Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,824 members, 7,828,012 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 09:22 PM

Still On The Dupe Matter# Warri Nor Fit Carry Last - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Still On The Dupe Matter# Warri Nor Fit Carry Last (514 Views)

Nigerian Man Calls Out Facebook Lady He Loved, But She Chose To Dupe Him / When Size Doesn't Matter: Pre-Wedding Photos / Warri Nor Be Joke (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Still On The Dupe Matter# Warri Nor Fit Carry Last by Nobody: 10:44am On Oct 23, 2015
shay I tell una say warri blood nor dey carry last. I talk am ba?

www.nairaland.com/2670498/romancelander-wants-dupe-me

After much threatening, she finally send me back my money.

She be still get liver dey whine me o, nai I tell her say I don report her matter to 7 old women for my village, dem say make I bring the babe picture make dem carry me go olokun river on saturday, dem go nak.ed baff me for the river, then fetch small water use am wash my pen.is and their old toto then use the water wash the girl picture. Lol.

This morning around 10am nai I receive alert say my money don show.


To all those guys wey dey find punny for here, na una desperation go make one hungry chick try to scam you. If babe for nairaland send una PM, nor fall mugu o. Just play along and use ur sense.

The money wey I be send her reach me gonk more than 10 babes for my hood.

My moniker never torment me reach to carry last for babe hand#

1 Like 1 Share

Re: Still On The Dupe Matter# Warri Nor Fit Carry Last by falconey(m): 10:45am On Oct 23, 2015
grin

what stupidity!!!!
Re: Still On The Dupe Matter# Warri Nor Fit Carry Last by sinaj(f): 10:46am On Oct 23, 2015
Stupidity at its peakundecided
Re: Still On The Dupe Matter# Warri Nor Fit Carry Last by Nobody: 10:47am On Oct 23, 2015
sinaj:
Stupidity at its peakundecided
babe afa na!!!
How much be shares for your puccy? I want to be a shareholder

(1) (Reply)

Marriage Isn't Meant For Everybody... On The Issue Of Marriage Prefects. / Male Or Female? / What Do U Think Can Cause A Seperation Or Divorce In A Marriage

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.