go maket?
Re: The Pidgin English Thread by ELATION(m): 7:27pm On Mar 30, 2009
yes o . . .if the person no de go buy or sell anytin.
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 8:01pm On Mar 30, 2009
romade:

sho na u dey send person go market so

Cheiiiii!! see this iyale, which one concern u naw undecided u wan make i send u? y u no tok dat one b4, com dey put mouth inside d tin wey no concern u,

oya carry ya wrapper, take okada, cos i know say ur feet no fit waka, go bring ur iyawo com!!

u dey wait abi u dan go tongue
Re: The Pidgin English Thread by Epi: 12:41am On Mar 31, 2009
pomshele
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 11:39am On Mar 31, 2009
Na waa! How come I no know that this thread dey exist?

Hmm. . . Ok ooo. . .

Anywayz, wetin happen? grin
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:58pm On Mar 31, 2009
nuttin dey shele but e be lyk say i go wound person
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 5:03pm On Mar 31, 2009
Who una want to go wound sef partner, dont dey play rough for hia ooo. . . Is it by force you want to go wound people? U no get hummer abi? shocked shocked

Abeg ooo. . . I think Ashewo business is betta than wounding people sef tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

Reply Signatures 2 / Believe Me, This Is Going To Make You Sweat!.the Best Of Puzzles. / Let Us Set World Record For Counting 1-100,000,000,000

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.