Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,285 members, 7,836,264 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:18 AM

Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You (3713 Views)

Lady Shocked As Man Masturbates While Staring At Her In A Bus In England / Gilbert Bukenya Staring At A Lady's Chest. Photo Sparks Reactions / Best Man Staring At New Couple As They Kiss (Photo) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:22pm On Jan 30, 2016
Diddyydiva:
as you no sabi fight your battle alone , you dey look for supporters.


sorry you failed tongue


I know my sheep and my sheep know me cool

so u mean kirchofff na your sheep abi?
boda kirchofff u be diddydiva sheep ni?
she dey use style style yabbish u niyen oo
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:27pm On Jan 30, 2016
Diddyydiva:
I dey o

you nko?
he he he iffa i no report to ur boo wey be my padi call me good boy... u don dey play ma guy bah?
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by kirchofff(m): 11:30pm On Jan 30, 2016
WiLdFLame:

so u mean kirchofff na your sheep abi?
boda kirchofff u be diddydiva sheep ni?
she dey use style style yabbish u niyen oo
at least she no talk say I be goat, so I concur diddyydiva is my shepard grin

1 Like

Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:32pm On Jan 30, 2016
WiLdFLame:
he he he iffa i no report to ur boo wey be my padi call me good boy... u don dey play ma guy bah?
do I know you
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:35pm On Jan 30, 2016
kirchofff:
at least she no talk say I be goat, so I concur diddyydiva is my shepard grin

dem tell u say she be jacob or moses?
u betta wake up from slumber, b4 u lost kos u neva get sherpard oo
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:39pm On Jan 30, 2016
Diddyydiva:
do I know you

kikiki...she don dey fear? u be celeb ni or wetin? wey ur recognition dey important....
i knw u pass shiit
**yinmu**
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by gemale(m): 1:17am On Jan 31, 2016
WiLdFLame:

bro abeg wetin be all dis jargons wey u write nau?
Royse da 5'9 verse 4rm bad meets evil's "fast lane".

1 Like

Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 9:39am On Jan 31, 2016
daretodiffer:
I feel like smiling and if it continues, I feel very uncomfortableundecided
Noted
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 10:18am On Jan 31, 2016
gemale:
Royse da 5'9 verse 4rm bad meets evil's "fast lane".
no lie oo, u be majek fashek broda abi?
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 10:22am On Jan 31, 2016
SmartChoices:
Noted
Na she u find cum here? if i stare at you now hw u go feel?
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 12:16pm On Jan 31, 2016
WiLdFLame:

kikiki...she don dey fear? u be celeb ni or wetin? wey ur recognition dey important....
i knw u pass shiit
**yinmu**
k

(1) (2) (3) (Reply)

My Neighbors Daughter Calls Me Daddy, I'm Worried (pics) / Guys Do You Feel Comfortable Having Sex With Girls In Their House / "Beauty Is In The Eye Of The Beholder"

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.