Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,255 members, 7,815,387 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:33 AM

HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz - Literature (44) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz (251571 Views)

"No Pleasure For Dead Girls" A Story By Mancrimes.. / CHOICES AND Chances(a Story) / Relationship Story "A Friend In Need" (Full Episode) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (50) (Reply) (Go Down)

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:49pm On Aug 30, 2016
Mrlemuel:

The Pikin Resemble U True True O, Dem Neva See D Papa Yet, Remember Say U Just Dy Cm Frm Sambisa, Beta Go Show For Their Vila Mk Them Knw U O.

Abeg Help me tel am oooo.....


And dat Royh self don go carry olosho, he no know say he granmama don born ooo .... Make he Sha buy orijin come for guys
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:49pm On Aug 30, 2016
TheBlessedMAN:
speak ill of who? When no be say na pap and moinmoin them serve 4 her naming ceremony... She no fit..


Ok good....... I wan fear nii
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:51pm On Aug 30, 2016
SmartestPopQueen .... Thanks for thoSe updates....... I feel am as you drop am, Every Single Update was a Hit.... back to back!!!!


Wagbayii !!!!!
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Nobody: 2:04pm On Aug 30, 2016
TheBlessedMAN:
he b like say u wan make i spend all my 419 earned money to hire thunder to kum fire ur left yansh abi... If dat pikin go resemble me penren? I go kill am ni....
Lol, All Ur 419er Money?, The Thunder No Fit Strike Me Sam Sam!, My Area No Be Nollywood Film...
u don forget the day wey we go Royh village, then u being drink too much alomo, wey konji cm hold u, only 4 u to end up in a hut, unable to recall what happened?, na her hut u go, and una do practical dat nyt.
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Nobody: 2:05pm On Aug 30, 2016
Tgold1:


Abeg Help me tel am oooo.....


And dat Royh self don go carry olosho, he no know say he granmama don born ooo .... Make he Sha buy orijin come for guys
My Guy, Na U Sure Pass Jare!

1 Like

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 4:55pm On Aug 30, 2016
Mrlemuel:

Lol, All Ur 419er Money?, The Thunder No Fit Strike Me Sam Sam!, My Area No Be Nollywood Film...
u don forget the day wey we go Royh village, then u being drink too much alomo, wey konji cm hold u, only 4 u to end up in a hut, unable to recall what happened?, na her hut u go, and una do practical dat nyt.

HahahaaahaH....
Ah remember ooo,thAt night wey we dey find am...... Wey be say na idaji d guy shoW face..... ShEYbi he say he go flex nI

Me bin dey think say na Uni girlS dEm, he go carry!!!!
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Botaflica(m): 6:31pm On Aug 30, 2016
Really don't know what to say here again, but hmmm the battle is here now..... let's the ba...TT...le BEGIN... I don land.
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 9:39pm On Aug 30, 2016
Botaflica:
Really don't know what to say here again, but hmmm the battle is here now..... let's the ba...TT...le BEGIN... I don land.

You, how many pple can you fIght? Oya tel me
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 10:56pm On Aug 30, 2016
Mrlemuel:

Lol, All Ur 419er Money?, The Thunder No Fit Strike Me Sam Sam!, My Area No Be Nollywood Film...
u don forget the day wey we go Royh village, then u being drink too much alomo, wey konji cm hold u, only 4 u to end up in a hut, unable to recall what happened?, na her hut u go, and una do practical dat nyt.
no wori, If usin my 419 earned money to hire thunder they do odeshi 4 ur body, as i knw say u and T.gold na pidginal babalawo, as u get Anti THUNDER 4 dat ur ezcema body, i go collect a huge loan, by using Rohy's grandpa's house as collateral, to go and Hire Ogun.. God of iron to screw out d nuts wey dey hold ur balls... I trust u dnt want dat...
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 11:02pm On Aug 30, 2016
Tgold1:


HahahaaahaH....
Ah remember ooo,thAt night wey we dey find am...... Wey be say na idaji d guy shoW face..... ShEYbi he say he go flex nI

Me bin dey think say na Uni girlS dEm, he go carry!!!!


how u go dey spread lies about me with that Ronaldinho teeth of urz, wen u knw very well say d last tym wey I carry olosho na wen i wan enter Js1... Remember i be annointed Man of Nairaland... No let me do wetin my mind dey tel me to u o.. Take time b4 a ask Angel Seun and Angel Obinnau to kum down frm(only God knows) to kum arrest u.

1 Like

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by SmartestPopQUEEN(f): 11:32pm On Aug 30, 2016
Tgold1 :
SmartestPopQueen .... Thanks for thoSe updates....... I feel am as you drop am, Every Single Update was a Hit.... back to back!!!!


Wagbayii !!!!!
never mention dearie. Its a duty...

1 Like

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by SmartestPopQUEEN(f): 11:34pm On Aug 30, 2016
PamelB:
tanx
yhu are highly welcome dear
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by SmartestPopQUEEN(f): 11:40pm On Aug 30, 2016
Tgold1:
SmartestPopQueen , Thanks For the Mention My Lady......


But as for MrLemuel, If You like Be d Best In the World, Mine is Just that as A Team (TEAM HERO) our working together will make us achieve......

Now back to SmartestPopQueen.... Are you trying to speak ill of Nigerians? Just asking though!
noooo... Not in the slightest sane sense... I wouldn't dare do that.. Its also my country remember... Sure, I spent the early years of my life away from home.... Buh that doesn't give me the audacity to ever think of speaking Ill of my beloved country.. Afterall, HOME IS HOME, and will always BE.

1 Like

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by SmartestPopQUEEN(f): 11:43pm On Aug 30, 2016
PrinceOFprince:
God, c diz backbitter... I tot we are in d same team, playing the same opposition? How can u advice Nick to put me up 4 sale like that?..,.. Buhari must hear this...
i think yhu misquoted the wrong person Lil bro... This isn't for me... Anyway, thanks for showing up here
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Nobody: 12:42am On Aug 31, 2016
TheBlessedMAN:
no wori, If usin my 419 earned money to hire thunder they do odeshi 4 ur body, as i knw say u and T.gold na pidginal babalawo, as u get Anti THUNDER 4 dat ur ezcema body, i go collect a huge loan, by using Rohy's grandpa's house as collateral, to go and Hire Ogun.. God of iron to screw out d nuts wey dey hold ur balls... I trust u dnt want dat...
Hehehehehe *in Patience Ozokwor's Voice* The Fly That Refuse Stay Away From A Corpse, Would Follow It To The Grave...
The Nuts Of My Balls Are Made Of Leather O, Choose Another Local god, U 4get Say David Kill Goliath Ba, Even If U Bring Obatala Or Yaya, Na 1 Slap Dem Go Chop B4 Them Go Begin Quote Psalm 23t Kia Kia!...
Royh G.Pa House, Na Hw Much Gan? 1/4 Nickel?
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Nobody: 12:45am On Aug 31, 2016
Tgold1:


HahahaaahaH....
Ah remember ooo,thAt night wey we dey find am...... Wey be say na idaji d guy shoW face..... ShEYbi he say he go flex nI

Me bin dey think say na Uni girlS dEm, he go carry!!!!


Lol, Ma Da Loun, Oti Feran oti Ju Bi Oko Iya Rasida Alagbo... Only To End Up Panel-humping A Grandma For That Mata, Nw Him Dy Deny The Pikin Fathership.

1 Like

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by ROYH(m): 8:12am On Aug 31, 2016
Mrlemuel:

Lol, All Ur 419er Money?, The Thunder No Fit Strike Me Sam Sam!, My Area No Be Nollywood Film...
u don forget the day wey we go Royh village, then u being drink too much alomo, wey konji cm hold u, only 4 u to end up in a hut, unable to recall what happened?, na her hut u go, and una do practical dat nyt.
hmmm, I Reserfu My Commument
SmartestPopQUEEN:
right here sir... Am here... Lets enjoy the story..
I don Showcase My Coming, Oya E Package tongue
Mrlemuel:

Hehehehehe *in Patience Ozokwor's Voice* The Fly That Refuse Stay Away From A Corpse, Would Follow It To The Grave...
The Nuts Of My Balls Are Made Of Leather O, Choose Another Local god, U 4get Say David Kill Goliath Ba, Even If U Bring Obatala Or Yaya, Na 1 Slap Dem Go Chop B4 Them Go Begin Quote Psalm 23t Kia Kia!...
Royh G.Pa House, Na Hw Much Gan? 1/4 Nickel?
Lol, Incase You Never Know, Na Leki/Banana Island The House Dey O, So Price Am Well
TheBlessedMAN:
wetin u expect? We are the anointed men of NL.. Hero team.
No Be Us Na Baba God They Do Am (Jazz Hero Traffic)

[size=90pt]#T34M H3RO grin[/size]
TheBlessedMAN:
i don show o... After spending the last 3days inside sambisa forest, they flit mosquito wey dey shop all those chibok girls... Make i run like usain bolt go read this new update... T.gold1, how far na? I hear say Royh's 80year old grandma don born human pikin... Na true?
Fake News, Na Theblessedman Pikin Impregenate My Grandma O, So Anytime U C D Pikin, Run 4 Una Dear Lyf grin

[size=90pt]#T34M H3RO grin[/size]
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Nobody: 9:16am On Aug 31, 2016
ROYH:
Lol, Incase You Never Know, Na Leki/Banana Island The House Dey O, So Price Am Well

[size=90pt]#T34M H3RO grin[/size]
Which Lekki? U Mean The One At Ajanapopo Village? Mehn! The House Na Wack! House Wey Ur Great Grand Father Pass Down From Him Fathers Before Him, Omo, Abeg Fear God O, No Dey Lie Jor.
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 10:49am On Aug 31, 2016
Mrlemuel:

Hehehehehe *in Patience Ozokwor's Voice* The Fly That Refuse Stay Away From A Corpse, Would Follow It To The Grave...
The Nuts Of My Balls Are Made Of Leather O, Choose Another Local god, U 4get Say David Kill Goliath Ba, Even If U Bring Obatala Or Yaya, Na 1 Slap Dem Go Chop B4 Them Go Begin Quote Psalm 23t Kia Kia!...
Royh G.Pa House, Na Hw Much Gan? 1/4 Nickel?
the last time wey one guy like that accuse me of being a handsome man, which I knw am not, u no wetin I do am? I arrange 4 guys to castrate him... If u no Mind ur yahoo business, u go hear wen o!
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 10:50am On Aug 31, 2016
Mrlemuel:

Which Lekki? U Mean The One At Ajanapopo Village? Mehn! The House Na Wack! House Wey Ur Great Grand Father Pass Down From Him Fathers Before Him, Omo, Abeg Fear God O, No Dey Lie Jor.
shai! People don hawk Sugar can 4 lag gan o... Dis one stil know ajanapopo 4 dat big lag? God help Nigeria
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 10:52am On Aug 31, 2016
ROYH:
hmmm, I Reserfu My CommumentI don Showcase My Coming, Oya E Package :PLol, Incase You Never Know, Na Leki/Banana Island The House Dey O, So Price Am WellNo Be Us Na Baba God They Do Am (Jazz Hero Traffic)

[size=90pt]#T34M H3RO grin[/size] Fake News, Na Theblessedman Pikin Impregenate My Grandma O, So Anytime U C D Pikin, Run 4 Una Dear Lyf grin

[size=90pt]#T34M H3RO grin[/size]
u make it sound as if, ur grandma na fine girl.... Wey my pikin go dey 4llow chat 4 whatsapp...
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 12:20pm On Aug 31, 2016
Mrlemuel:

Lol, Ma Da Loun, Oti Feran oti Ju Bi Oko Iya Rasida Alagbo... Only To End Up Panel-humping A Grandma For That Mata, Nw Him Dy Deny The Pikin Fathership.

We'll make sure he's a responsible father.....
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 12:25pm On Aug 31, 2016
SmartestPopQUEEN:
noooo... Not in the slightest sane sense... I wouldn't dare do that.. Its also my country remember... Sure, I spent the early years of my life away from home.... Buh that doesn't give me the audacity to ever think of speaking Ill of my beloved country.. Afterall, HOME IS HOME, and will always BE.


Hmmm...... That good and thoughtful!!!!

#Enjoy!!!
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 12:32pm On Aug 31, 2016
TheBlessedMAN:
how u go dey spread lies about me with that Ronaldinho teeth of urz, wen u knw very well say d last tym wey I carry olosho na wen i wan enter Js1... Remember i be annointed Man of Nairaland... No let me do wetin my mind dey tel me to u o.. Take time b4 a ask Angel Seun and Angel Obinnau to kum down frm(only God knows) to kum arrest u.

Why I go spread lie, when lie no be Ashawo Leg!!!!!


You see!!!!!!! U say d last time u carry olosho last na wen u wan enta jss1, which mean say na since primary 1, u don dey scatter kpekus!!!! I laff in swahili........


But u forget Lastweekend wey rainfall as u dey cum bak. From church, wey 1 yellow babe say mak u giv am ride, u forget say na under blanket both of una end wey una dey pant like say una life dEpend on am?
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 12:39pm On Aug 31, 2016
Tgold1:


Why I go spread lie, when lie no be Ashawo Leg!!!!!


You see!!!!!!! U say d last time u carry olosho last na wen u wan enta jss1, which mean say na since primary 1, u don dey scatter kpekus!!!! I laff in swahili........


But u forget Lastweekend wey rainfall as u dey cum bak. From church, wey 1 yellow babe say mak u giv am ride, u forget say na under blanket both of una end wey una dey pant like say una life dEpend on am?
chai... C, thunder is about 2 fire sum1's left bre*st... U sha wan spoil my name 4 Nl.. Me a whole annointed man... I am sure u using d 100naira meant 4 ur food allowance to buy card so that u go fit taint my good name... How do u expect my church to full wit diz absurd lies u spreading abt me? I go go on 6days eating and drinking plus fasting because o u.. Watch out.. Buddy.. Thunder is on its way..
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 12:53pm On Aug 31, 2016
TheBlessedMAN:
chai... C, thunder is about 2 fire sum1's left bre*st... U sha wan spoil my name 4 Nl.. Me a whole annointed man... I am sure u using d 100naira meant 4 ur food allowance to buy card so that u go fit taint my good name... How do u expect my church to full wit diz absurd lies u spreading abt me? I go go on 6days eating and drinking plus fasting because o u.. Watch out.. Buddy.. Thunder is on its way..

Guy calm down, u don forget say na thunder I Dey take cook?


That ur name, na build I dey help u build am so dat u go popular, even 4 hell dem go know u!!!!!

But if e finally reach heaven, I go tell dem about u
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 1:15pm On Aug 31, 2016
Tgold1:


Guy calm down, u don forget say na thunder I Dey take cook?


That ur name, na build I dey help u build aso dat u go popular, even 4 hell dem go know u!!!!!

But if e finally reach heaven, I go tell dem about u
u wan enter heaven? U tink say dat ur f9 life fit grant u admission 4 heaven? I swear, u no fit enter 1st eleven 4 Hell gan self.
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:27pm On Aug 31, 2016
TheBlessedMAN:
u wan enter heaven? U tink say dat ur f9 life fit grant u admission 4 heaven? I swear, u no fit enter 1st eleven 4 Hell gan self.

Hehehe...... Sidown dia make pant dey wear you...... Me wey be say I be coach for Heaven, y I go dey find admission?
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 2:01pm On Aug 31, 2016
Tgold1:


Hehehe...... Sidown dia make pant dey wear you...... Me wey be say I be coach for Heaven, y I go dey find admission?
hehehehe! Heaven don suffer...
If u ar truly a coach in Heaven, it either means, the devilish angel dat appoints u did nt seek God's consent b4 doing so, or the Angel must av appointed u by mistake...

If u ar truly a coach 4 HEAVEN o, it purely means...


[size=40pt]HEAVEN IS IN TROUBLE [/size]

1 Like

Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by SmartestPopQUEEN(f): 4:15pm On Aug 31, 2016
[size=30pt]Contd...

The D-DAY.. (Earth Saving Day[/size]


[b]Loveth is already in the Command Center when I step through, still trying to rub a bad night’s worth of sleep from my eyes. She’s hopping from one foot to the other in impatience.


"Oh, good, you're here!" she spouts as soon as she sees me. Loveth grips me in a fierce hug, before pulling back, and searching my eyes.


"Good to see you too, Lov," I try to greet her cheerfully, but don’t have it in me right now. "Are we going after the bokoharms? Is everyone ready?"


"You look like sh*t," she tells me. "I thought you wanted to get more sleep last night?" I almost laugh as I see how tired she looks. “There were even more wanting to fight this morning, but we had to turn them away. They’re just not trained as well as the others.”

Loveth grunts before adding, “Not that we have the room. The other six ships are filled to capacity. The only reason your alien girlfriend’s isn’t, is because we won’t be delivering squads onto other ships.”


“How many do we have?” I ask, still trying to wake up.


“Just under four hundred,” she sounds excited as she tells me this great news. “They’re split into seven to ten man groups.” She pauses, and looks at me intently, before saying, “Vage’s not sure it will be enough.”


Of course not. Well, nothing to it, but to do it.

"How long until the bokoharms arrive?" I ask, afraid of the answer.


"They're just entering the solar system now," Loveth says.


"We need to get the ship moving immediately," I say.

It’s time to stop the bokoharms from ravaging Earth.


"Calm down," Loveth commands in her older sister voice. "We started heading out to meet them an hour ago. We wanted to let you rest as much as possible."


We're already moving? Considering how tired I am, I’m thankful for the extra rest.

Glancing around, I see that we’re alone in here. “The others?”


“In charge of their units. Only Rukky, Varand, and Vage are here, besides us,” my sister informs me.

“Rukky?” I ask, wondering what her job will be.


“She’s linked in to all the ships. She’ll be watching from another room, and coordinating the transfer of our squads. She suspects that the bokoharms may have some defense against teleporting directly onto their ships.”


“Where are Sergeant Major Dawson, and the command team?” I’m trying to get the full picture.


“They’re aboard different ships. I didn’t think you wanted to broadcast what we’ll be doing, during the battle,” I’m surprised to see an almost shy smile flit across her beautiful features.


“Ships?” I ask, wondering about the plural. Wouldn’t it be better to have the command team together?


“Three ships. One for the main team that house the Nigerians and other great fighters like them, and two backups. They won’t be able to behead us in one attack.” Somehow that sounds more like the rough Sergeant Major Dawson’s words.


They won’t be able to behead us, unless they take out this ship.


'Close your eyes, it's time.' The words float across my vision.


I lay down as I close my eyes, commanding my light suit off me. Loveth climbs on top of my body, pressing her na*ked chest to mine. 'You take care of the Bokoharms,' her words tell me, 'I'll take care of our body contact.'


I feel her mouth engulf my limp ccock, bringing it slowly to life, at the same time stars blossom in my vision. We’re stopped, and I can just make out where the bokoharm's ships are approaching us, surrounded by the tell-tale red rings.


For a split second, I feel stark, maddening terror, as I see how large their force is. Even the other six ships arrayed with three on each side of me, can’t give me comfort against a force this size. There are more ships than even the grainy photos I'd seen hinted at.


I can feel that I’m fully hard in Loveth's mouth now. There is no denying the skill she has with her tongue. Even distracted as I am with the bokoharms fleet, she’s able to get me hard. A few seconds later, I feel Loveth slide her body back, as I slowly enter her and the sense of my switches increases ten-fold. I can easily sense the various switches I’ve made in the other ships. I can tell which ships hold Tina, Stephanie, Stacy, Jane , and the massive switches covering all our ships.


I realize that I’m thinking of this ship as me, more than something I’m in control of, and send a message to Vage. 'Can you give me complete control over movement of the ship, so that I can move us with my mind?'

There is a pause, before the word, 'Done,' appears before me.

I feel Loveth start to slowly rock back and forth, while still keeping as much contact with me as possible. The actual coitus is not required for her to magnify my ability, but the pleasant sensations that course through my body help to distract me from my fear. It also keeps my bazooka hard, giving me more surface contact with her.


[/b]
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by SmartestPopQUEEN(f): 4:36pm On Aug 31, 2016
[size=30pt]Contd...[/size]


[b]Fear. . . What had I done, that’d removed my fear of Mikel, my old boss? I’d silenced him, I recall. If only I could do something like that with the bokoharms ships. Since I can’t hear them, making them quiet won’t work. I have to strip away what makes them scary to me.

Well, the thing scaring me the most is their numbers. Is there some way I can reduce their numbers without killing them? With my kids, sister, girlfriends, and friends on board these ships, do I even have the luxury to have a conscience concerning their deaths?


I can hear Loveth moaning into my ear, as her pussee milks my cocck, and her large br**sts slide up and down my chest, her ni**les hard. I can hear myself moaning too. I lose a little bit of contact with Loveth, but a second later, I feel her hand on the back of my head, pulling me up, and into her br**st. I automatically started suckling, as she cums.


The bokoharms are easily within range of my switches now, and the first thing I do, is make a switch for their weapons systems. A lance of pain shoots through my head as I make it for the massive group, and I feel my head land back on the soft floor, releasing the ni*ple I've been sucking on.


I feel some of the bokoharms ships start up their weapons in preparation to destroy the seven impudent ships before them.


Loveth moans slightly as she continues to ride my pole, and from the power I’m drawing through her. I feel the effects of the yellow light on us, as I grow harder within my sister, and my head clears.

The light is helping, as the pain is already gone. I’m fully seated inside here, and a part of me wonders that I’m all the way within her vag*ina, without feeling the ring of her womb. Is it the Wangers or the healing light that’s allowing me to fit inside her Aso rock?


Another part of me quickly flips the group switch, turning off all their weapons, and keeping them off.


The enemy ships seems to mill around for a moment, as they try to get their weapons back up, but they’re no match for the power of my switches, especially when those switches are buttressed by my sister and the yellow light. Nothing can move a switch I've made with Loveth, except the two of us together.


I peek one eye open, and can just make out Loveth's face, bobbing above mine. I can see her clearly, and know that the Wangers and light are doing their job.

Loveth sees me peaking at her, and mashes her lips to mine. Her tongue enters my mouth, as she presses our two bodies together.
My switches' power increases a little more, and I start lifting my hips to meet her rocking. She feels fantastic, and despite the incongruity of the situation, I’m feeling exhilarated.


The bokoharms have finally decided that they aren't going to be able to shoot us out of their way, and seven ships come forward to sacrifice themselves, by ramming into us. I’m thankful the remainder of the fleet holds back.

I immediately take evasive maneuvers, rolling to the right, and realizing that I’m rolling around with Loveth as well. The bokoharm ship that chose us changes course to match, and here is where my X-box gaming skills come in handy.

Viewing the ship as an extension of my will, I can move and change directions at the speed of thought. Oddly, every move I make is copied by a move with my body, and Loveth holds on for dear life, as we roll all over the room.

When I dive, my pelvis pulls back, and when I climb, my hips drive forward, piercing her wet crevice with my cocck, and making her moan in pleasure.


The bokoharm ship barely misses my port side, and it dawns on me that even though my X-box gaming skills are handy here, there is no reset button, and one mistake means our lives and at the same time, limiting the surviving chances of mother earth.

I look around to see how the other ships are faring. One of ours is smoking, and not moving. Another has two on its tale, and it doesn’t look good.

What is happening with our away teams? We’re all too interwoven for me to know whether any are on board the bokoharms ships.


Thinking fast, I roll Loveth around, as I barrel-roll the ship, and dive between the other vessels.
[/b]
Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by TheBlessedMAN: 4:43pm On Aug 31, 2016
Oya o... The war don start o... Make i run go call my commrades... T.gold1, ur food don land o, i knw u lyk war too much,

Mrlemuel, wia u dey, this bokoharms don dey provoke us o, go carry ur bajinatu kum o, we go need am...

Rohy, wetin dey shele na, the war don start, go bling ur katapult and stones make we go join Aob1, and Nick 4 battle ground... Gbege go shele.. Heads go roll... Pusee's go block.. Oya TEAM HERO don land.. NICK NO SHAKING...!

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (50) (Reply)

Showers Of Mercy - True Life Story / Life Of A Shy Guy / Rearrange These Jumbled Words To Make Meaningful Sentences

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 84
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.