Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,935 members, 7,828,265 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 07:34 AM

Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin - Celebrities (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin (66297 Views)

Sandra Iheuwa Gives Birth To Ubi Franklin's 4th Child, How He Denied / "Legend" - Davido Reacts To Ubi Franklin Expecting His 4th Child / Tekno To Ubi Franklin: I Told You To Sign Me, I Will Make You So Much Money (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin by Martin0(m): 6:26am On Dec 22, 2017
biacan:
Nah my way pure oooo
nah your way strong pass

I nor go travel anywhere but if I want to nah after December maybe February time cause me I dey fear those old people wey dey village make dem nor chop me

U too go fear ooogringrin ok if na february u wan travel e good oo,dat time I go come lag con see pesingrin


enyaaaa soo sorry about that when did it actually happen........?
they really need you at this point of time....... Martin put your family first before anything

Na so oo,e happen Wednesday evening according to him!

Na to stay with them na,


ohhhhh those your bad gang friends wey carry you go Ivory Coast go chop money wey I give you to take start business...... nna remain here allsor
.

Hahahah bad gangs gringrin na wa oo nor let dem hear u oogringrin

U give me money ke,hmmmm well I nor need to talk,coz u are full or surprises
Re: Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin by biacan(f): 6:39am On Dec 22, 2017
Martin0:
.

Hahahah bad gangs gringrin na wa oo nor let dem hear u oogringrin

U give me money ke,hmmmm well I nor need to talk,coz u are full or surprises
Why I nor go fear you nor say I nor get power nah mouth I get

Hmm Ehmm who you won come see for Lagos


but hope your dad is getting better........send my regards as a future wife concern lol

ehmm your friends nor fit do me anything na me dey here

yes nah surprise na better thing........ you nor that surprise of you taking me to Dubai ohhhhhhh what a dream come true
Re: Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin by Martin0(m): 7:51am On Dec 22, 2017
biacan:
Why I nor go fear you nor say I nor get power nah mouth I get

The power of biacan mouthgringrin fire firegrin

Hmm Ehmm who you won come see for Lagos

Em na one of my friend,gringrin

but hope your dad is getting better........send my regards as a future wife concern lol

Yeah we thank jahgrin future wife kegrin iffa run enter u ehgrin

ehmm your friends nor fit do me anything na me dey here

Eh eh ok ooo,I wish u good luck over them!grin

yes nah surprise na better thing........ you nor that surprise of you taking me to Dubai ohhhhhhh what a dream come true
.

Let keep hopinggringrin
Re: Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin by biacan(f): 8:41am On Dec 22, 2017
Martin0:
.

Let keep hopinggringrin
What can a young girl do Dan to talk........

wait nah man/woman which one the friend Be I just pray is not what I'm thinking


Run enter Who...... emm make I play with your head small.......gate is lock you can't come in until you put a ring on it

Yes nah as your first lady "which I am" that's a sure thing

emmm so you Don begin chose outsiders over me martin......it can't happen


Dubai things for honey moon
Re: Tboss Releases New Photos,Comes For Haters In Appreciation Post To Ubi Franklin by Martin0(m): 9:28am On Dec 22, 2017
biacan:
What can a young girl do Dan to talk........

wait nah man/woman which one the friend Be I just pray is not what I'm thinking


Run enter Who...... emm make I play with your head small.......gate is lock you can't come in until you put a ring on it

I wish u good luck oo,begin use the heard na!grin

Yes nah as your first lady "which I am" that's a sure thing

Hahahahah abigringrin biacan biacangrin

emmm so you Don begin chose outsiders over me martin......it can't happen

Na wa for u ooogringrin
Dubai things for honey moon


Hahahahahah abeg ooogringrin

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (Reply)

AY Lost His Ex-Girlfriend To Rich Man Who Offered To Pay Him Off With N200k (Pic / Yemi Alade In Hot Leather Pants On Stage. (Photos) / Tonto Dikeh And Her Man Pose With Obasanjo (Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.