Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,491 members, 7,819,788 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:25 PM

Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos (40968 Views)

Excited Nigerian Man Dances For His Older Oyinbo Lover, She Watches In Confusion / 14-Year-Old Boy Forced To Marry His Older Girlfriend After Impregnating Her / Nigerian Man And His Older British Wife Enjoy Their Honeymoon In Ekiti. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 11:51am On Jan 06, 2018
lefulefu:
yes Bengal na city for India.na India babe na.u don forget say Indians and pakis full UK. Dhier number come even swell for dere wen idi amin pursue dem comot for Uganda in d mid 70s.by the way u fit date India girl?cheesy. India babes no dey get yansh oocheesy.


Yeah I knew about the city coz the premier league host a show there last season!

No I can't dat india ooo!
Dem nor dey go school ooo,dull empty skull/brain!grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 11:53am On Jan 06, 2018
khiaa:



Very interesting.
No I don't have an Igbo man. smiley There is someone on Nairaland who has stolen my heart but he's not Igbo. wink


Waow!
Dancing shoki shoki now!

Abeg pre wedding pics loading am sure!grin

Don't fail to invite me and ma niggies to ya wedding oo coz I will be angry with u if u do!grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 11:55am On Jan 06, 2018
Martin0:



Na wa ooo e be like say na only nigeria na pesin go still dey im mama and papa house till 25!

Well na nigeria mentality be that sha,d society dey see am as yeye tin...

See e get one of ma french guy for abidja him commot for him papa hous at age 18,exactly 18! He come relocate come niger con dey hustle with us for here..

Him don even build house for abidja sef tenants dey pay am money,though him never build for naija oo ...

Na dem nigeria mentality be that oo guy!
well u can't blame some of the youths.no job ,nothing dey at all. Hence they got no choice other than to siddon for dhier papa house.but den that no mean say person go just just siddon like dat doin nothin dey blame buhari all throughout d day.Person must get tangible plan on wetin he wan do and work towards dat plan.some guys own na to play nairabet and wen dem hammer dem go use d money take drink and carry ashawo and wen money finish dem go start blaming buhari.dat one no be life na.remember dat guy i tell u wey near my area here wey chop 600k from one Hungarian old mama.na for October 2017 d old mama send am d money ooo and by Dec d money just finish. D guy take buy cartons of expensive wines,carry numerous oloshos den take am dey do party for im lodge.d don broke now and im don sell some of d few clothes wey he take d money buy.he's now back to his wearing one brown old slippers and three quarter jeans.he dey ask make i give am money for him to take go Jos.na one eye me just dey take look am yet sha.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by khiaa(f): 11:57am On Jan 06, 2018
Martin0:



Waow!
Dancing shoki shoki now!

Abeg pre wedding pics loading am sure!grin

Don't fail to invite me and ma niggies to ya wedding oo coz I will be angry with u if u do!grin

That would be nice, maybe someday. smiley Baby if you are reading this, let yourself be known. cheesy Call me or text me later.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 12:04pm On Jan 06, 2018
lefulefu:
well u can't blame some of the youths.no job ,nothing dey at all. Hence they got no choice other than to sion for dhier papa house.but den that no mean say person go just just siddon like dat doin nothin dey blame buhari all throughout d day.Person must get tangible plan on wetin he wan do and work towards dat plan.some guys own na to play nairabet and wen dem hammer dem go use d money take drink and carry ashawo and wen money finish dem go start blaming buhari.dat one no be life na.remember dat guy i tell u wey near my area here wey chop 600k from one Hungarian old mama.na for October 2017 d old mama send am d money ooo and by Dec d money just finish. D guy take buy cartons of expensive wines,carry numerous oloshos den take am dey do party for im lodge.d don broke now and im don sell some of d few clothes wey he take d money buy.he's now back to his wearing one brown old slippers and three quarter jeans.he dey ask make i give am money for him to take go Jos.na one eye me just dey take look am yet sha.



Hahahahahahahgringrin yeye youths!grin

Toto wey him never see him wan fucvk dem all when money dey nau! Chai some guy's yeye sha!

Him girlfriend toto nor go come hungry am when him get that money that time ooo,na away him con dey play!

Infact some guy's na dem jus dey do their self!

sometimes I work 24hours jus to meetup with the date I gave dem for the work!

I tell one guy to come follow me go kano one time to go do roofing job him say he nor dey go dat I should give him jus 3k to pay his house rent! I had no choice than to give him since that what he want,and I would ve paid him like 25 or 30 for that job oo! But since him say I should give him jus 3k no wahala!
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 12:08pm On Jan 06, 2018
Martin0:



Yeah I knew about the city coz the premier league host a show there last season!

No I can't dat india ooo!
Dem nor dey go school ooo,dull empty skull/brain!grin
brother mi na wetin u dey yarn nacheesy? Indians are very educated. Our parents back then for school na Indians educate dem oo.our public schools far back in the past na Indians dey teach for dem na.There is this neuro surgeon on CNN...na medical correspondent and im dey cover medical stories .. Guy is an Indian. Our brothers wey dey travel abroad when dem get kidney issues u no know say na India most of dem dey go to right their conditions? Bro Indians are good when it comes to book matter. Forget say dem mouth dey smell of garliccheesy.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 12:10pm On Jan 06, 2018
khiaa:


That would be nice, maybe someday. smiley Baby if you are reading this, let yourself be known. cheesy Call me or text me later.


Yaaaaaahhh I can see the love in tha airgringrin

Love of khiaa and her sweart heart!
You re deeply inlove!grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 12:16pm On Jan 06, 2018
lefulefu:
brother mi na wetin u dey yarn nacheesy? Indians are very educated. Our parents back then for school na Indians educate dem oo.our public schools far back in the past na Indians dey teach for dem na.There is this neuro surgeon on CNN...na medical correspondent and im dey cover medical stories .. Guy is an Indian. Our brothers wey dey travel abroad when dem get kidney issues u no know say na India most of dem dey go to right their conditions? Bro Indians are good when it comes to book matter. Forget say dem mouth dey smell of garliccheesy.


lefulefu:
brother mi na wetin u dey yarn nacheesy? Indians are very educated. Our parents back then for school na Indians educate dem oo.our public schools far back in the past na Indians dey teach for dem na.There is this neuro surgeon on CNN...na medical correspondent and im dey cover medical stories .. Guy is an Indian. Our brothers wey dey travel abroad when dem get kidney issues u no know say na India most of dem dey go to right their conditions? Bro Indians are good when it comes to book matter. Forget say dem mouth dey smell of garliccheesy.


Yeah that what am talking about!grin
They know book and yet dem nor fit cure dat smelly mouth!

How pesin wan take kiss that tin nau!grin

That where I ve a problem,smelly garlic mouthgrin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 12:19pm On Jan 06, 2018
Martin0:






Yeah that what am talking about!grin
They know book and yet dem nor fit cure dat smelly mouth!

How pesin wan take kiss that tin nau!grin

That where I ve a problem,smelly garlic mouthgrin
well na d nigerian guys married to Indian babes u suppose ask how dem dey take kiss dem for mouth cheesycheesy.

1 Like

Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 12:23pm On Jan 06, 2018
lefulefu:
well na d nigerian guys married to Indian babes u suppose ask how dem dey take kiss dem for mouth cheesycheesy.

Eh eh ok oo! We go ask lalas if her friend mouth dey smell garlic,atleast she and Lai Muhammed nor too relate!grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by khiaa(f): 12:23pm On Jan 06, 2018
Martin0:



Yaaaaaahhh I can see the love in tha airgringrin

Love of khiaa and her sweart heart!
You re deeply inlove!grin

wink Maybe.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 12:24pm On Jan 06, 2018
khiaa:

wink Maybe.
Not maybe!
Itza sure tin!
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 12:33pm On Jan 06, 2018
Lalas247:

It’s their fascination! They love black guys .. like a fantasy .. so if one pays them attention if you notice it’s the chubby white ones these yahoo guys go o ..

Low self esteem ... white boyz don use am dump am .... so they love the way Naija Guys sweet talk them
I have one Bengali friend that said she will disown her family to marry one Naija Guy ... she did after 4 years of dating he dumped her lol told her it was gonna happen .. when I told her then she thought I was hating on them so I close mouth the guy sweet talk n Bain wash her till she fell Inlove .. now she has been disowned no longer a virgin bride lol and her fans don’t chat to her .. now generally she is smart she was a A star student during our studying days .... but Naija Guys Just know how to sweet all till u go release funds grin
I’m telling you I you watch this show TAKE ME OUT , as soon as it’s a black guy come n see all these white chics steaming shouting ... yes

I’m like na wa o grin
hmm na wao but if oyibo babes love black men that much then why our hustling green card seeking brothers no dey fit bring the pretty ones come. All my guys wey hook up with oyibo babes the oyibo wey i see with them are ugly. Some of dem even get tobacco stained rabbit looking teeth and some come look like men sef. Even India wey dem say dhier women are so beautiful but then if u see d ones wey our nigerian guys dey carry come house dem dey dey very ugly. Is it dat nigerian men wey dem travel abroad dhier magnetic charm dey only attract the ugly? Look, if i see say na only ugly women and eniola badmus looking women dey surround me i will meet a strong pastor to pray for me cos by then e go dey obvious dat na village ppl dey wan try tangle with my destiny.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by khiaa(f): 12:34pm On Jan 06, 2018
Martin0:


Not maybe!

Itza sure tin!

Come on, I can't let him know how much, gotta keep it on the down low/hush-hush. grin You know how you men behave when you know that a woman really cares about you. You guys become over confident beasts. grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 12:50pm On Jan 06, 2018
Martin0:



Oh atleast u know!grin

So e nor get were scam nor dey!

But base on wetin lalas247 talk sha na the black jaguer wey dem nor get na dey make dem fall so cheaply!

Abi u don forget say some white dey like hear u talk about sex and diccks!grin

One of my guy for lagos use im deek take scam one scottish woman of some pounds abi Euros!

Just imagine deekk for that matter ooo;

I believe na deek dey make dem fall easily and most of these white ladies when dem see black guy like this dem go beging use their brain dey imagine how pesin deek be!

My friend connect me to one babe from london guy lefulefu when diz babe beging talk about sex and deeks I gotta run ooo!grin
so u don't like a babe wey go dey talk to u about sex? cheesy.don't u know if u have such a girl she will ensure u chop sex belleful cheesy.no be wetin we want cheesy.anyway i no fit cope sha with oyibo babe cos dem no get ukwu. U when u are at home and ur wife is in d kitchen preparing ur meal and u will be in the sitting room admiring her backyard then u will just be marvelling at dat ukwu. But it won't be like dat for a white lady na cos white women have very flat buttocks.

1 Like

Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Lalas247(f): 1:38pm On Jan 06, 2018
lefulefu:
hmm na wao but if oyibo babes love black men that much then why our hustling green card seeking brothers no dey fit bring the pretty ones come. All my guys wey hook up with oyibo babes the oyibo wey i see with them are ugly. Some of dem even get tobacco stained rabbit looking teeth and some come look like men sef. Even India wey dem say dhier women are so beautiful but then if u see d ones wey our nigerian guys dey carry come house dem dey dey very ugly. Is it dat nigerian men wey dem travel abroad dhier magnetic charm dey only attract the ugly? Look, if i see say na only ugly women and eniola badmus looking women dey surround me i will meet a strong pastor to pray for me cos by then e go dey obvious dat na village ppl dey wan try tangle with my destiny.
Cause they treat them bad ... u know how many single mums full here with Naija baby daddy after green card it’s deuces some don they wise hold on to marriage ...
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Lalas247(f): 1:41pm On Jan 06, 2018
Martin0:



Yeah! I jus dey wait mek u land @ the last linegringrin

Dem white's babe's me nor understand wetin dem see for black jaguar oogringrin
Be like say dem guy's nor dey try?grin

Anyway I go ask my friend about this black jaguer coz u fit dey bend ur mouth not to talk!grin

It’s like seeing Ferrari and wish if only u can just touch it grin ... now those that touch and own one Kai Kai
U get my drift

1 Like

Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 1:54pm On Jan 06, 2018
Lalas247:


It’s like seeing Ferrari and wish if only u can just touch it grin ... now those that touch and own one Kai Kai
U get my drift


Sure sure suregringrin hahahahahahahcheesycheesycheesy

1 Like

Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 1:58pm On Jan 06, 2018
lefulefu:
so u don't like a babe wey go dey talk to u about sex? cheesy.don't u know if u have such a girl she will ensure u chop sex belleful cheesy.no be wetin we want cheesy.anyway i no fit cope sha with oyibo babe cos dem no get ukwu. U when u are at home and ur wife is in d kitchen preparing ur meal and u will be in the sitting room admiring her backyard then u will just be marvelling at dat ukwu. But it won't be like dat for a white lady na cos white women have very flat buttocks.


No no no no, e dey turn me up if lady dey yan sex talk with me,except say na me start am den I go dey gbadu de talk!gringrin

D babe go dey tell ma friend wey hook us up say I nor get preek! Dat girl is crazygringrin


Yeah na normal tin to get wife wey get ukwu na!grin

But iffa go marry oyibo guy e go be the one wey get betta bakassi oogringrin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 2:06pm On Jan 06, 2018
khiaa:


Come on, I can't let him know how much, gotta keep it on the down low/hush-hush. grin You know how you men behave when you know that a woman really cares about you. You guys become over confident beasts. grin


Oh yeah I understand!grin

Who doesn't wanna feel confident khiaa?grin
Am sure everyone wanna feel confident when in such situation especially when u give him or her reasons to!grin

Enjoy the feelings deargrin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by khiaa(f): 2:56pm On Jan 06, 2018
Martin0:



Oh yeah I understand!grin

Who doesn't wanna feel confident khiaa?grin
Am sure everyone wanna feel confident when in such situation especially when u give him or her reasons to!grin

Enjoy the feelings deargrin

Ok I am, been 2 plus years now.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Martin0(m): 3:24pm On Jan 06, 2018
khiaa:

Ok I am, been 2 plus years now.
Waow,shocked two year's and still counting abeg make una seal it down with ring oo!

1 Like

Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Ikechuob: 1:30am On Jan 07, 2018
lefulefu:
u think an attractive white woman would want to marry a green card hustler? Where dat one dey happen? cheesy

grin grin grin grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by olaxmatic07(m): 3:10pm On Feb 04, 2018
Spoilt4toto:
e go easy if you dey here physically with them. Them no like blind dating.
[color=#990000][/color] cry
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:32am On Nov 23, 2018
Spoilt4toto:
Whites are superior over these black bitches...... Holding my white Italian bae like no man's biznex.
NB: bash me n sign your backwardness warrant..

No we are no better than your women. Skin colour dont define us as people.
My man is igbo n im aussie girl n our age difference is barely 8yrs. We have been in ldr for two n half years n get stronger by the day. Our skin color dont mean anything. However i only know one nigerian girl so i cant really know how they are over there but i do think your women are beautiful to look at
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:34am On Nov 23, 2018
HungerBAD:


Soon you go come wedding.

How many wives u got? How do u put up with that many women lol and how do they share u without jelousy? Im fascinated as i could never share my man
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:35am On Nov 23, 2018

i missing you honey grin grin
awo's free education beneficiary
greencard hustle is real

Not all white/black relationships are greencard or fake relationships. I must agree most are but some are real
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:47am On Nov 23, 2018
Ikechuob:
WTF is with you Africans in Africa laying fat unattractive white women?

Is that Green card hustle that bad?


No offense to the man but based on the picture, that girl is considered hella unattractive in terms of white women. Wtf is wrong with y'all niggas in Africa? Why always seek white women that noone wants including white men. The hell is wrong with y'all. Have respect for unaselves abeg

Isnt very nice to say so but its true shes not very attractive in white ppls eyes. I hope my mans friends dont think this about me lol. They say they think his lucky to found me but i dunno if theyre just being nice. Our age diff is like 8yrs. But must say that boy look young compared to her. I couldnt do that. My man look not much younger to me. His very mature aswell. We ben in ldr for two n half years n are hoping to get money to see each other soon. We get stronger by the day n are made to last n are very happy. I love him n his family so much as they do me n mine. So some of these relationships are genuine. But seeing some like the really old ladies or super ugly looking white ladies n super young guys theres no way its real love. Especially from the man.
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:49am On Nov 23, 2018
notoriousbabe:
I love black pricks,they are simply the strongest and the best

Hahaha i had to check out ur profile pic cos of ur comment. grin grin grin
I cant say i agree as i aint met my man yet his still in nigeria but i think i know ill agree after i do lol...i just know it
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:49am On Nov 23, 2018
samzzycash:
what is the name of that forum i won register

grin grin grin
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:50am On Nov 23, 2018
samzzycash:
what is the name of that forum i won register

grin grin grin try badoo n search in white countries like australia or Sweden etc
Re: Young Nigerian Man Missing His Older British Wife Shares Photos by Nobody: 8:50am On Nov 23, 2018
thebosstrevor:


you have low self esteem,there is nothing bad in dating white woman but dont put other women down because you are dating a white

nothing special about them.

Im white n i agree. We r no better we r no different

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Nigerian Lady In Italy Cries As Her Boyfriend Dumps Her (Video, Photos) / American Lady Reveals Why She Loves Dating Nigerian Men Over Her Countrymen(vid) / Excited Manchester United Couple Do Doggy Pose In Lovely Pre-wedding Photo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 76
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.