Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,407 members, 7,830,042 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 03:26 PM

See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe (4690 Views)

See Wahala Iv Enter / The Housemaid Diaries: My Oga And His Wife Travelled, His Sons Took Care Of Me / Funny Way I Knack My Oga Pikin ( Part 1) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by rinsonder(m): 5:49pm On Jul 05, 2016
This story is one of the real life story of one of our sister here in this part of the world and it is for 18+ pls.
Na only me help madam carry her bag enter the car, the mumu driver dey there, dey look me as I dey struggle with am, the guy don try toast me since. Anytime, madam send am come house to carry somtin, he go try toast me say make I marry am, who wan marry that mumu dirty old man wey I no even know whether him prick go work sef.
Abeggy, make he go die jare, make he no use him own reagge spoil my blues. The person wey dey chop this my sweet toto, wey be say na only him I dey give chop, na that useless sule mechanic wey dey bus- stop, but this Suleiman own ehnnn, him own biko.
Chai!!!!
Make person get big and long penis and make him sabi use am na blessing from God, the way wey him take dey hammer me ehn… When him hol my breast, all my leg go just dey shake anyhow. Oh Sule, my sweet Sule!!!!
The way madam dey shout when Oga start ehn, the noise no get part 2. Madam go dey shout like pikin wey dem flog, like say e spoil him mama thing. Madam go dey shout, dey cry, say make Oga no remove am, na my room the noise dey come rest. E don tire me sef, madam noise sef dey make my body dey do somehow. E come get one time wey be say Sule go do him papa burial for Ibadan, body no gree me rest, body dey scratch me like say tomorrow no dey. Na Sule prick I need that time, I need am bad bad but Sule no dey.
When I hear Oga car horn for gate, I run enter room, go comot my bra, wear my small nicker wey go pack all my nyash for back well. Anytime wey Sule see my breast ehn, make him just see small something like this, him go start to dey beat him head like papa ajasco. I comot my spaghetti top from wardrobe, rush everything sharp sharp, madam don carry their small pikin go work, the house go dey free before madam go reach house for night. I no come no how Oga go see am, Oga must see this my packaging, I look myself for mirror smile, i push my bra up.
Me sef wan chop wetin dey make madam sing every night, that thing wey dey sweet am for body must sweet me for body sef. As him start to dey knock, I rush go meet am.
As him enter, I help am collect him bag and the things wey he bring back, him look me somehow, come carry face comot. Him no gimme better sign, I just comot, I hear am dey baff for their own bathroom, the water dey pour, i don almost wan cry, because the thing dey scratch me sotey, e be like say make i go take plantain for kitchen take console myself.
Continuing reading

1 Like

Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by emryxleena(m): 5:50pm On Jul 05, 2016
-
Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by blayde(m): 5:51pm On Jul 05, 2016
.
Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by donbenedict(m): 5:54pm On Jul 05, 2016
grin
Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by LivinaPatrick(f): 5:56pm On Jul 05, 2016
Plantain kwa! Choi!
Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by lgboks(m): 6:51am On Jul 06, 2016
this story is old and I know have read this story @ deolububble dot com
Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by Nobody: 8:38am On Jul 06, 2016
oga continue na, my prick don stand
Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by BiafraBushBoy(m): 8:57am On Jul 06, 2016
Thread closed

Re: See Me.... See Wahala, My Oga Husband Sabi Wewe by Julietcutie(f): 9:08am On Jul 06, 2016
grin

(1) (Reply)

Is This Of Any Prevalence To Nigerian Girls? (photo) / See Messages A Curvy Lady Got From A Guy After Replying Him For The First Time / Woman Allegedly Kicked Out Of Airplane Flight For Showing Too Much Cleavage(pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.